StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 295 296 297 298 299 300 301 302 303 (of 416 pages)
How u take figure dat one out if no be sey u dey try pick pocket me. |
U think sey everybody go be like u? Winchie! |
Dry |
Nella if u see me near yo face me i face u house again, pour me water u use wash bra. Lol Kunbee go and suck yo thumb- better off without you. |
I'm happy for you. Good riddance to bad rubbish |
No near me - stand dat side. *checks if my wallet is still intact* |
Go and crashland |
In yo dreams |
Lol walahi u don kolo b4 |
*Burns down thread* |
U wish! U dey sell versace, na hin u wear Aba made bra come my house yesterday. Mtchew |
Wetin be dis |
Do u need my signature ![]() |
Grabs nella by the collar quick and land her a wicked kiss. Dat serves her right. *Jumps into my car and dr've off* |
Igbotus - how many times i don tell u i no be yo mate? |
Shattap dia nellalost- why u dey shout my name like dat like conductor? I be yo mate? Carry dat yo flat chest comot for road jor - Onye Ofe Mmanu lol |
Efe- i no see anything , i just dey form. But the way people dey comment, tells me na something horrible lol Bibs my beautiful daughter- u don come again wit yo mischief bah |
Una no wan dey know una mate again abi See as the guy be sef - HIPPO! lol |
Na wa o |
Kunbee u be Ashi? Which one be the magga wey u like wey dey come patronise u on daily basis? |
U get aboki boy friend? |
Cross enter BRT LANe jor. @Hector - nairaland wey i dey follow una laugh wan make una no dey know una mate abi? |
Customers dey wait for u for shop kunbee - dem wan buy pepper. |
Are we safe? Boko Haram faithfuls. |
It's friday and non of una get better place to go hang out ni? Poor guys. Shi-shi no dey dia pocket. After dat one wey sey him name start' with capital letter D! go dey talk like person wey blend. Later guys. Cynthoney greet efe for me. Peace out |
Stale! |
Leaky leaky mouth like tomato' basket. Mtchew! U sabi lie no be small. I have a reputation to protect and times 12 of your type with Efe join together no reach to stain my good name. C.F.R COMMANDER FEDERAL REPUBLIC. Recognise! |
Kill-joy |
A Liar! Thats what u are cynth. I dont drink - smoke or womanise. I be child of god from head reach ground. Cynth respect yourself. Air Bender! |
Story! |
Chai lol Cynth u get bad bad mouth. Walahi |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 295 296 297 298 299 300 301 302 303 (of 416 pages)
