Politics › Re: I Am Not In Govt For Fame Or Money, But To Serve – Obaseki by Sundrus: 4:13pm On Oct 30, 2020 |
Nice one....but i no trust any 9ja politician. Action speaks louder. |
Romance › Re: Death Threat: My Girl Has Threatened Me Twice by Sundrus: 2:43pm On Oct 30, 2020 |
U don see the signs already u still dey find advice. OK stay there dey wait for advice u hear.  |
Romance › Re: Oya Memes Don Come Oh.... by Sundrus: 6:04am On Oct 30, 2020 |
Op u baad ghaan  |
Romance › Re: Guys Help How Can I Handle This Girl? by Sundrus: 7:54pm On Oct 29, 2020 |
Look for another girl Oga....no let obsession go tie rope for ur scrotum oh. |
|
Romance › Re: Lady Shares Chat With Boyfriend Who Offered Her N500K To Allow Him Date Her Sist by Sundrus: 8:57am On Oct 29, 2020 |
Some men sef |
Romance › Re: Why Do Most Men Drink Alomo Bitter Before Sleeping With A Lady by Sundrus: 8:55am On Oct 29, 2020 |
|
Romance › Re: Why Do Most Men Drink Alomo Bitter Before Sleeping With A Lady by Sundrus: 8:03am On Oct 29, 2020 |
streetpaddy: Like how many bitter kola  like four/five. Wash am down with any strong gin. |
Romance › Re: Guys This Lady Said She Will Pay $15,000 Monthly To Any Man That Marries Her by Sundrus: 7:38am On Oct 29, 2020 |
Cutehector: that one is even small. Maybe men who sleep with her eventually die. then she go dey helpful to men way wan commit suicide. She go be their euthanizer. |
|
Romance › Re: Guys This Lady Said She Will Pay $15,000 Monthly To Any Man That Marries Her by Sundrus: 7:24am On Oct 29, 2020 |
Which condition...she get AIDS  |
Romance › Re: Why Do Most Men Drink Alomo Bitter Before Sleeping With A Lady by Sundrus: 7:18am On Oct 29, 2020 |
Coldie: Thats not the reason.
Alcohol is a depressant, and alomo is like a crude form.
People take alomo to lower the arousal of the sex so that even if the girl like make she give u monkey style u won't easily cum that one na ur opinion. As for me, I know say alcohol no fit help u last long for bed whether depressant or not. Go Eat sufficient number of bitter kola or drink bitter leaf water before u climb ur woman, e go still enhance ur sexual performance. I no wan go into biological details. But i dey 100% sure say once u take anything way dey bitter e dey help the body system, compared to sugary things. |
Romance › Re: This Man Must Be A Wicked Man by Sundrus: 11:39pm On Oct 28, 2020 |
All these holier than thou girls wey full this forum sef...funny thing be say na them Bleep pass  |
Romance › Re: Why Does Everyone Want My Women by Sundrus: 11:29pm On Oct 28, 2020 |
U dey date girls way no value u....continue to search the right one go show. But u no need to dey desperate oh. Nature & time get the part wey dem dey play for these things. |
Romance › Re: Am I In Friend Zone Already by Sundrus: 10:27pm On Oct 28, 2020 |
 so girl tell u say she appreciate ur call mean say she don friendzone u. Nothing wey person no go see for nairaland. Yeye |
Fashion › Re: Your Daughter Will Surely Love These Styles by Sundrus: 9:59pm On Oct 28, 2020 |
|
Romance › Re: Why Do Most Men Drink Alomo Bitter Before Sleeping With A Lady by Sundrus: 9:32pm On Oct 28, 2020 |
streetpaddy: Yes. I don't drink.. I just want to ask OK oo. |
Romance › Re: Why Do Most Men Drink Alomo Bitter Before Sleeping With A Lady by Sundrus: 9:10pm On Oct 28, 2020 |
streetpaddy: How? Cause I see most men drink it before sex. try am na. Abi u dey fear? |
Romance › Re: Why Do Most Men Drink Alomo Bitter Before Sleeping With A Lady by Sundrus: 9:03pm On Oct 28, 2020 |
Bitter things dey epp prick well well |
Politics › Re: How Can You Make Nigeria Great???? by Sundrus: 10:41pm On Oct 27, 2020 |
Na great people dey make any place great...show me the great men for Nigeria. |
Crime › Re: Police Parade Hoodlum Who Participated In Attacking A Police Station (video) by Sundrus: 9:35pm On Oct 27, 2020 |
 inspector don enter one chance. |
Romance › Re: Women Have Nothing To Offer Except Sex. Says Guys by Sundrus: 9:24pm On Oct 27, 2020 |
IntersexSherry: imagine me chatting with a man for long. I was always a good friend to him. One day i was in need of a loan, i just asked him to help me for money and till that day he doesn't reply my message anymore lol. Many do that, once you mention money to them, that's the end but if it is sex, you get them excited. lol... But u never answer my question. |
Romance › Re: Help! Help A Brother Here "i'm Always Shy After K1221ng" by Sundrus: 7:52pm On Oct 27, 2020 |
U need to grow balls & possess ur possession. From ya write up, e show say u dey behave like sissy for where the girl dey. |
Romance › Re: Women Have Nothing To Offer Except Sex. Says Guys by Sundrus: 7:46pm On Oct 27, 2020 |
Oya OP wetin u fit offer ur boyfriend apart from sex? |
Romance › Re: Please Guys I Need Your Advice On This One God Bless by Sundrus: 7:34pm On Oct 27, 2020 |
Lover boy, she no love u. Move on. |
Romance › Re: If I Marry, Make Fire Consume Me! by Sundrus: 6:24pm On Oct 27, 2020 |
And na so e go be. Amen & Amen |
Business › Re: Blissful by Sundrus: 6:22pm On Oct 27, 2020 |
Go bank na  |
Career › Re: Why Do People Find It Difficult To Disclose Their Salary? by Sundrus: 4:07pm On Oct 27, 2020 |
Notorious BIG don advice u for him 10 crack commandment. "Never let no one know how much dough you hold cause you know, The cheddar breed jealousy specially If that man bleeped up, get yo' ass stuck up" |
Romance › Re: Help Needed by Sundrus: 10:16am On Oct 27, 2020 |
She want make people check her profile. Yeye clout chaser.  |
Celebrities › Re: Men Be Wary Of Women That Buy Hair Worth Of N100,000 - Media Personality Falilat by Sundrus: 11:57pm On Oct 26, 2020 |
I no fit marry any materialistic lady oh. God forbid bad thing oh  |
Romance › Re: I'm Truly Ashamed For Some Men by Sundrus: 11:41pm On Oct 26, 2020 |
OP with this kind ur reaction, e go good make u remain single till u reach six feet.  |
Romance › Re: Guys And Girls How Do You Feel Being Single by Sundrus: 11:30pm On Oct 26, 2020 |
I no even come know whether I dey single or occupied sef  |