Family › Re: My Girlfriend Broke Up With Me For A Flimsy Reason. by Sundrus: 1:46pm On Jun 09, 2020 |
OP just forget her, women sabi dump men for any yeye reason way come their soft head. Funny thing be say she fit end up with serial wife beater....& e go surely end in tears. |
Food › Re: What You Need To Know About Okra by Sundrus: 6:12am On Jun 09, 2020 |
Nice one...thumbs up OP |
Nairaland General › Re: My Boyfriend Is Frustrating Me, I Am Thinking Of Cheating On Him To Move On by Sundrus: 5:56am On Jun 09, 2020 |
Haunty, the way i see this ur post now, u don already make up ur mind to cheat on am; & e be like say u & that ur ex don start to dey rub mind & body already.... |
Romance › Re: Some Facts About Girls. Please Don’t Bash Me It's Just For Fun by Sundrus: 12:05am On Jun 09, 2020 |
instinct57vm: If you have to chase them they are definitely not into you but rather into someone(s) else..
The are poor at calling, if they call you consistently they love you or expectant of something from you. Know the difference!
Not every gal is to be toasted! Once u toast some of them u don spoil runs, they reinforce their guard. These breed na from friendship una go straff and start relatnshp from dere. Again do not toast these breed!
They all want tall dark guys or guys they can show off until reality gives them uppercut! Lols
They do not marry who they Love in most cases but rather who’s ready!  badt guy |
|
Health › Re: Why Are Girls So Dirty These Days? by Sundrus: 11:59pm On Jun 08, 2020 |
Okpo way no get hometraining wetin u expect...all them sabi na to fvck, eat & shit. Smelly set of things. But OP i don meet better clean & neat ladies oh. |
Romance › Re: If I Didn't Have Good Women Around Me,........ by Sundrus: 6:26pm On Jun 08, 2020 |
E come be like say na tipper jam the woman...but why the woman marry man way she no love na  |
|
|
|
Romance › Re: Single And Searching by Sundrus: 10:26am On Jun 08, 2020 |
Only u cash & big díck...u go need to choose one oh  |
Romance › Re: Please Help! Inshort I Am Dead Already. No Need by Sundrus: 9:27am On Jun 08, 2020 |
Oga this ur tory sweet ooh. But how person no go fit identify military personnel via fb  |
Romance › Re: I Am way Older Than My real Age by Sundrus: 8:58am On Jun 08, 2020 |
Bossonboard: . I am confused. I couldn't think of anything else.Is there a solutions. u too dey stress & worry urself over things way u go take easy na why u dey look older than ur age. Cut urself those unnecessary stress & worries. E go surely help. |
Romance › Re: I Am way Older Than My real Age by Sundrus: 8:55am On Jun 08, 2020 |
kelvinrhs: Try to scroll up and see that I and the op are 2 different people Lolz...u resemble OP. |
Romance › Re: I Am way Older Than My real Age by Sundrus: 8:23am On Jun 08, 2020 |
kelvinrhs: I used to think that sex use to make one look old
But it's not true.
It's actually too much stress oh! So u know say na stress. Why u come dey bother us with wetin u already know  |
Romance › Re: I Am way Older Than My real Age by Sundrus: 8:19am On Jun 08, 2020 |
Nature dey vex with u say u too fvck |
Agriculture › Re: I Killed This Snake In My Backyard Farm (pics) by Sundrus: 2:41pm On Jun 07, 2020 |
Lala food eeeh  |
Romance › Re: Guys, Where Is The Craziest Place You Had Sex? by Sundrus: 1:48pm On Jun 07, 2020 |
arthorjnr: Reasons why I hate pools. Try am...u go come thank me later. Lolz |
Romance › Re: Who Has A Similar Problem With Mine? by Sundrus: 1:45pm On Jun 07, 2020 |
zuby4real10: yes sir initially I was not bordered thinking that it is due to too much excitement not until now that I am no more a beginner. Lolz...enjoy  |
Romance › Re: Guys, Where Is The Craziest Place You Had Sex? by Sundrus: 12:30pm On Jun 07, 2020 |
Swimming pool. Cinema. Lolz |
Romance › Re: Who Has A Similar Problem With Mine? by Sundrus: 12:25pm On Jun 07, 2020 |
E mean say the sex really enter ur brain well well. |
Romance › Re: Ladies Share Their Amazing Backside Photos As Yansh Trends (top Photos) by Sundrus: 12:14pm On Jun 07, 2020 |
Lolz. I no know why i like yansh  |
Celebrities › Re: Please Just Like My Pictures, I Beg You” – Man Begs Anita Joseph On Instagram by Sundrus: 6:35am On Jun 06, 2020 |
 all these mugus dey make this life interesting shah. If mugus no dey this world, i just dey wonder how uninteresting the world for be like. |
Romance › Re: 8 Things You Don't Know About Menstruation by Sundrus: 6:29am On Jun 06, 2020 |
Nice one...i don learn small  |
Romance › Re: Please Help A Brother I'm Confused. by Sundrus: 7:22pm On Jun 05, 2020 |
Smh...una mata don tire me |
Romance › Re: Prostitute Brags On Amount She Charge About Her Job On Live TV Interview by Sundrus: 10:18am On Jun 05, 2020 |
Lol...dem don dey get liver. |
Business › Re: 10 Banks Earn N22bn On Account Maintenance Charges by Sundrus: 10:44am On Jun 04, 2020 |
Criminals...i wonder wetin them dey maintain. |
|
Crime › Re: Some Ladies Are Also Rapist, Not Only Men Are To Be Blamed Here - Nigerian Lady by Sundrus: 7:29am On Jun 02, 2020 |
Lol...na so one tell me say if i no straff am right that very moment, she go shout rape.... |
Romance › Re: Now Hotels Have Been Open Nigerian Girls Your Economy Has Open by Sundrus: 10:01pm On Jun 01, 2020 |
|
Romance › Re: If You Don't Know How To Start A Conversation With A Fine Girl Use This Tricks. by Sundrus: 7:27pm On Jun 01, 2020 |
NengakGodwin1: Lol. And who said that's the only hack or you can use this on every kind of girl? Lol  Oga no go put people children for wahala bcus dem wan learn how to toast woman oo. |
Romance › Re: Are Nigerian Girls Really This Lazy And Dull? by Sundrus: 5:07pm On Jun 01, 2020 |
Goalnaldo: I didn't say all oo I said alot. I learnt how to do that stuff as far back as my jss2 days so why should a federal college graduate not be able to do it? maybe she no wan worry her soft brain over ur age...e get things way she sabi way u no fit do oh. Everybody get where them dey strong & where them dey weak. |