StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 276 277 278 279 280 281 282 283 284 (of 416 pages)
hehehe, no ![]() |
no dey joke with jesus name |
u dey breath with your anus? stay on topic hard tough guy. ![]() |
Blasphemy! |
na u lie pass ![]() |
[quote author=Efemena_xy link=topic=498082.msg6598923#msg6598923 date=1282202993]^^ I think you'll find that the guy's been banned ![]() (according to yesterday's gist) [/quote]you still dey follow my conversations around ![]() unbelievable ![]() @u try poster ![]() |
i no local like you. no kidding ![]() |
u well so? ![]() |
lol, na serious matter |
What doesn't break you only serves to make you stronger. |
i dey for inside one sharp corner with my paddy wey just return, and and for our front we get isiewu (goat head), turkey with different kind of drinks wey dey make eye durty. we dey gist u know . . . the next thing we notice na some boys wey dey the other table and i suspect dem to be yahoo yahoo internet boys. dem begin dey halla and na small thing dem for fight if not for the bouncer wey come seperate them. the next thing we begin hear from one of the guy' wey wan fight na: WHO WAS YOU? WHAT IS YOU? WHICH DO U THINK YOU WAS ![]() my friend tap me for hand, mehn u need to see laughter. lol |
Lol tanimz get bad mouth tehehehe |
@tanimz, u no well walahi lol |
Lol |
@Black- no thanks i dont need Dyt. I dash u. @tanimz, lol @element- lol yes! Like 4 times . But not gonna happen again till i retire |
Shut-down coconut head |
@element, it depends- if people fit beg for him. But him name don enter lotsa people black book lol |
Deraillers Everywhere |
@blacky - wetin concern Dyt wit dis matter? @Element, well i warn the guy and him nor hear. Lol |
See as u dey laugh like goat |
Retract dat statement please |
What bro? @blacksta- not fair |
Tehehehe dickson1 u don show |
Offtopic chat mehn- blacksta anything goes here |
Lol |
Lol my dear - u dey mistake me for blacksta tehehe |
K bro. Hhmm like dem don ban sledge |
@idowu- carry yo bow-legs comot for road jor- mango head |
@idowu - eranko ni'e walahi. Infact, orie ti fokasibe lol |
I dey talk am the way e be my brother - but which policy u dey talk about man. Dont get it twisted oh. Dirty mind hehehe |
@Idowu, lol take it easy na wetin sef? Biffer! |
@Element, my head no dey swell for woman. I dont womanise. I just want to be friend with everybody. @Skype, please take your studies serious till wen u don ripe for men matter lol |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 276 277 278 279 280 281 282 283 284 (of 416 pages)




