Streetmovement's Posts
Nairaland Forum › Streetmovement's Profile › Streetmovement's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 46 47 48 49 50 51 52 53 54 (of 144 pages)
Wotoporiously speakingThis is a very simple case and it's very relatable to mine's, I wanted studying the same computer science your child hoped for and my dad opted for mechanical engineering and that cost a lot of issues between me and my dad in the past, which escalated to me leaving the house and never wanting to return again but my mom stepped in and payed for me to go study the course of my choosen in another school, far away from my town and I graduated with flying colors.....na your husband Bleep up madam, he should have let the boy study what he's got passion for from the get go....them no dey force person to study course wey he or she no go dey good at. It's very wrong from parents especially African parents, the lack knowledge in that department very well. Una even get pikin wey get football talent and let me guess the papa go fit afford am but he choosed not to, he dey like say your husband no Sabi how much footballer's dey earn...abi him no dey watch ball? And he even gather men make them mend the boy, chai ![]() Madam, your husband dey dull |
Wotoporiously speakingSpeechless ![]() |
Blupen969:Wotoporiously speakingDeeper life ![]() |
Wotoporiously speakingMoney miss road ![]() |
Wotoporiously speakingIn a land of dicks, and a time of pussy… the destiny of a great kingdom rests on the shoulders of a young girl. Her name... Preciousgirl ![]() |
Brownshoe:Wotoporiously speaking🤣😂🤣😂 |
Wotoporiously speakingPrison beans loading ![]() |
Wotoporiously SpeakingThis world is not a good place ![]() |
Wotoporiously speakingSomeone said Davido is the love of her life ![]() Make I go offline before I lay a curse on somebody's child again ![]() The statement might be true but is reverse the case? 🤣🤣🤣🤣 back to the matter; Davido don lap back with doings |
Wotoporiously speakingYou dey see danger sign you still dey Waka dey go close ![]() I pity you in a long run |
Wotoporiously speakingCountry hard o ![]() Who wan wish make them wish, who no want wish make them leave am, it's not by force. I don't take anything to heart from dust I came and to the dust I shall return ![]() If them wish you happy birthday thank God and if them no wish you still thank God and drink water ![]() Life is so simple |
Wotoporiously speakingFootball money sef ![]() Messi just dey give every footballer unnecessary heartbreak ![]() |
Wotoporiously speakingGod give us women but he no give us money. ![]() This life is deep 😂😂😂😂 |
Wotoporiously speakingAbeg where this one commot from come dey type rubbish ![]() Parents just be leaving their phones to kids that don't know how to use em😂😂😂 |
Wotoporiously speakingHe's back from wakanda ![]() |
Wotoporiously speakingLecturer wey know ![]() |
Wotoporiously speakingUna nor get dispatch riders for that side? Very easy and affordable ![]() |
Wotoporiously speakingStaying married is one of the hardest job in the world I tire for una I swear ![]() |
Wotoporiously speakingNaxo one ask me today wetin I dey do for a living and how much I dey make, I just play along like say I no Sabi wetin dey play, I cap am the legit naxo aunty start dey form oyinbo upandan, these oloshos are hungry and always looking for retirement plans ![]() As I see op picture, I just realize say this one just start to dey visit classy places newly, hence the rush of blood to experience more, na format to use demand for more experience she never had....My problem is not taking you guys out to a classy place but the issue is will the classy places you wanna visit so bad will it like you? 😂😂😂😂😂 God will help you people in your quest ![]() |
Wotoporiously speakingTo cuppy this tune press 1 ![]() |
Wotoporiously speakingYou guys are always too late to post this things I don't know if it's because of lack of data or the 2G network you guys are using, slowpokes ![]() |
Wotoporiously speakingUse to be Spotify but now it's ![]() E get why |
Wotoporiously speakingChronicles of two confused clubs right now ![]() Let's see how it goes |
Wotoporiously speakingUna no for like calm down ![]() |
Wotoporiously speakingHigh time |
Wotoporiously speakingFootball money na the real blood money Tell me why the statement "women don't know what they want" will not exist if you're a man and you don't have money or you recently ran out of having money, @thebolded is for you ![]() |
Wotoporiously speaking😂😂😂😂😂 |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 46 47 48 49 50 51 52 53 54 (of 144 pages)
speaking
