StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 297 298 299 300 301 302 303 304 305 (of 416 pages)
Tall dude like me- mtchew |
Lol I gentle jor |
*Spits* That thing wey dey smell like a dead rat |
Joke section- anything goes. |
Women no fit cripple me cuz the creator don give me power over them. No offence- Just stating the fact. |
Liar! I'm clean. Efe u wont get away with dis-walahi. Reaches for my pistol gun. Oya, efe and cynth on yo kneels |
Bibs wake up. Cynthoney and Efe make una two no run oh- make i catch una two for dia, una go know sey AC no be FAN |
Action speaks louder that wordz. Hey black belters, Make una no look down on me and do wetin una no go dey fit enough to tell how it all happened. I'm important too. Lol |
Bad belle - na yo prayer be that? |
Runs for my dear life |
Big boy like me. Mtchew. Leave my shirt jor |
With dat mosquitoe bow legs? No make me laugh abeg |
Una go wish i be una boy friend. Clean dude like me wey dey glow anywhere i go. mtchew lol |
Wetin u dey feel like now cynth? I be yo mate? |
After u shout like a market woman finish, go buy paracetamol for Cynthoney shop take medik your head. *Adjusts belt* No matter how una plenty reach, non of una fit see my back. *beats chest* |
born to be dis way - always smilling. No skin pain, no rashes. Cooler than ice. Do u have problem with that? |
Allegation laughable lol And i'm no mrs. Respect yourself cynth. I beat oh |
Smiles |
Hehehe u no dey fear? U wan faint? |
Hehehe- you're on your own- the two of u. *puffs cuban ciggar up in the air* |
No mind cynth- too much of garri consumption dey affect eyes |
Your business? |
Maka wetin? No bite tongue abeg lol |
Cynthoney open yo durty durty eyes hard tough gurl- i'm a he and not her! U well so? How another family matter take be yo own pain na? I'm a Don jor. Free me |
I dont think so! |
Off with your head Cynth |
Dont be deceived bibs, i'm the latest biggest boy in town. I'm no houseboy to no badger! Recognise |
Cynthoney u no fit do shi-shi. U cant even kill a fly. Fragile babe. Lol Bibs, today be the real thing.- friday night u know. Efe- u don miss your period again? |
I no toast any babe dis friday morning. Lol |
With u inside yo room? |
Fine my beautiful daughter-- and where u kurukere go yesterday wey i dey find u to go buy me snuff? |
CYNTHONEY - u no fit do shi-shi. 12 of u with Efe join together no fit hold my shirt. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 297 298 299 300 301 302 303 304 305 (of 416 pages)