StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 224 225 226 227 228 229 230 231 232 (of 416 pages)
Yeah i know- i'm hungry and want to eat u for breakfast. Cu.m for me babe. |
*sips moet* |
THREE guys were gistin at a beer parlour. The first guy said when my wife was pregnant she was readin a book; a tale of two cities and she gave birth to twins. The second said his wife was readin the three musketeers and she gave birth to triplets. The third guy dropped his bottle and ran home. The others quickly followed him. When they got to his house, they saw him burnin a book and they asked why. He said his wife was readin Ali Baba and the fourty thieves and she is pregnant. .not in dis house. |
Tanimz - Na now i see sey your craze don dey enter part 2. Wetin i wan take BABY PHAT do? Something wey i buy for u to take stop dat wash and wear wey u dey do. Nor dey tackle me again u hear me? |
Xiana - ?? |
Stale! |
Una two nor well Lol |
Thank you Sylvex- u be better person wey sabi better thing. Lol Hey ladies, Please show some love and stop biffing. Bad belle people |
Na me u dey ask dat Stale question? Village sissy Lol |
Tehehe dem don gangup against me - make i tear race jor |
Educated omo'ita ni e Drex back make u nor stain my white Naija 50th annivas'ry T-SHIRT jor. Gbogbo bigz boyz lol |
Poster, is dat yo grandma? No offence |
Were is the joke? |
Nella take yo time oh |
She must've paid the organizers with her body to clinch dat crown - OLD MAMA YOUNGY |
Ewure ni'e bayby - lol |
Must u double post to get my attention? Yeah, i'm aware of my celebrity status - women go do anything to get my attention. Lol And who is mr cork Baybe? Na my lane i dey oh |
What is akata u dis village sissy? Lol And wetin man wan take woman do if not to warm his bed, clean the kitchen and change baby nappies |
*Faints* |
Madam, may i remind u dat all the MOD my friends, be nice to me or else i tell them to ban u for a year. By the way are u light skinned and can u cook & clean? And i hope u not IBO? No kidding |
TANIMZ- i only put your un-used brain to test to see if e still dey function well by spelling dat bath wrongly to see if u can correct it. I happy u wia able to correct it and dat one go make me continue to pay your school fees cuz i want u to be a better person in life. - NO NEED FOR U TO THANK ME YET baybe. The Victoria secrets and Baby Phat stuffs offer is still on, lemme know if u need them. U too pretty - but the Rags u dey wear dey make shame catch me. No kidding! |
Nella, we nor be mate oh - u just dey hate oh Igimu jinosi'ori , oyekan kilofun'e |
Tehehehe Back to sender |
I no understand jor |
Dirty pig, u for take style tell me say na wash and wear u dey do make i order sexy clothes from VICTORIA SECRET and BABY PHAT to make u happy. U want make i tell u how many times i take my birth too so dat u go enter toilet go Play with yourself aight? Mo sori gan mehn, i wont give u dat satisfaction. Now free my Gucci belt |
Who be mr cork? |
Yes i suppose' U fit come my house tomorow evening to collect the money - ewu |
Lol |
I no need to fumble cuz i no be mugun - but when time come we go truly know who be who. Just take am like dat SHE'GOAT. How many times u dey change your bra in a month? Dirty Pig |
U wish. . . She-goat , i go like to know all those vanity vanishing stuffs wey make u better pass me. I still know i dey feed your type' for house and even dey pay school fees. Oya begin shoot |
Whatevs |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 224 225 226 227 228 229 230 231 232 (of 416 pages)
??