Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 5:50pm On Jul 29, 2010 |
Ok ok efe i hear u. Cynthoney i wan see that pic- but i'm not on puter right now. U fit leave am dia later i go see am. Hope i no go fear sha lol |
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 5:36pm On Jul 29, 2010 |
I'm taller than u- air bender |
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 5:33pm On Jul 29, 2010 |
Is she dat big? She dey gym? Lol |
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 5:31pm On Jul 29, 2010 |
Aawww babe why now wey i no dey on puter to see the real you. Hhmm |
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 5:28pm On Jul 29, 2010 |
Thanks Cynthoney - i'm highly favoured. But for dat case, i don wash my hands off completely. Make dem carry dey go. |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by StudioCFR(m): 5:22pm On Jul 29, 2010 |
Na u the waffy guy re-semble jor |
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 5:19pm On Jul 29, 2010 |
CYNTHONEY Lol- i gentle babe- no strong head at all. Trust me. If u never close for work, u fit still leave am for now and try later. Or even tomorow. Dont stress yourself |
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 5:13pm On Jul 29, 2010 |
CYNTHONEY Lol- u fit still come for yo turn babe- i'm a cheerful giver. I no stingy at all. U don upload the much awaited pix already? Abi the thing still dey show strong head. |
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 5:07pm On Jul 29, 2010 |
Yes the two sackz of blood up yo chest |
Jokes Etc › Re: Our Girlfriend Is Pregnant by StudioCFR(m): 5:05pm On Jul 29, 2010 |
U too dey forward - u just said my gurl friend pregnant- so i dey send u message to help deliver to her |
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 5:02pm On Jul 29, 2010 |
I wan see wetin go make dat Pix work today- Without my approval. @cynthoney- talk is cheap! U no fit do shi-shi walahi. @efe - stale gist. No be sey u be computer literate mtchew |
Jokes Etc › Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 4:42pm On Jul 29, 2010 |
off with your head hater |
Jokes Etc › Re: Our Girlfriend Is Pregnant by StudioCFR(m): 4:42pm On Jul 29, 2010 |
BOY OR GIRL  hope u no go suprise me with a white baby like the london based nigerian couple. cuz no DNA test go make me accept that baby  |
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 4:40pm On Jul 29, 2010 |
CYNTHONEY lol, sorry o my dear, continue dey try u hear? e go better. na today i don dey hear women dey threaten sey dem go tie me  walahi, after i don finish with you, u go know sey AC no be FAN |
Jokes Etc › Re: +++ Short Man+++ by StudioCFR(m): 4:37pm On Jul 29, 2010 |
u just remind of MTN RECHARGE CARD wey i buy since morning and no gree load. lol |
Jokes Etc › Re: Our Girlfriend Is Pregnant by StudioCFR(m): 4:34pm On Jul 29, 2010 |
hehehe no let efe catch you oh |
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 4:33pm On Jul 29, 2010 |
seconded! |
Jokes Etc › Re: Our Girlfriend Is Pregnant by StudioCFR(m): 4:33pm On Jul 29, 2010 |
u fit still go dey work for farm, so dat u no go sleep lol |
Jokes Etc › Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 4:32pm On Jul 29, 2010 |
u and who dey fall in love?
for nairaland sake, bibs is my daughter in whom i'm well pleased with. |
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 4:30pm On Jul 29, 2010 |
hehehe , no post wetin go make me fear abeg, no kidding  |
Jokes Etc › Re: +++ Short Man+++ by StudioCFR(m): 4:27pm On Jul 29, 2010 |
get well soon Dick1 |
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 4:24pm On Jul 29, 2010 |
comot! na today we don dey hear that one? mtchew  |
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 4:14pm On Jul 29, 2010 |
hehehehe |
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 4:12pm On Jul 29, 2010 |
efe u dey see your period twice a week? |
Jokes Etc › Re: Names Dey Follow Person. Lol by StudioCFR(m): 4:09pm On Jul 29, 2010 |
so CLEM real name na LINDA  |
Jokes Etc › Re: +++ Short Man+++ by StudioCFR(m): 4:07pm On Jul 29, 2010 |
hehehe |
Jokes Etc › Re: Better Together: by StudioCFR(m): 4:03pm On Jul 29, 2010 |
lol |
Jokes Etc › Re: Who Is Able To Say It? by StudioCFR(m): 3:59pm On Jul 29, 2010 |
chai  |
Jokes Etc › Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 3:58pm On Jul 29, 2010 |
tatafo wetin be your pain for dis matter now? |
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 3:56pm On Jul 29, 2010 |
Lol, cynthoney na so u hate me reach  |
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 3:53pm On Jul 29, 2010 |
hehehe, Cynthoney too fragile to handle me |
Jokes Etc › Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 3:51pm On Jul 29, 2010 |
bibs: Pappy its your happiness dat matters, are u happy wif me? thanks alot,,and yes i'm happy with you, Nothing do you at all  |