Sundrus's Posts
Nairaland Forum › Sundrus's Profile › Sundrus's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 37 38 39 40 41 42 43 44 45 (of 50 pages)
Congrats in advice. Excuse me oo, I go like to know wetin make u decide to marry at this time, & why u choose ur partner ![]() |
Lol...e no even dey that attractive sef. ![]() |
Asif Nigerian men no dey also like to fúck cameroonian ladies...i hear say those cameroonian ladies dey like alcohol & pweek well well. ![]() |
my own dey almost similar...but na mostly red wine i dey drink & playing of online chess game. |
Funny thing be say u go think say na ur problem worse pass, but if u start to hear other people own, u go know say ur matter no too bad. My advice for u na say make u take really good care of those kids cuz them no plan to come this horrible world. Na the mistake way u make na e bring them come this life. So, abeg make sure say their well being na ur utmost priority. |
U sure say na u kill am...cuz most girls especially for 9ja dey hardly get the courage to kill rats & cockroaches ![]() |
Same thing here oo...i load 3k airtel sub wey be 8gig, e come be like say na 2gig dem give me. The way the thing take finish be like film. ![]() |
Nigerians with entitlement mentality. Help them, e go be like say na their right for u to help them. Smh ![]() |
Yar' adua jor |
dukeprince50: u wicked...u don already call am child of doom, u still dey ask am whether him get any good thing to talk about himself. Na him masturbation episodes u wan hear or story of him fight with him family & friends wey him thief their money & property u wan hear? |
Man, Know thyself.... |
wonderful world |
Sinzuko135:u have to remind her of the agreement u guys had & the reason behind u want just two kids. U need to stand ur ground ooh. Be assertive. |
How many kids una get currently? |
sylvez: she use outward looks take deceive u...hope say u no give her agali ![]() |
Normal thing to expect from a useless govt ![]() |
so u mean say osibado na puppet for this administration |
Ur new girlfriend dey play hard to get...ayam not understanding oo...no be when she don agree to date u, u go call am ur girlfriend ![]() |
Especially the ones wey dey with their boyfriends...na chop, Bleep, & sleep dem go mostly dey do...rich sperm dey greatly contribute to fatness ![]() |
Very clueless & useless govt ![]() |
Before a clean decent woman willingly & happily open punà for u, u suppose dey neat & attractive. Whether she be ur wife or not. ![]() |
Quick death to all those wey no wish this country well, wey dey always deprive this country from good things. Iseeeee! |
Alexaonfleek:I guess u haven't seen sexually depraved ladies. They love seeing a man ejaculate; especially inside of them, regardless of the time or period. ![]() |
Abolaji2709:unless say i join the category of guys wey dey reason with their pweek...no be all pussay man go chop nah. |
Dfynboi:na my widow's mite na ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 37 38 39 40 41 42 43 44 45 (of 50 pages)


my own dey almost similar...but na mostly red wine i dey drink & playing of online chess game.


