₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,292 members, 8,439,785 topics. Date: Monday, 06 July 2026 at 12:03 AM

Toggle theme

StudioCFR's Posts

Nairaland ForumStudioCFR's ProfileStudioCFR's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 122 123 124 125 126 127 128 129 130 (of 416 pages)

Jokes EtcRe: Wat Was D Best Joke U Saw Lat Year[2010] by StudioCFR(m): 4:16pm On Jan 03, 2011
If my name is always in your mouth
Then i'm always on your mind


Happy New Year bro/sis.

*confused gender*
Jokes EtcRe: Jokers Offtopic Massage Centre by StudioCFR(m): 4:14pm On Jan 03, 2011
with his OKADA he meant
Jokes EtcRe: Wat Was D Best Joke U Saw Lat Year[2010] by StudioCFR(m): 4:11pm On Jan 03, 2011
Guy

Give us joke and stop seeking for unnecessary attention.



No Ofiences
Jokes EtcRe: Jokers Offtopic Massage Centre by StudioCFR(m): 3:30pm On Jan 03, 2011
Pharoh

Which one u no dey sef?

My username ofcourse.

Mtchew

I know u be too much money bag

Are u IBO?
Jokes EtcRe: The Pope On Tour by StudioCFR(m): 3:24pm On Jan 03, 2011
Dis is sooooo SO not funny

abeg make una dey fear God na

Joking with our pope is a sin i guess.


Thank You!
Jokes EtcRe: Any Idiots In The Room? by StudioCFR(m): 3:17pm On Jan 03, 2011
Reading your jokes is like reading a text book

*Boring*


U never prove to us sey u get talent enough to make me and the rest of the audience Laugh at all.



*swaggers out like a college kid*
Jokes EtcRe: Jokers Offtopic Massage Centre by StudioCFR(m): 3:10pm On Jan 03, 2011
My studio is for sale - who wan buy?

Dis na step up for me.
Jokes EtcRe: The Taste Test by StudioCFR(m): 12:36pm On Jan 03, 2011
lol

u dey yarn wit ME na wetin?

Mehn, u supposed dey happy say i dey give u face sef.

Ode!
Jokes EtcRe: Jokers Offtopic Massage Centre by StudioCFR(m): 10:33am On Jan 03, 2011
He's scared cuz he looooks like Arm Robber.

But why ENUGU guys usualy skinny and very hungry loooooking?



(No Ofience)
Jokes EtcRe: The Taste Test by StudioCFR(m): 10:18am On Jan 03, 2011
Reading your posts sometimes is like reading a text book.


U are boring!

Gosh
Jokes EtcRe: The Taste Test by StudioCFR(m): 9:39am On Jan 03, 2011
Stop crying boy
Jokes EtcRe: Fun For Both! by StudioCFR(m): 9:30am On Jan 03, 2011
@heartyrobber

I need to know if u are male/female or hermaphrodite
Before replying u.

Thank You.
Jokes EtcRe: The Taste Test by StudioCFR(m): 9:22am On Jan 03, 2011
Which orientation dis arm' robber dey form here?
Jokes EtcRe: Girls Abeg No Vex by StudioCFR(m): 8:54am On Jan 03, 2011
I never see dat person
Jokes EtcRe: Meet The Potential Star by StudioCFR(m): 8:51am On Jan 03, 2011
Mtchew
Jokes EtcRe: Fun For Both! by StudioCFR(m): 3:34am On Jan 03, 2011
As if u get eye to see

Mtchew
Jokes EtcRe: A Man Crossing The Cementry At Night by StudioCFR(m): 3:26am On Jan 03, 2011
Poster

No vex for me abeg

Na just the joke wey no funny make me criticise
Jokes EtcRe: Six Truths In Life by StudioCFR(m): 3:21am On Jan 03, 2011
lol
Jokes EtcRe: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 3:20am On Jan 03, 2011
Dear nothing do me at all

Na dat yeye omo'ita just dey biff me

lol
Jokes EtcRe: Girls Abeg No Vex by StudioCFR(m): 3:16am On Jan 03, 2011
I no mind sha my dear, Who no like awoof?

lol

Na your nyansh dey do the magic i guess.


*my vaseline please*
Jokes EtcRe: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by StudioCFR(m): 3:12am On Jan 03, 2011
I trust u Area Mama

lol
Jokes EtcRe: This Will Knock You Off Balance by StudioCFR(m): 3:05am On Jan 03, 2011
Bla bla bla
Jokes EtcRe: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by StudioCFR(m): 6:05pm On Jan 02, 2011
lol
Jokes EtcRe: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by StudioCFR(m): 5:05pm On Jan 02, 2011
Guy shift go left make i pass
Jokes EtcRe: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by StudioCFR(m): 4:53pm On Jan 02, 2011
Idowuigbo

No lie for my head

I no dey butcher u

I aint IBO
Jokes EtcRe: Jokers Offtopic Massage Centre by StudioCFR(m): 3:57pm On Jan 02, 2011
lol

*Sips B&G*
Jokes EtcRe: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by StudioCFR(m): 3:54pm On Jan 02, 2011
Ajegunle logo
Jokes EtcWhy Is Xmas The Season When Boyfriends Run Away From Girlfriends? by StudioCFR(op): 3:51pm On Jan 02, 2011
We all preach givers never lack everyday
But when festive period like christmas reach, Boys go change Number.
Some go even relocate to brother or sisters place just to hide face from girl friends.

But guys why? lol
Jokes EtcRe: Santa And I by StudioCFR(m): 3:43pm On Jan 02, 2011
Ok
Jokes EtcRe: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by StudioCFR(m): 3:42pm On Jan 02, 2011
She is boboless

I can put a bet on dat.

If girl use dat kind ajegunle tone reach my side, na him be sey she don turn me off be that.

Idowu please upgrade.

Dis is not good for u.
lol
Jokes EtcRe: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 3:36pm On Jan 02, 2011
Whatever
omo ibadan
Jokes EtcRe: Jokers Offtopic Massage Centre by StudioCFR(m): 3:35pm On Jan 02, 2011
Stale Gist

U are so so Boring

I wont waste my time arguing wit u no more.

Bye bye boy.

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 122 123 124 125 126 127 128 129 130 (of 416 pages)