Jokes Etc › Re: Lol With Okija Ft. some Jokers by StudioCFR(m): 10:35am On Aug 18, 2010 |
OJ, i'm proud of u brother- you're the best. But u cant take my crown hehehe |
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 10:32am On Aug 18, 2010 |
Lol Ben my name dey always echo for yo ear? Abi u just wan make am official say i be the king of jokes section by mentioning my name first. Lol |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 10:25am On Aug 18, 2010 |
Nothing has changed - I'm still bouncing. With or without her, life must go on. Enough of all dis headline story(s) about me please. |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 12:17am On Aug 18, 2010 |
@idowu- na me u dey threaten? I be son of the soil - so no try me- yoruba blood too dey run for my system @tanimz- u bin think sey i go forget? My NIke Airforce1 jor lol |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 11:46pm On Aug 17, 2010 |
Meaning i never forget my sneakers madam tanimz lol . @Idowu, no spoil language for me abeg - kilode na? How u learn the language sef? U dey try walahi |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 11:38pm On Aug 17, 2010 |
Lol Tanimz u be personal person na- maybe yes-maybe no. Tehehe Ako mi ti'poju |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 11:32pm On Aug 17, 2010 |
@Tanimz, sorry no vex- how u dey? U don hear this song by 9ice titled Once beaten twice shy. Abeg go listen to the song very well. I be big boy and i no fit bring myself down for anything. |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 11:14pm On Aug 17, 2010 |
@Idowu- where u get dat one from? Lol Omo yoruba oshi. Elenu gbeske- walahi you're so dead. Wait make i catch u |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 10:56pm On Aug 17, 2010 |
Really? With dat funny name abi? Onye Ofe Mmanu. Eranko! |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 10:50pm On Aug 17, 2010 |
@chi-chi, lol- na dat crazy yoruba girl u wan waste yo time ontop? No even think am abeg. @sledge, take it easy with dis people abeg- i dont want dem to ban u. Cabbals dey around k |
Jokes Etc › Re: Still Makes Me Laugh! by StudioCFR(m): 10:22pm On Aug 17, 2010 |
Deraillers |
Jokes Etc › Re: Lol With Okija Ft. some Jokers by StudioCFR(m): 10:00pm On Aug 17, 2010 |
OJ i know sey one day u go make me proud |
Jokes Etc › Re: Impossible To Please by StudioCFR(op): 9:48pm On Aug 17, 2010 |
Oh sorry brother - next time ok. Abeg sledge, i no want dem to ban u ok |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 8:26pm On Aug 17, 2010 |
Tehehehe Na serious matter- na your turn to shine na him u go rub Vaseline for face cuz u wan shine. madam ibu |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 7:59pm On Aug 17, 2010 |
@IDOWU, lol, i like yo gut'  but next time u try me, wunt be nice  |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 7:54pm On Aug 17, 2010 |
Vic2k3: @stud u don't hve food 4 house abi u wife follow women wey dey on strike i dont know what u talking bout dude-- yawning no mean sey i'm hungry. coconut head lol |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 7:48pm On Aug 17, 2010 |
yawns |
Jokes Etc › Re: Lol With Okija Ft. some Jokers by StudioCFR(m): 7:24pm On Aug 17, 2010 |
thief, comot jor, bad person |
Jokes Etc › Re: Impossible To Please by StudioCFR(op): 7:22pm On Aug 17, 2010 |
mehn, reduce your cuss oh, before dem ban you.
what do u mean by YM? |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 7:12pm On Aug 17, 2010 |
na wa o |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 5:14pm On Aug 17, 2010 |
Dem never plenty reach to pull me down |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 5:10pm On Aug 17, 2010 |
Tehehehe |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 5:01pm On Aug 17, 2010 |
No dey put my name near Efe or on the same line with that name k. No kidding |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 4:57pm On Aug 17, 2010 |
Ignores him |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 4:56pm On Aug 17, 2010 |
Lol black dey underground |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by StudioCFR(m): 4:54pm On Aug 17, 2010 |
Lol mouth! |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by StudioCFR(m): 4:53pm On Aug 17, 2010 |
What are u on about? Hey do u wanna pop annoyance or something? |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 4:51pm On Aug 17, 2010 |
I'm everywhere - do u have problem with dat? |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by StudioCFR(m): 4:49pm On Aug 17, 2010 |
Lol |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 4:46pm On Aug 17, 2010 |
I'm free again- life must go on. |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by StudioCFR(m): 4:41pm On Aug 17, 2010 |
Lol i no get yo time walahi |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 4:39pm On Aug 17, 2010 |
Excuse me U well so? Where u c for dia i wrote efe belongs to me? |