Jokes Etc › Re: Three Lawyers And Three Engineers by StudioCFR(m): 6:47pm On Jun 02, 2010 |
Smiles |
Jokes Etc › Re: Kidnapp ! Kidnapp! Kidnapp! by StudioCFR(m): 6:46pm On Jun 02, 2010 |
Hisses |
Jokes Etc › Re: Bafore And After by StudioCFR(m): 6:44pm On Jun 02, 2010 |
Know wetin gutter gurl? |
Jokes Etc › Re: Kidnapp ! Kidnapp! Kidnapp! by StudioCFR(m): 6:41pm On Jun 02, 2010 |
How do u want me to prove it? |
Jokes Etc › Re: Kidnapp ! Kidnapp! Kidnapp! by StudioCFR(m): 6:31pm On Jun 02, 2010 |
What? |
Jokes Etc › Re: Bafore And After by StudioCFR(m): 6:29pm On Jun 02, 2010 |
No thanks, U fit read and tell me wetin u understand sha |
Jokes Etc › Re: Three Lawyers And Three Engineers by StudioCFR(m): 6:27pm On Jun 02, 2010 |
Press bossoms *charges* |
Jokes Etc › Re: Wet Pants. by StudioCFR(m): 6:25pm On Jun 02, 2010 |
Still better pass dat poison wey u cook call'd food |
Jokes Etc › Re: Three Lawyers And Three Engineers by StudioCFR(m): 6:22pm On Jun 02, 2010 |
You? Lol |
Jokes Etc › Re: Bafore And After by StudioCFR(m): 6:21pm On Jun 02, 2010 |
I still dey seaRCh for the joke |
Jokes Etc › Re: A Dying Igbo Businessman by StudioCFR(m): 6:20pm On Jun 02, 2010 |
Why not, No be dem dey pay u salary. |
Jokes Etc › Re: Goodnews For The Ladies! by StudioCFR(m): 6:18pm On Jun 02, 2010 |
We dont buy respect we earn itB-) |
Jokes Etc › Re: Wet Pants. by StudioCFR(m): 6:15pm On Jun 02, 2010 |
Warri man dey carry first and no dey look back. I no go let u pour sand for my garriB-) |
Jokes Etc › Re: A Dying Igbo Businessman by StudioCFR(m): 6:12pm On Jun 02, 2010 |
Hahaha well well no comment and i no be dat yeye yoruba business man, Igbos no fit reason dat way, Most yoruba men like money pass dem wives and which is very bad. |
Jokes Etc › Re: Kidnapp ! Kidnapp! Kidnapp! by StudioCFR(m): 6:08pm On Jun 02, 2010 |
Chai, no be so na, I no be that kind person. Erm yeah we like ourselves dats the most important thing u know lol |
Jokes Etc › Re: Wet Pants. by StudioCFR(m): 6:05pm On Jun 02, 2010 |
I be like sey i go run comot here small, I wan do somethings. |
Jokes Etc › Re: A Dying Igbo Businessman by StudioCFR(m): 6:03pm On Jun 02, 2010 |
Whats the laughter for gutter gurl? |
Jokes Etc › Re: Wet Pants. by StudioCFR(m): 6:02pm On Jun 02, 2010 |
LiarB-) Money no miss any road, Money managed find hin way were dem send am. Lol |
Jokes Etc › Re: A Dying Igbo Businessman by StudioCFR(m): 5:59pm On Jun 02, 2010 |
I no holy and i no dirty pass my neighbourB-) |
Jokes Etc › Re: Kidnapp ! Kidnapp! Kidnapp! by StudioCFR(m): 5:58pm On Jun 02, 2010 |
U don show me before na, U don forget? |
Jokes Etc › Re: Wet Pants. by StudioCFR(m): 5:56pm On Jun 02, 2010 |
Maybe to u NO! But to me, SEUN dey bribe me to post but no be for all thread like dis sha |
Jokes Etc › Re: Kidnapp ! Kidnapp! Kidnapp! by StudioCFR(m): 5:53pm On Jun 02, 2010 |
Whats dat? U don miss yo period again? |
Jokes Etc › Re: A Dying Igbo Businessman by StudioCFR(m): 5:51pm On Jun 02, 2010 |
I even dey expect dis question from u sef, Erm u fit cum my house come know wetin i mean sha. No harm in trying. Hahaha |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 5:48pm On Jun 02, 2010 |
U well so? |
Jokes Etc › Re: Kidnapp ! Kidnapp! Kidnapp! by StudioCFR(m): 5:48pm On Jun 02, 2010 |
Which of dem cuz i still know i dey pay one of dem salary |
Jokes Etc › Re: A Dying Igbo Businessman by StudioCFR(m): 5:45pm On Jun 02, 2010 |
People like u na cuz all my childhood days i no bathe for front of compound like u, Lol I just dey no shaking |
Jokes Etc › Re: Kidnapp ! Kidnapp! Kidnapp! by StudioCFR(m): 5:41pm On Jun 02, 2010 |
Take am easy sweety. Never turn am to do or die affair, habba, i to try see how i fit flex things so as to squeeze out time to chat u, |
Jokes Etc › Re: A Dying Igbo Businessman by StudioCFR(m): 5:35pm On Jun 02, 2010 |
See dis gurl wey i see when Dem born and when she still be bathe for outside, She don almost tall reach me now, She come dey think sey i be her mate. :@ |
Jokes Etc › Re: Wet Pants. by StudioCFR(m): 5:31pm On Jun 02, 2010 |
Why u think sey i go waste my time on something wey no go give me money? |
Jokes Etc › Re: Kidnapp ! Kidnapp! Kidnapp! by StudioCFR(m): 5:27pm On Jun 02, 2010 |
Why not? |
Jokes Etc › Re: A Dying Igbo Businessman by StudioCFR(m): 5:26pm On Jun 02, 2010 |
Yes na true sey i be igbo dude, But not the sicko wey dis stale joke dey talk bout. Efe, u no dey fear me again abi? |
Jokes Etc › Re: Wet Pants. by StudioCFR(m): 5:21pm On Jun 02, 2010 |
I beg to differ jor, Copy and paste true life story called joke no sweet jor |