StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 235 236 237 238 239 240 241 242 243 (of 416 pages)
Where is the joke? |
Corrupt! |
Lie lie people |
Chei, na wa'o |
Kunbee, sorry for disappointing you - na from 12yrs i begin play football. I fit still come chop your own sha - i nor stingy at all. |
Chai - na real wah |
Stale gist' Where's the joke? |
Lol I know sey nor be everybody sabi play ball |
Are my safe? |
Impossible to please @kunbee, are on heat? Wetin u find reach my boxers? |
U dis IBO gurl, always think positive jor - my phone no be like dat your 1992 Model Trium |
@MOYO OMO ALHAJA , mango tree for spanish mean girl wey talk and get nice bad side. No offence I break am down cuz u ask' me to. . . @EFE, No need cuz even if i make sense, u nor go still understand - SLOW LEARNER. No oofffeince |
plis can we nat speakethh piginn in dis room - dis is nout Enugu (No ooffeince) |
Na only u say DIS MY JOKE no funny Take ya time oh |
Nonsense! |
U want make dem break my head? Some people here get hot temper and i no want somebody to gimme a cyber kick for head - lol And no i no dey jump fence like u - but i sabi climb mango tree sha |
Madam, may i remind u dat all the MOD my friends, be nice to me or else i tell them to ban u for a year. By the way are u light skinned and can u cook & clean? And i hope u not IBO? No oofffeince |
Are u ok? |
I want to meet dat mr cork kunbee |
Stingy girl |
Sylvex , who's Mr cork and why everybody bin dey think sey we relate? Is he an IBO NATIVE DOCTOR? |
She get hot temper? Lol |
I like dis joke lol Poster, thanks for making me laugh lol |
I dey jor - and na wetin be my offence b4? Lol |
@ODUNNU - lol U get mouth Shaaah - but i fit do anything for u if na dat one go make u happy. |
Lol Nor say i no tell u oh - cuz she don dey yarn dust since morning facing the 'ceilin* |
Chai - lol Moyola whats my offence na I don look for u tire - but anyhow sha, how u dey? |
Element give Idowu her medicine please |
Na Moyola omo alhaja i dey see so? Lol |
Jooor oh Lol |
Stale gist element - but i know you're only a defensive midfielder wey no sabi score goal lol @IDOWO, what a name U dey take dis matter too serious - and i no want u to get wrinkled face oh See my dear, life no need gra-gra U dey take Nland too serious and tis not good for yo soul Lol |
Who's dis IBO ABA GURL? I bet she's IBO. IBO babes usually have muscular face with small mustache. No oofffeince |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 235 236 237 238 239 240 241 242 243 (of 416 pages)