StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 234 235 236 237 238 239 240 241 242 (of 416 pages)
Is she IBO? |
Element - i get taste and i no fit roll wit just any gurl my brother. And by the way, na she tell u say i dey look her face? |
School good u know |
Is she light skinned? |
Why? Wetin u hear? |
U still dey Lag abi u don go back? I dey feel u sha |
Xiana na chick? |
Disappear whenever u like no mind me - i fit even arrange u free Air Ticket incase u wan travel to the moon lol I no like all dis office works cuz i no like order - especially if na woman be my boss lol |
I think sey na only me dey see all dis rubbish here sha |
Who's Xiana? Lol |
Dis one u dey online today? Hope u nor go disappear for another 6 months again? And how work na - hope dat your oga nor dey misbehave again sha |
Well, u fit still buy laptop dey carry go work na - and when u get small chance u log on to nland |
Why u go wan feel your fellow man when babes full out dia dey look for who to look dia face and feel them - are u **y? |
Nothing! Ok so na for Bakery u dey work? |
Hey bro - how far? |
Lol - still never get up from bed, never brush , never do anything. Just watching the T.V and talking to u. I miss u small sha lol |
Nah! Na the milk sac' up your fully loaded chest remain to suck. Hope e get NAFDAC APPROVED NUMBER' sha? No oofffeince |
No vex - chai i don lost my swaggerz dis morning - |
*Are u a banker* |
From 8am to 9pm - are u banker? |
Lol - na size of cock u dey first see before falling in love Sips redbull |
No wahala my dear , children of the most high God no dey face wahala. I know sey u be pegan Lool |
Are u a civil servant? Cuz i heard they pay dem peanut' No ooffeince Chai cynth u don spoil finish - no spoil my fasting i take gowd name beg u |
Lol - na u get your mouth and u get every right to talk anything u like with am sha |
No never get up - i nor dey work - i be student And i party only for weekend. Na 6am u dey resume work? |
I'm a very decent person i no like durty talks - I know sey na from belle u don spoil My cock too big for you and if i put am inside your socket, na my name u go just dey scream - so dont even go dia |
Lol , who u dey call small boy? I dey my boy , i still dey bed - just say make i find trouble small lol |
Orie lo'ga Lol |
Keyboard don dey intoxicate u again abi? Toxido ko - Helmet ni |
CYNTH, may i remind u dat all the MOD my friends, be nice to me or else i tell them to ban u for a year. Were u take head wakka go sef? No oofffeince |
Run away soldier |
Obondo - no vex, i dey only talk am the way i see am. If the joke no funny to me, then the joke no go funny to another person. I tried reading the joke over and over again to see if i could see anything wey go make me smile atleast, but the joke nearly make sleep catch me. No offence @XIANA - were u get dat stale gist from dat i'm impossible to please? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 234 235 236 237 238 239 240 241 242 (of 416 pages)