Romance › Re: I Caught My Uncle Sleeping With My Fiance This Morning [picture] by Sundrus: 2:57pm On Oct 20, 2020 |
DaudaTheSexyGuy: Please don't tell me you believe this fake story! fake or not...God need to still give am sense. |
Romance › Re: I Caught My Uncle Sleeping With My Fiance This Morning [picture] by Sundrus: 2:54pm On Oct 20, 2020 |
& u dey proud to call her ur fiance. May the good Lord give you sense in Jesus name. Say Amen. |
Crime › Re: ''buhari Must Go''Protesters In Sapele Spotted With Coffin Label With Buhari Nam by Sundrus: 9:32pm On Oct 19, 2020 |
 matter don tie gele |
Crime › Re: Treasure Nduka, EndSARS Protester: Policemen Arrested, Forced Me To Take Off Bra by Sundrus: 9:29pm On Oct 19, 2020 |
Why her bra  |
Dating And Meet-up Zone › Re: Serious Relationship Cum Settling Down by Sundrus: 8:48pm On Oct 19, 2020 |
E be like say this Oga dey very desperate to enter one chance.  |
Sports › Re: Man Utd by Sundrus: 8:41pm On Oct 19, 2020 |
Pogba: so u think say u go fit come win trophy here. I laugh u in French
Cavani: guy relax, i get small hope. |
Family › Re: She's Wealthy And Will Never Suffer by Sundrus: 8:38pm On Oct 19, 2020 |
KidDarkness: If una see person wey dey possessed, una go stand? So the fact that I dreamt about someone I know nothing of means I need deliverance? Sorry to say but that thought is flawed and myopic Asif stark raving madmen dey understand say them dey mad  |
Family › Re: She's Wealthy And Will Never Suffer by Sundrus: 8:25pm On Oct 19, 2020 |
KidDarkness: I don't understand? What are you implying? him imply say ur case need urgent deliverance. |
|
Family › Re: I Was Robbed To By Endsars Thugs This Morning by Sundrus: 8:19pm On Oct 19, 2020 |
 OP ur foolishness dey raised to power 1000 |
Romance › Re: Anonymous Sending 2 Millions To Nigerian Account Today by Sundrus: 8:15pm On Oct 19, 2020 |
 plenty mugus full this kwuntry |
Romance › Re: 5 Rounds Per Day ,and This Is The 11th Month by Sundrus: 7:01am On Oct 16, 2020 |
 fucklicant...totó never do u strong thing. |
Romance › Re: The Queen Of Peace Is Here To Stop All Wars Between The Youths And Sars! by Sundrus: 6:38am On Oct 16, 2020 |
See them...religious fanatics.  |
Celebrities › Re: Say Something About This Picture by Sundrus: 6:29am On Oct 14, 2020 |
illicit: What happened in Vegas.... stay for Vegas  |
Health › Re: Nigerian Man Slumps, Dies In Malaysia (Graphic Photos) by Sundrus: 6:25am On Oct 14, 2020 |
|
Politics › Re: Eshock Governor Wike: Port Harcourt #ENDSARS Protests by Sundrus: 6:23am On Oct 14, 2020 |
|
Politics › Re: EndSARS: Protesters Block All Routes Going In And Out Of Lagos by Sundrus: 5:01pm On Oct 12, 2020 |
Make them go govt house go wayley them there. |
Romance › Re: My Horrible Fish Smelling Vagina Experience(graphic) by Sundrus: 4:54pm On Oct 12, 2020 |
|
Romance › Re: “I Can Never Leave My Husband” – Chacha Eke Says As She Insists She Has Bipolar by Sundrus: 4:47pm On Oct 12, 2020 |
This woman news don tire me...make una try die the matter. |
Romance › Re: Is He Gay? by Sundrus: 4:35pm On Oct 12, 2020 |
So una don dey envy the man big yansh abi. Madam focus on ur office work. No dey look man yansh  |
Romance › Re: How Do I Handle This? by Sundrus: 10:41pm On Oct 01, 2020 |
Another nigga don twist her head...free her before she turn u to maga |
Politics › Re: See The Only Youth Can Can Defeat Buhari In An Election by Sundrus: 10:37pm On Oct 01, 2020 |
 laycon for president |
|
Romance › Re: Watch Trouble Started With Her by Sundrus: 10:34pm On Oct 01, 2020 |
Sister preach  |
|
|
|
Politics › Re: Nigerians More Terrorised By Police Than Criminals - Gbajabiamila by Sundrus: 3:18am On Sep 30, 2020 |
Fact |
Pets › Re: Snake Experts In The House. Is This A Black Mamba? by Sundrus: 8:41pm On Sep 29, 2020 |
No, na lalasticmamba  |
Celebrities › Re: Bbnaija 2020: Nengi Reveals Her Feelings For Laycon by Sundrus: 8:08am On Sep 29, 2020 |
Na so e take dey start ooh |
Celebrities › Re: Is My Waist Too Small ??(photos) by Sundrus: 7:43am On Sep 29, 2020 |
Lol...monkey waist  |
Phones › Re: Phone Charging Does Not Exceeds 94%..why? by Sundrus: 7:10am On Sep 29, 2020 |
Change battery...the thing don bad. |