Streetmovement's Posts
Nairaland Forum › Streetmovement's Profile › Streetmovement's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 144 pages)
Wotoporiously speaking Person fit rape this one o ![]() |
Wotoporiously speaking5, 6, 12 |
Wotoporiously speaking And na this same thing dey wreck them later, them forget say no be everybody wey clap for their donation happy for them...Op no be only you, me sef hate am too. I love to do my things low key, no be everything them dey announce |
Wotoporiously speaking My brother you Bleep up for this one ![]() It's not about the bread, you should have gotten the memo from the get go but your ego no gree you ![]() Go and apologize to the giver before I commot your teeth |
Wotoporiously speaking This match na draw soup, Tottenham don collect wotowoto after enough beatings from me 😂😂🤣😂 |
Wotoporiously speaking I talk am say for this country no Sins are forgiven 🤣🤣🤣🤣 |
Wotoporiously speakingI can't deal with this thread, I'm out |
Wotoporiously speakingPeople dey cap anyhow for this world forgetting say their cappings fit send person to their early grave or even worst, I nor even wan dey this kind situation cuz I no Sabi wetin I for do that guy but nevertheless, op sorry about that, you just have to move on and forget about the event. |
Wotoporiously speakingNo be lie |
Wotoporiously speaking Thank God I don't Bleep with hungry hoes 🤣 Serves her right |
Wotoporiously speakingFeminist won't like this at all |
Wotoporiously speakingI go marry Enado Odigie, smash Sharon ooja and date tana adelana.....just for fun ![]() |
OboOlora:Wotoporiously speakingROFLMAO 😂😂😂🤣😂😂🤣😂🤣😂😂😂 |
Wotoporiously speaking “As a mother, I will donate my kidney to my children’s father not because he is my husband but because I don’t want my children to grow up without a father,” she said. Check out the statement above and tell me women are not selfish ![]() What if she donate the kidney finish but the kidney come go develop another failure and the man die later, which means your father will die and your husband still come die on top 😂😂😂😂 I too dey reason far, abeg mk una forgive and forget 🤣 |
Wotoporiously speakingUna sure say una don collect him international passport and others, no be tomorrow now we go come see am for Instagram live dey chill with Gen-Z baddies for Dubai. |
Lukepeter:Wotoporiously speakingIt's the audacity for me, very unprovoked comment from him actually, he sounded pained 🤣😂 |
bigseank:Wotoporiously speakingLol |
Wotoporiously speaking NAFDAC still dey Naija? Or I didn't know o ![]() Good for them |
Wotoporiously speaking They rarely get sick but when they eventually do na die ![]() |
Wotoporiously speakingYour husband na balabu ![]() |
Wotoporiously speakingPerson say he win 53 million, another person come de give am advice on how money dey work.... 🤣🤣😂😂🤣 Una wahala too plenty for this country 😂 Op, enjoy your 53mil in peace, no mind all these professors of money ![]() |
nairalanda1:Wotoporiously speakingNa wetin you dey yan the family of your patients before you kill them abi, professional my ass |
Wotoporiously speakingCongratulations brother ![]() |
stuffs2002:Wotoporiously speakingNo mind them, naxo them dey kill people after them go talk say them be professional, professional kill you there. You see doctors, nurses and police for this country, punishment wey dey wait for them go pass the one wey dem don do people. I hate rubbish in my life. |
Wotoporiously speaking Very stupid set of people, how can you forget items inside somebody stomach all in the name of mistake, it's your job not to make such mistake, to even start with it's very unprofessional to conduct a surgery with tools inside the belly of the patient, very reckless. Left for me I go shut down the hospital, revoke their license then imprison them for 10+ years. Make nobody come my mention come yan anyhow cuz you go collect insult wey your papa never collect before for him entire life. This is people's life you're playing with, remember that. Rubbish. |
Wotoporiously speaking Everybody now dey complain say if not for the red card Chelsea nor for win, I dey hate senseless talk ehn, as if Chelsea never win ball before without red card or as if Chelsea never still dey a man down still beat person wey carry eleven players finish game. I guess when it comes to Chelsea they always have something to say, that's how someone said Liverpool would have scored six or ten by now, as if no be that same Liverpool with 11 strong men struggle against Luton town wey Chelsea weak squad as some would call it beat 3 unreplied goals. Football no be anybody mate, some days you win some days you lose, and how he go take happen sef you no go know, for Tottenham mind dem been think say them don arrive but them forget say na derby be this and it's not always easy. And why would I be ashamed of wining, abi na today I don dey beat Tottenham? Make all of una getat Haters!! |
minasu190:Wotoporiously speakingSorry sorry o😂😂😂🤣😂😂😂😂😂😂 Just take panadol you go dey aiit before tomorrow, for your info it's 1:4 now 😂😂🤣🤣🎤 |
Wotoporiously speaking Chelsea goal ![]() |
Chemlite:Wotoporiously speakingExactly |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 144 pages)
speaking 