₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,662 members, 8,441,731 topics. Date: Thursday, 09 July 2026 at 03:18 AM

Toggle theme

StudioCFR's Posts

Nairaland ForumStudioCFR's ProfileStudioCFR's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 223 224 225 226 227 228 229 230 231 (of 416 pages)

Jokes EtcRe: Yo Leo, You Stole My Move by StudioCFR(m): 3:05am On Oct 01, 2010
u too go sleep with your one leg up when e begin happen
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by StudioCFR(m): 2:59am On Oct 01, 2010
Dat one better person?

No make me laugh abeg
mtchew
Jokes EtcRe: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by StudioCFR(m): 2:55am On Oct 01, 2010
ode - whenever u see me online by dis time, u know sey i dey work on something important.

how far?
Jokes EtcRe: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by StudioCFR(m): 2:44am On Oct 01, 2010
Tell dat to the birds
Jokes EtcRe: Just Gisting by StudioCFR(op): 2:38am On Oct 01, 2010
Pot calling kettle black.
Jokes EtcRe: What A Stupid Man! by StudioCFR(m): 2:32am On Oct 01, 2010
Speak pigin if u nor sabi speak good english abeg.

Fake girl
Jokes EtcRe: Yo Leo, You Stole My Move by StudioCFR(m): 2:27am On Oct 01, 2010
I dont drink - smoke and womanise.

the thing be sey, any gurl wey no dey respect dem SENIOR for here, no get respect for reality.
(outta nairaland)
Jokes EtcRe: Annoying Quotes by StudioCFR(m): 2:22am On Oct 01, 2010
EFE
sabi deny something nor be small
Jokes EtcRe: Annoying Quotes by StudioCFR(m): 2:11am On Oct 01, 2010
[quote author=Efemena_xy link=topic=508368.msg6722893#msg6722893 date=1283987128]^^ Lol!!

I don dey hear small Yoruba by force!!

Stud dem call u Olodo

Olodo = Dodo (abi?) tongue tongue

**sings: stud na dodo, stud na dodo, stud na dodo**[/quote]I WISH I GET THE POWER TO HEAL THE BLIND:-S
Jokes EtcRe: Yo Leo, You Stole My Move by StudioCFR(m): 2:05am On Oct 01, 2010
Na your boy or man friend u dey talk to - Ewu!
Jokes EtcRe: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by StudioCFR(m): 2:01am On Oct 01, 2010
Idowuogbo:
^u dis agbari ojukwu wetin b your own now , if indeed he dumped me i carry complain reach your sside abeg free joor
Wetin i wan take u do before?
i don free u TOKUNBO!

lol
Jokes EtcRe: Just Gisting by StudioCFR(op): 1:54am On Oct 01, 2010
Well, no be my fault if una nor go school to sabi read sey na mistake
Jokes EtcRe: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by StudioCFR(m): 1:47am On Oct 01, 2010
Idowuogbo:
^ wait till i inform her of dyt and omolola u no go no sey rain na d purest pure water u go evry buy for 5naira
Mrs ELEMENT before before u don show?

well, u don become fairly used since ELEMENT wickedly dumped u without looking back.

e go better
Jokes EtcRe: Annoying Quotes by StudioCFR(m): 1:24am On Oct 01, 2010
EFE, if calling my name makes u happy, then i bless the name of the lord for using me to heal a soul.
Jokes EtcRe: What A Stupid Man! by StudioCFR(m): 1:17am On Oct 01, 2010
I nearly laugh
Jokes EtcRe: Yo Leo, You Stole My Move by StudioCFR(m): 1:02am On Oct 01, 2010
Were is the joke my friend?
Jokes EtcRe: Just Gisting . . Lol by StudioCFR(op): 12:41am On Oct 01, 2010
SPOILT CHILD - U NOR DEY SABI GREET AGAIN ABI?

I even hear say na bicycle kick and wassup una dey use greet elders for una village.
true!
Jokes EtcRe: Just Gisting by StudioCFR(op): 12:35am On Oct 01, 2010
u no reach
Jokes EtcJust Gisting by StudioCFR(op): 11:56pm On Sep 30, 2010
Mistake!
please delete dis thread.
Thanks
Jokes EtcRe: A Dog In Heat by StudioCFR(m): 11:35pm On Sep 30, 2010
Dis stale thread still dey?
Jokes EtcRe: Just Gisting . . Lol by StudioCFR(op): 11:27pm On Sep 30, 2010
Lol :-D

i know sey nor be today u begin dey craze - Ewu Hausa
Jokes EtcRe: Just Gisting . . Lol by StudioCFR(op): 9:00am On Sep 30, 2010
@Lolajoy,
is ALIBABA your relative?
lol hhmm



@kunbee, respect your old age and free me like my brother terry G lol
Jokes EtcRe: Just Gisting . . Lol by StudioCFR(op): 11:13pm On Sep 29, 2010
@ XIANA . . . U supposed know sey BEN10 na bad belle.

my joke, my personal joke nor be copy and paste like all BEND10 JOKE'

Originality speak' for me and dats why SEUN crowned ME KING OF JOKE LAST YEAR

lol
Jokes EtcRe: If To Say Na Only Me, Nobody For Hear My Story by StudioCFR(op): 5:02pm On Sep 29, 2010
.
Jokes EtcRe: Just Gisting . . Lol by StudioCFR(op): 4:46pm On Sep 29, 2010
Sey wetin happen?
Gov'ment dey dia when i dey pump my light skinned wife?

no make me vex oh
Jokes EtcRe: Names Dey Follow Person. Lol by StudioCFR(m): 12:20pm On Sep 29, 2010
Mtchew
Jokes EtcRe: Who Blow That Trumpet? by StudioCFR(m): 12:18pm On Sep 29, 2010
Were is the joke?
Jokes EtcRe: Can your grandma swagger like this? by StudioCFR(m): 12:16pm On Sep 29, 2010
Well said D.G, Niger Delta kidnappers association.
Jokes EtcRe: Can your grandma swagger like this? by StudioCFR(m): 11:30am On Sep 29, 2010
With her wrinkled face like XIANA sagged Bweast
Jokes EtcRe: Just Gisting . . Lol by StudioCFR(op): 9:49am On Sep 29, 2010
When u dis gurl go begin learn to stay on topic?

dis is 21th century jor - c'mon.
Jokes EtcRe: Obj, Atiku And Ibb: by StudioCFR(m): 9:34am On Sep 29, 2010
Were is the joke?
Jokes EtcRe: A Dog In Heat by StudioCFR(m): 9:32am On Sep 29, 2010
Ok

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 223 224 225 226 227 228 229 230 231 (of 416 pages)