StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 236 237 238 239 240 241 242 243 244 (of 416 pages)
Tehehe - smart ass (I'm in love) But why are u not light skin'? Cant u bleach? No ooffeince |
Me too lol |
*Sips Fanta* |
62yrs - 3 children |
Always a winner baybe |
I just dey go through him C.V and i'm impressed lol Chicken phorker |
Sylve11 - who u calling mofo? Ewu Nnama lol |
Is dat so? |
Hey what? C'mon i'm fine. I just wan put fear for una body tehehehe |
@XIANA ![]() |
@Helmet, MY GUY LOOK ME WELL WELL, I NO SEND YOU AT ALL - MY COMING HERE IS TO TEASE AND PLEASE PEOPLE THEN WAKKA COMOT. We nor dey the same class and and and pulease, MAKE U DO YOUR THING - MAKE I DO MY THING, LIVE AND LET OTHERS TOO LIVE AND STOP FEELING LIKE A THING ONTOP NOTHING. It's not my fault sey u nor get talent. No ooffeince |
Well, People wey dey here now nor get sense of humour na - small teas*ing, dem go turn am to fight out of envy |
Dat one sickness never get cure na lol |
@HELMET - Make u do your thing make i do my thing - instead of feeling like a thing ontop nothing. . . |
I dey fine mehn thanks. . Wia una run go na? |
Tehehe - u dey talk with all your mouth? |
Lol mili how far na |
Stop biffing wanka*s - u just dey blow backyard english u think sey na Romance or Sexuality Section u dey? Jokes Section mehn - so soji yourself. No be my fault sey u nor get sense of humour. . Everybody no fit get talent u know - - so bounce comot for my side jor No oofffeince |
Now i feel Xiana pain tehehehe Well, sorry for spelling your name wrongly. - But na still part of the joke sha. But is Xiana yo real name |
Who don dey take dat thing again? No ooffeince |
See wetin your Okoro Brain dey do u - lol - i joke alot- i'm a very lively person - nothing embarasses me- i nor dey complain when u tackle me but when i tackle u the whole world go hear am. Na yarb u just dey yarb - u don use your sense of humour sell Gala for goslow finish? No ooffeince |
I dey jare - una leave us go and see as newbies don turn jokes section to playing ground lol Shops ke? Lol |
Tehehehe did i hear' u say jealous? Were your IBO MADE BRAIN leave u go? Dis is jokes section were anything goes - Dummy. i too dey take things personal - go sleep jor. No ooffeince. @XIANA , go drink water lets see if dat one go help cool your hot temper down a bit No ooffeince |
I no threaten the gurl - i only ask' the IBO GURL to retract dat statement else na outside she go sleep today and thats all. And make she apologise publicly Xiana- Helmet nor go dey around to beg for u - so u better do the right thing sha. No ooffeince |
I no expect to de-code the joke - Du*my |
Bros how far - wia u take head wakka go na? |
I sooo hate u for making me laugh IBO PLANTAIN BOY |
Lol - XIANA retract dat statement else u go sleep outside today. |
Tehehe |
If u not IBO then then i'm sorry - yoruba gurls dont know how to cook, clean and even change baby nappy's. Plus, they greet like aboki people from old kano state. And who are those two market women shouting Mr Stud up dia - are the IBO'S? |
Did u fart while laughing? IBO GURLS are too much - but seriously i dont like dark skin gurls. I actually heard a native doctor turned a lady to Frog cuz she refused to pay her rent |
Good old days when jokes section still tight light tight p**sy |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 236 237 238 239 240 241 242 243 244 (of 416 pages)
