Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 12:24pm On Jul 30, 2010 |
Wahala dey no be small |
Jokes Etc › Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 12:02pm On Jul 30, 2010 |
U mean sey efe na cat and u na rat? Ch |
Jokes Etc › Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 11:56am On Jul 30, 2010 |
I think sey u no dey fear before |
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 11:55am On Jul 30, 2010 |
Na so una wicked reach? Daughters of Eve. Escapes through the back door. |
Jokes Etc › Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 11:52am On Jul 30, 2010 |
Me? The kind money wey i get too big for thief. I don upgrade - and na god be my sponsor. Drex back enemies, cuz i dey come with cutlass. No shaking |
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 11:48am On Jul 30, 2010 |
Which one? Tatafo |
Jokes Etc › Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 11:45am On Jul 30, 2010 |
No be waiting i dey pay u for be that? |
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 11:43am On Jul 30, 2010 |
See as una two dey open mouth like fish. Mtchew. |
Jokes Etc › Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 11:40am On Jul 30, 2010 |
Bibs come and give daddy a hug - how u dey? Cynth and Efe- make una come go buy a bottle of beer for my daughter bibs |
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 11:37am On Jul 30, 2010 |
Cynthoney who tell u sey i no get teeth' If u dey doubt, u fit cum my house cum confirm na. Efe, u well so? Cynth don give u too dat thing chop? |
Jokes Etc › Re: Jokers - News From Around The World by StudioCFR(m): 11:33am On Jul 30, 2010 |
Lol |
Jokes Etc › Re: Who Is Able To Say It? by StudioCFR(m): 11:31am On Jul 30, 2010 |
Na today? E don tey wey fowl don dey mess |
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 11:29am On Jul 30, 2010 |
Why u wan give yourself all dat stress when u get correct milk with vitamins and minerals up your chest |
Jokes Etc › Re: Jokers - News From Around The World by StudioCFR(m): 11:26am On Jul 30, 2010 |
The bottles up yo chest u ask him to shake no get Nafdac number Sorry |
Jokes Etc › Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 11:23am On Jul 30, 2010 |
My detractors at work again |
Jokes Etc › Re: Get Ready To Spoil Body - Dedicated To Real Yokers by StudioCFR(m): 11:21am On Jul 30, 2010 |
Gets ready to leave this thread |
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 11:19am On Jul 30, 2010 |
Na u go drink am yourself. Lol |
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 11:16am On Jul 30, 2010 |
No charge my battery oh lol |
Jokes Etc › Re: +++ Short Man+++ by StudioCFR(m): 11:13am On Jul 30, 2010 |
*Faints* |
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 11:11am On Jul 30, 2010 |
Wetin be my offence hard tough gurl? No let me rough handle u dis morning oh. *Adjusts belt* |
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 11:06am On Jul 30, 2010 |
Go hug NAF BASE TRANSFORMER |
Jokes Etc › Re: Who Is Able To Say It? by StudioCFR(m): 11:03am On Jul 30, 2010 |
Cover those Scattered teeths with yo bow left hand. No disgrace me jor |
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 10:59am On Jul 30, 2010 |
U weigh pass a bag of cement? Drex back jor |
Jokes Etc › Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 10:04am On Jul 30, 2010 |
I jump am pass - dis one u just dey holla babalawo name anyhow for here, is dat what u do for living? |
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 10:01am On Jul 30, 2010 |
Drex back-u wan poison me. *Covers nose* |
Jokes Etc › Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 9:59am On Jul 30, 2010 |
But u get some for yan*sh na - i lie? Ok wetin u dey use dat herbal soap dey do yesterday? |
Jokes Etc › Re: +++ Short Man+++ by StudioCFR(m): 9:57am On Jul 30, 2010 |
She nearly bite me- she no sabi kiss. She forgot to hide her teeth' lol |
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 9:55am On Jul 30, 2010 |
Efe go explain better- she be expert |
Jokes Etc › Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 9:54am On Jul 30, 2010 |
Off my slippers u two - na mate? Na since una dey share things with me i begin see craw craw. Durty Durty |
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 9:49am On Jul 30, 2010 |
Cynthoney - no stain my name abeg. I no dey enter hole! I no be rat |
Jokes Etc › Re: +++ Short Man+++ by StudioCFR(m): 9:46am On Jul 30, 2010 |
Are u talking for experience? Midget |
Jokes Etc › Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 9:44am On Jul 30, 2010 |
Cynthoney na chop alone oh - u wan leave only me and her alone for room. She go finish all the energy wey i don conserve for you oh. No say i nor tell u |