₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,972 members, 8,443,241 topics. Date: Saturday, 11 July 2026 at 12:35 PM

Toggle theme

StudioCFR's Posts

Nairaland ForumStudioCFR's ProfileStudioCFR's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 277 278 279 280 281 282 283 284 285 (of 416 pages)

Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 7:20pm On Aug 18, 2010
@idowu- i know sey u be illiterate wey no sabi her left and right. Carry yo big head up and tell me wetin dem write for dat board. SMOKE HERE.
Wetin carry u come dis place naw
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 7:15pm On Aug 18, 2010
Yo name dey make me stammer lol
Jokes EtcRe: Lol With Okija Ft. some Jokers by StudioCFR(m): 7:13pm On Aug 18, 2010
@OJ - My crown too big to fit yo small coconut head.
But u dey try sha- yo jokes make small sense lol
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 7:10pm On Aug 18, 2010
puffs cuban ciggar
Jokes EtcRe: Another Case Of Daftility by StudioCFR(m): 1:14pm On Aug 18, 2010
@Skype - lol
Jokes EtcRe: Another Case Of Daftility by StudioCFR(m): 1:01pm On Aug 18, 2010
U wish
Jokes EtcRe: Another Case Of Daftility by StudioCFR(m): 12:51pm On Aug 18, 2010
@element, back ke? Festac far from ikeja wey i dey live. go-slow for Allen Avenue na bumper to bumper. I off engine na hin i say make i relate wit una small.


@skydrop, u still better pass some people here. No kidding
Jokes EtcRe: Another Case Of Daftility by StudioCFR(m): 12:33pm On Aug 18, 2010
@skype- *winks*
Jokes EtcRe: Another Case Of Daftility by StudioCFR(m): 11:50am On Aug 18, 2010
I laugh alot brother - i'm always happy. Life no need gra-gra.
My folks taught me well.
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 11:48am On Aug 18, 2010
Kkk bro- i'm off to festac. Catch u peeps later.
Peace!
Jokes EtcRe: Another Case Of Daftility by StudioCFR(m): 11:46am On Aug 18, 2010
Tehehe skydrop hhmm u of all people lol
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 11:42am On Aug 18, 2010
No chance for mosquito. My room too cold for dem to survive. Lol

I get Raid sha- incase any stronghead one enter.


And yours? Hope Gecko no climb yo body sha lol
Jokes EtcRe: Another Case Of Daftility by StudioCFR(m): 11:35am On Aug 18, 2010
I sooo hate u for making me laugh lol
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 11:33am On Aug 18, 2010
Yep u right - one person mess the whole thing up then i pulled cuz i no fit associate myself with people wey dey breath through dia anus. Lol
Maybe dem no get cloth to wear come the party u know lol
Jokes EtcRe: Another Case Of Daftility by StudioCFR(m): 11:30am On Aug 18, 2010
Tatafo
Bravo lol
Jokes EtcRe: Lol With Okija Ft. some Jokers by StudioCFR(m): 11:28am On Aug 18, 2010
Lol. E go better my brother.
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 11:26am On Aug 18, 2010
Yeah- i don pay my dues and now my hard work don dey reward me good things.
There could be party man. We almost did it last year. But but but
Jokes EtcRe: Another Case Of Daftility by StudioCFR(m): 11:22am On Aug 18, 2010
Na me dey teach una everything. I just hope if i enter toilet una no go follow me enter. Lol.
It's all good girl. Learn from the best and mess with da rest.
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 11:20am On Aug 18, 2010
@element, i wan do am alone- i need no support from no one. Not a do or die affair my brother.
Thanks.



And as for skydrop- dat name sweet. E make name pass skyndop lol
Jokes EtcRe: Another Case Of Daftility by StudioCFR(m): 11:16am On Aug 18, 2010
U too don dey lobby abi? Lol
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 11:14am On Aug 18, 2010
Na skydrop i sabi spell correctly- sorry for disappointing you girl.
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 11:08am On Aug 18, 2010
@Element, my guy na only hard work fit put yo name dia - but u dey try sha.


@skydrop, when i tell una say cabal dey jokes section una believe am? Lol
Jokes EtcRe: She Wanted To Whitemail Me by StudioCFR(m): 11:05am On Aug 18, 2010
Hhmm madam corrupt na u sabi lol

@poster, u get luck she no push u fall ground
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 11:01am On Aug 18, 2010
@Element, only the bestz dey make dat list *winks*
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 10:59am On Aug 18, 2010
Oh i hate dat language pity.

Hey Ben, dis year own mehn, if my name go follow, i want see Rumsky and Dikele name join list and if Rumsky beat me again , i go comot cap for her and till i get done with nairaland, she go continue to be my superior here.
I just hope una no go manipulate the election result. Lol
Jokes EtcRe: She Wanted To Whitemail Me by StudioCFR(m): 10:53am On Aug 18, 2010
Lol next time carry yo own babe enter club - lol.
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 10:50am On Aug 18, 2010
Tell dem- bronze medal na achievement u know lol.

Dis season own mehn i go contest with gun and knife to strike Gold lol
Jokes EtcRe: Another Case Of Daftility by StudioCFR(m): 10:48am On Aug 18, 2010
You try- are u happy now hard tough guy?
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 10:47am On Aug 18, 2010
Lol, my name dey make u shiver like fowl wey rain beat?
Who else wan collect the crown before?
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 10:41am On Aug 18, 2010
Tehehehe i understand. Lol
Jokes EtcRe: Slap Me If I'm Wrong! by StudioCFR(m): 10:39am On Aug 18, 2010
Fatfish?
Na yo name be the joke for dis thread lol
Jokes EtcRe: Another Case Of Daftility by StudioCFR(m): 10:37am On Aug 18, 2010
Where is the joke?

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 277 278 279 280 281 282 283 284 285 (of 416 pages)