Romance › Re: I Am Tired Of Her Coming To My House To Eat Food, How Do I Tell Her? by Sundrus: 12:46am On Jul 15, 2020 |
U don chop kpekus? |
Romance › Re: What Is Your Reply To This Picture? For Ladies. by Sundrus: 12:40am On Jul 15, 2020 |
dalass: Thus topic is for ladies to answer but see NL men replying. Is it your question? 
Na wah oh  u wan shalaye abi |
Romance › Re: Who Else Is Bored Staying Home? by Sundrus: 12:55pm On Jul 14, 2020 |
Oya holla me make we hangout... |
Education › Re: FG Agrees To Pay Some Private School Teachers Salary - Yomi Otubela by Sundrus: 12:48pm On Jul 14, 2020 |
I just hope say no be audio payment. |
Politics › Re: Edo North Youths Reject Ize-Iyamu, As Gani Audu, His Running Mate Escapes by Sundrus: 8:42am On Jul 14, 2020 |
Make Ize iyamu go sleep & hide him face in shame. Oh i forget 9ja politicians no get shame. Yeye political parties, yeye govt, yeye country....exhales!  |
Romance › Re: See The Igbo Rev. Sister That Got Married Yesterday by Sundrus: 8:13am On Jul 14, 2020 |
donbachi: Wetin person never do,no dey hungry am.  no be lie oh, i dey suspect her sef. |
Romance › Re: Scientific Proven Benefits Of Mastubation by Sundrus: 7:48am On Jul 14, 2020 |
Fapper Academy  |
Romance › Re: Where Is Casalinda? by Sundrus: 7:13pm On Jul 13, 2020 |
Casalinda ko casablanca ni |
Romance › Re: What Is Your Reply To This Picture? For Ladies. by Sundrus: 7:07pm On Jul 13, 2020 |
Them don create another bashing thread for ladies |
Politics › Re: Ganduje's Dollar Video Is Displayed On Big Screen In Edo State by Sundrus: 7:17am On Jul 09, 2020 |
 9ja na comic relief oh |
Jobs/Vacancies › Re: My Sister Is In Need Of A Job Urgently by Sundrus: 1:06am On Jul 09, 2020 |
E be like say na blowjób u wan give ur sister |
Romance › Re: ₦20,000 UP For Grabs Monthly.....awka Residents Only. by Sundrus: 1:04am On Jul 09, 2020 |
Oga if u wan offer job, u no go specify the nature of the job. Na so una go dey move about dey find who una wan swindle. Must dey chat u privately for WhatsApp  |
Romance › Re: Heart Broken by Sundrus: 12:58am On Jul 09, 2020 |
Oga stop to dey find love...once u stop, love go surely find u. I just hope say u go get the wisdom to identify am when the love eventually come. |
Family › Re: How A Facebook Comment Crashed Her Marriage by Sundrus: 12:53am On Jul 09, 2020 |
GboyegaD: The things people say on Social Media. Some are not meant and are said to generate some traffic while some are from the depth of their hearts. The husband knows his wife better to know if she has the tendency to do such and that should be the basis of calling off the wedding and not what anyone says. as u think na so u be oh...99.9% of ur thought dey mostly come out from ur mouth & most times u no dey know when u go act on those things way u don already conceive for ur mind. |
Politics › Re: Why Nigerian Youths Defend Yahoo Yahoo by Sundrus: 12:38am On Jul 09, 2020 |
Oga this ur survey strong oh... How u wan take produce something inside hell? U go only fit dey productive when u dey heaven. Ask Lucifer him go tell u. When u dey surrounded by people way get love for heart u go dey productive by force. |
Romance › Re: I Found Out That My Husband’s Side Chic Is My Sister – Wife Laments by Sundrus: 5:53pm On Jul 08, 2020 |
lefulefu: really? so what of those our poiticians who are overweight with big stomachs who even import foreign oloshos to satisfy their appetite  u dey mind that narrow minded myopic guy...him think say cheating na by physique.  |
Romance › Re: No Reasonable Man Will Marry A Lady That Has More Than One Ear Piercing? by Sundrus: 4:11pm On Jul 07, 2020 |
I no fit marry girl way dey on tattoo & multiple ear piercing. Some even dey put ring for kpekus. Na turn off for me ooh. |
Romance › Re: My Girlfriend Wants Head Job Or She Will Quit The Relationship by Sundrus: 10:22am On Jul 07, 2020 |
Macphenson: It's obvious she has tested it from somebody and wants it from you. If you refuse, she will keep getting it from there. "Use your Head". u be badt guy, u really sabi the koko... OP why ur babe wan force u lick her kpekus. I no think say she even value u sef. Either she don go taste am outside or she be confirm porn addicts. |
Sports › Re: Bruno Fernandes Wins Utd's POTM For June For The 3rd Straight Time by Sundrus: 7:31am On Jul 05, 2020 |
The guy get ball sense...atleast pogba shakara go stop now way him don see player way better pass am. |
Crime › Re: Joke Bakare: Saying No And Helping Rape Victims by Sundrus: 7:06am On Jul 05, 2020 |
Some people just dey naturally bitter...sadists. The thing come multiply as them join social media. Make God heal their souls ooh. As for the topic, people go always use anything take trend. Clout chasers them i hail una. |
Crime › Re: Nigerian Lady Recounts How She Was Almost Kidnapped In Lagos by Sundrus: 7:58pm On Jun 30, 2020 |
 Evil genius on rampage....the kind rape wey them for rape OP no go get part2. Women make una open una eyes oo. Kurukere waka this time around no dey pay oo. Life comes first. |
Romance › Re: Jealous Dog Bites Owners' Boyfriend For Erotic Dancing With Her by Sundrus: 9:11am On Jun 27, 2020 |
 the dog warn am, e no listen. If like say na wise man, e for tell him babe make she go chain the dog when e dey bark. |
Education › Re: You Won A Race Before You Were Born(conqueror)...do It Again by Sundrus: 3:55pm On Jun 26, 2020 |
All these motivational speakers sef ...what of slowpoke or slowpoke way win the race  |
Crime › Re: Fake Mobile Subscription Alerts (picture) by Sundrus: 12:58pm On Jun 26, 2020 |
Person papa, brother, uncle, cousin, brother-in-law, nephew, husband  |
|
Celebrities › Re: BREAKING NEWS! Earthquake Hits Ghana (read Details) by Sundrus: 9:01am On Jun 25, 2020 |
Na wa oo |
Romance › Re: I Won Me A Trophy by Sundrus: 8:56am On Jun 25, 2020 |
 ganja planter |
Celebrities › Re: Man Penis Cut Off By Family Members For Raping Their Five Years Old Daughter by Sundrus: 7:13am On Jun 25, 2020 |
 best punishment. |
Romance › Re: My husband says My Tummy Has Become Too Big by Sundrus: 3:06pm On Jun 24, 2020 |
Too much of fufu for midnight abi |
Romance › Re: She Stole To Set Up A Business For Me But Now I Cant Imagine Marrying A Thief by Sundrus: 11:11am On Jun 24, 2020 |
Just imagine this ingrate...person sacrifice her reputation & dignity to help u, u dey call am thief. Oga na u be the thief. Bcuz if u no be thief, u for tell her say make she return the money. Yeye dey smell. |
Business › Re: Standard Chartered Bank by Sundrus: 11:05am On Jun 24, 2020 |
dottozil: Thanks so much for the info no wahala |
Business › Re: Standard Chartered Bank by Sundrus: 11:04am On Jun 24, 2020 |
dottozil: How did you open the account? Is online or you went to one of there branches Online...Every thing online. I come apply for ATM online. I never collect the ATM card cause i no need am. btw, atm na free. |