₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,801 members, 8,442,331 topics. Date: Friday, 10 July 2026 at 01:08 AM

Toggle theme

StudioCFR's Posts

Nairaland ForumStudioCFR's ProfileStudioCFR's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 237 238 239 240 241 242 243 244 245 (of 416 pages)

Jokes EtcRe: Please Lets Say No To Child Abuse by StudioCFR(m): 10:24am On Sep 15, 2010
I saw something like dis the last time i visited Kano

No ooffeince
Jokes EtcRe: Lol With Element by StudioCFR(m): 10:22am On Sep 15, 2010
House girl and i've gone through your IBO SISTER's C.V - walahi i'm impressed
Jokes EtcRe: Nail In The Fence by StudioCFR(m): 10:19am On Sep 15, 2010
People plis can we not speaketh backyard englist here cuz dis is not Enugu

No oofffeince
Jokes EtcRe: Construction Site Sign Language by StudioCFR(m): 10:07am On Sep 15, 2010
Is dat why u shouting like person wey hunger dey hammer ?

Go chop abeg before person faint for here.
I hope u no IBO?
No ooffeince
Jokes EtcRe: Nail In The Fence by StudioCFR(m): 10:00am On Sep 15, 2010
Lol - u don get my attention at last - so what' next?
Jokes EtcRe: Lol With Element by StudioCFR(m): 9:59am On Sep 15, 2010
@IBOTUS,

Lol , i'm fine jor , u nko?

Erm, Madam, may i remind u dat all the MOD my friends, be nice to me or else i tell them to ban u for a year.

By the way are u light skinned and can u cook & clean?
And i hope u not IBO?

No oofffeince
Jokes EtcRe: Blood Is Indeed Thicker Than Water by StudioCFR(m): 9:56am On Sep 15, 2010
Madam, may i remind u dat all the MOD my friends, be nice to me or else i tell them to ban u for a year.

By the way are u light skinned and can u cook & clean?
And i hope u not IBO?

No oofffeince
Jokes EtcRe: Nail In The Fence by StudioCFR(m): 9:47am On Sep 15, 2010
Off with your head - do me a favour, go hug NAFBASE transformer

No ooffeince
Jokes EtcRe: Blood Is Indeed Thicker Than Water by StudioCFR(m): 9:44am On Sep 15, 2010
Why are u Screaming like a lilly livered IBO GURL - Dont u want dad to take gud care of u?
Jokes EtcRe: Blood Is Indeed Thicker Than Water by StudioCFR(m): 9:22am On Sep 15, 2010
*grabs her by the colar quick*
Ol gurl wia do u think u are going? U wan lick ice cream and chop pop corn your favourite ?
Jokes EtcRe: Nail In The Fence by StudioCFR(m): 9:18am On Sep 15, 2010
SEE AS UNA JUST DEY DRIVE PEOPLE COMOT JOKES SECTION WITH UNA STALE GISTS.

Nothing una sabi do except to dey deceive una Selves wit fake hug (lust) and kisses.

Jokes section begin dry since una come dis section from sexuality and romance.

Them drive una comot dat side unto sey una too dry - i can put a bet on dat.

No offence
LiteratureRe: Naija Love Rhymes For Valentine by StudioCFR(m): 9:11am On Sep 15, 2010
I bin no wan wine and dine with dis illiterates wey nor sabi speak good english - - but but but wetin guy man go do na? Cuz right now, i nor get choice dan to join dem dey follow mental dey crase strictly for dis Naija lyrical valentine thread - erm, Sup guys lol
Jokes EtcRe: Construction Site Sign Language by StudioCFR(m): 9:05am On Sep 15, 2010
Du*my - i no expect u to understand de joke
Jokes EtcRe: Lol With Element by StudioCFR(m): 8:51am On Sep 15, 2010
Things wey about to quench old man like u nor know, i know am.

No ooffeince
Jokes EtcRe: Blood Is Indeed Thicker Than Water by StudioCFR(m): 8:49am On Sep 15, 2010
Yes Yes Gurl - lol - but u sef corrupt small sha lol

So which school u dey mehn?
Jokes EtcRe: Lol With Element by StudioCFR(m): 8:43am On Sep 15, 2010
Shakes head in pity
Jokes EtcRe: Blood Is Indeed Thicker Than Water by StudioCFR(m): 8:40am On Sep 15, 2010
I like it natural - i dont want one side light and the other side dark- Hell No - i no like gurl wey no clean and wey i no fit get the liver to lick her ice cream inbetween her , her, her, hhmm, i don forget that thing name sef.

But u fit remind me sha
Jokes EtcRe: Nail In The Fence by StudioCFR(m): 8:33am On Sep 15, 2010
See who's talking - IBO GURL

I hiss on u in every dialect of 9geria.

No ooffeince
Jokes EtcRe: Blood Is Indeed Thicker Than Water by StudioCFR(m): 8:29am On Sep 15, 2010
@ODUNNU, u well so? Lol
Ok, Why u go sey make i cross BRT LANE u want make Kick against indiscipline (KAI) officers arrest me? Lol





@XIANA - you're lucky u get better mom who wants u to be a better person in life - some people nor get dat kind luck u know.

(i'm in love)
BUT WHY ARE U NOT LIGHT SKIN'?

Cant u bleach?

(No ooffeince)
Jokes EtcRe: Laugh it Off with Efe by StudioCFR(m): 7:26am On Sep 15, 2010
I nearly laugh
Jokes EtcRe: Blood Is Indeed Thicker Than Water by StudioCFR(m): 7:24am On Sep 15, 2010
I don take off - tell her to come back later.

I heard she dey fight customers wit long spoon and knife, nor be sey i dey fear cuz i don insure' my some vital parts of my body - na the wey my body guards go manhandle her i dey pity.

Is she yo aunt?
No ooffeince
Jokes EtcRe: Tea Break by StudioCFR(op): 5:44am On Sep 15, 2010
Go teach those illiterates wey full your compound how to read and write and stop wasting dat talent on nairaland

No ooffeince
Jokes EtcRe: Clear Handwriting by StudioCFR(m): 5:42am On Sep 15, 2010
Kill-joy

U can do better than that - Ewu IBO

No ooffeince
Jokes EtcRe: Lol With Element by StudioCFR(m): 5:40am On Sep 15, 2010
@Deneut-

Since when dat one start?
U don chop cyber kick for back of yo small size' mango shape before??

No ooffeince



@EFE

u and my gf nor dey the same level. . So shift and go focus on yo crayfish bizness jor
Jokes EtcRe: Blood Is Indeed Thicker Than Water by StudioCFR(m): 5:30am On Sep 15, 2010
Tehehehe - mehn na die i dey - but anyhow sha, if dats what u want then no shaking.

I need to know if iya whatever buka's foods get NAFDAC APPROVALhuh

I'm too young to die u know - and and and ok whatever. Lol
Jokes EtcRe: Clear Handwriting by StudioCFR(m): 11:58pm On Sep 14, 2010
Thank God

Wetin, una no dey take eye' see celebrity for jokes section?
Jokes EtcRe: Lol With Element by StudioCFR(m): 11:55pm On Sep 14, 2010
Efe, na your bend down and select victoria secret bra go catch fire

No ooffeince
Jokes EtcRe: Laugh it Off with Efe by StudioCFR(m): 11:52pm On Sep 14, 2010
*My middle finger*
Jokes EtcRe: Clear Handwriting by StudioCFR(m): 11:50pm On Sep 14, 2010
*Scoffs*
Jokes EtcRe: Laugh it Off with Efe by StudioCFR(m): 11:48pm On Sep 14, 2010
Hahahahaha - ofcourse i want dis thread locked and move' straight to hell -

No ooffeince -

Na crime?
Jokes EtcRe: Clear Handwriting by StudioCFR(m): 11:45pm On Sep 14, 2010
I dey complain?
Jokes EtcRe: Laugh it Off with Efe by StudioCFR(m): 11:42pm On Sep 14, 2010
Una nor go hold me? I go cyber kick somebody oh

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 237 238 239 240 241 242 243 244 245 (of 416 pages)