Sunnyeinstein's Posts
Nairaland Forum › Sunnyeinstein's Profile › Sunnyeinstein's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 42 43 44 (of 50 pages)
mystage:One and only kwa? Few minutes ago na u say u fit choose any number ooo. Human Rights, coman arrest this female trafficker ![]() |
Medunah:Me was born on a sunday, we be neighbors ooo! . U r next.Na light wey dem bring no gree me sleep again, plus...... *whispers into ur ear* |
mystage:Dem dey do coup naa, at least dem buhari teach us dah one wella! As for d choice of ladies... wo give u d rights? I fit report u to d mods make dem ban u so i go enjoy d ladies berekete ![]() But i no be snitch/bad belle, diaris love in sharin so i choose MrsPhyno and... *sealed lips* *runs to grab water from pot* *drinkin hot water and waiting for my ladies to mention me* |
MrsPhyno:Hian! Tomorow na sunday ooo, som1 is daydreaming ooo So wt wld u be doin on saturday (today) Inner jewels naaaa... na to sabi u oooo, nothing else ooo ![]() |
|
She's enjoyin d sexual therapy, bt frm her kids? Thats sexual abuse ![]() |
Medunah:Me too. Sup babe, lets create a topic called: tell me somthin abt u and i'd tell u mine. Ready? Me, i dey like new friends... esp ladies. Ur turn! |
I don land! I dey ghost mode since #karishikamale bt as i dey feel MrsPhyno i kon say mk i terram say me no ROVE her like Okon... me wan sabi her inner jewels Me don murder sleep since 3 dey find who to distop |
I can use it to help people, not take it to God's church ![]() |
Oya Vanquay, INTROVERT and other FTC goons come and see ooo, the solution to your ftc-disease is here now! ![]() |
People are missing a vital info here... PMB has placed financial management of Nigeria in Oshiomole's hands, not a NORTHERNER!!! This either means Oshio baba is either least corrupt or not corrupt and well accountable. I love OshioBaba I love PMB I love Integrity |
Jus one foto? ![]() |
![]() That's why we say "test before buying&use" ![]() Lalastica, ishilove, abeg help move to FP mk our girls and guys for learn some sense |
Kip dreaming oooo ![]() |
amarachi06:Two more steps to get your recharge card... 1) are you male or female? 2) if answer to 1 is female, send a mail request to me, i'd reply you and u inclde your fone number and internet ID to knw say no be fraud ![]() |
stepo707:No worry, baba don put road safety for dia to dey clear road, lastma dey to catch any offender, police don dey full ground to arrest any unruly offender... finally, LAWMA don full ground nw with lyk 1000staffs to dey sweep dah place everyday till e clean finish! ![]() Plus baba go dey do regular tour of the place to inspect ![]() |
stepo707:Mtchew, bros u dey lag behind... we don move on to aviation. Go-slow don dey clear ![]() |
It beats my imagination how barcanista is roaming freely in NL... he should be placed in solitary confinement!!! When Jonathan was president, oga GEJ do bad thing this guy'll still find a way to praise him.... Cos ur paymaster is not there again everything the new government does is wrong, is a lie, is fraud. A biased mind you are (i'm tempted to call u a wailerbt no i wont) I shake my head for you and the kind of house you will govern or are governing. Have a little(no mata how small) faith in the system... unless, of course, you are namadi kanu in disguise. Takia! |
I nor know say atheists full nigeria so ooo... and na NL una come dey vent una fraustration |
Bros no be only you, i opened a simila thread out of suprise and utther frustration https://www.nairaland.com/2499876/call-order-nl-mods-ban Mods banned me for over 6hours, all because i spoke the truth about one agb.aya that turned military to fm studio for anyhow tlk (chris oluKol...).... Now dem placate me by un-banning me, calling for a truce... NO!!! Like Buhari, until u reopen my thread wey una close, we'd be like dis pix...
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 42 43 44 (of 50 pages)
. U r next.
