Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 3:48pm On Jul 29, 2010 |
your own wahala don even pass efe own.---- |
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 3:41pm On Jul 29, 2010 |
na wa o |
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 3:39pm On Jul 29, 2010 |
*scoffs at her* lol
no let that thing touch me |
Jokes Etc › Re: Who Is Able To Say It? by StudioCFR(m): 3:30pm On Jul 29, 2010 |
is that why u shouting like person wey dem sfteal him wallet? |
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 3:26pm On Jul 29, 2010 |
help me ask am oh |
Jokes Etc › Re: +++ Short Man+++ by StudioCFR(m): 3:25pm On Jul 29, 2010 |
u wan quick old be that |
Jokes Etc › Re: How Many People by StudioCFR(m): 3:24pm On Jul 29, 2010 |
see as she dey scatter teeth' anyhow like person wey win lotto  |
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 3:20pm On Jul 29, 2010 |
yep!
u still dey ask? sanitary pad na food? |
Jokes Etc › Re: How Many People by StudioCFR(m): 3:16pm On Jul 29, 2010 |
ibkaye still dey exist  |
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 3:14pm On Jul 29, 2010 |
Lol, i just am pass
how u dey, long time no see |
Jokes Etc › Re: Federal Government Recruitment Interview by StudioCFR(m): 3:10pm On Jul 29, 2010 |
D1KeleVra: You go hug shell oil rig transformer na life u dey live so? Ewu! |
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 3:07pm On Jul 29, 2010 |
[quote author=Efemena_xy link=topic=481448.msg6473035#msg6473035 date=1280412102]Studio! here - you forgot this one. . . and pls, no wipe the blood comot 4 your shirt - leave am make e dry naturally  [/quote]spits! Efe for christ sake i dey eat, no let me vomit abeg  lol cynthoney: funny because u think i can swallow wat is meant for u?
studio,where the hell hv u been
u r not a gentleman going off like that without telling your madam and me!! 
May God hv mercy on u too cos u kw not wat is wrong with u sorry no vex madam - my puter no dey function well for now- how u dey? and who u dey call my madam?  |
Jokes Etc › Re: How Many People by StudioCFR(m): 3:02pm On Jul 29, 2010 |
lol |
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 3:00pm On Jul 29, 2010 |
that thing sabi smell no be small  |
Jokes Etc › Re: Federal Government Recruitment Interview by StudioCFR(m): 2:57pm On Jul 29, 2010 |
go hug NAF BASE TRANSFORMER |
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 2:56pm On Jul 29, 2010 |
yes, u still like am abi? |
Jokes Etc › Re: Federal Government Recruitment Interview by StudioCFR(m): 2:52pm On Jul 29, 2010 |
so that u go kidnap am? |
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 2:50pm On Jul 29, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 8:25pm On Jul 28, 2010 |
Bibs i'm proud of u- continue dey make peeps happy |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by StudioCFR(m): 8:23pm On Jul 28, 2010 |
Ok goodluck |
Jokes Etc › Re: How Many People by StudioCFR(m): 8:20pm On Jul 28, 2010 |
Hehehe ok guttergal My apology poster! |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by StudioCFR(m): 8:16pm On Jul 28, 2010 |
Is siapaya a ghanian? The name. No offence please |
Jokes Etc › Re: How Many People by StudioCFR(m): 8:12pm On Jul 28, 2010 |
U miss your Period? Aboki girl hehehe |
Jokes Etc › Re: How Many People by StudioCFR(m): 8:09pm On Jul 28, 2010 |
With HOW MANY PEOPLE? |
Jokes Etc › Re: How Many People by StudioCFR(m): 8:06pm On Jul 28, 2010 |
Nevermind |
Jokes Etc › Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 8:05pm On Jul 28, 2010 |
Can u drive? Oya take my car key go drive my Golf4 come lets go Mr Bigg's |
Jokes Etc › Re: How Many People by StudioCFR(m): 8:02pm On Jul 28, 2010 |
Not enough lol |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by StudioCFR(m): 8:00pm On Jul 28, 2010 |
Bibs not again |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by StudioCFR(m): 7:58pm On Jul 28, 2010 |
Lol bibs i dey mobile- no fit see all dat pix. Sorry my belove' daughter |
Jokes Etc › Re: Guess What? by StudioCFR(m): 7:55pm On Jul 28, 2010 |
Hehehehe @ rodonmos |
Jokes Etc › Re: How Many People by StudioCFR(m): 7:52pm On Jul 28, 2010 |
I warned rokiatu but she no hear word lol. Efe- *smiles* |
Jokes Etc › Re: Nigerian Hotel Rate by StudioCFR(m): 7:46pm On Jul 28, 2010 |
I go do dat for silverbird galleria |