Sunnyeinstein's Posts
Nairaland Forum › Sunnyeinstein's Profile › Sunnyeinstein's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 39 40 41 42 43 44 45 46 47 (of 50 pages)
Another one bites the dust! #rip #smh |
manchester1:One word for this i,diot. Oops! |
ZYZZA:U dey warn buhari down say no 2nd term nii, no mata wetin e do 4 1st term ![]() |
. |
. |
*feelin d real one* ![]() |
. See bad guyz above me ![]() |
Anoda blogger gone crazy cos of #traffic due to #adsense money ![]() |
OP u don unravel am already *unravels moi-moi and agidi* |
D one u post testday, we send u ndon accept? ![]() |
Les horribles #french |
Shiun Igbore Ajebo Abule Camp Alabata Isabo U be egba guy? U dey stay d town? |
OP u be mugu ooo... see how u tk shoot ursef for brain! Obama announce full squad at once?!! Ansa am u dumb TANoid! ![]() He did it one afta d oda... as u take write am, is dat not d same tin our baba-go-slow dey do? AfDBank head na from him party? Se he no send emmiseries to SA to mk sure na him win am? Se he neva dey select key postions small-small? Eyin onisokuso oshi yiii, e je lor wa ise se, una de burn MB because of buhari, na dia una go finish una life savings!!! ![]() Baba no kuku tlk say him no slow.. he don tlk am oooo, say he gallantly steady join ... m.ad Tanoids ![]() |
sunnyeinstein: onomeglo:Oga cool down jere, e too early. Beta smile oo, its d 1st workin day of d week ![]() |
donholy28:Loooooooooool, i dnt tink so sha.... altho' na my role model oo, e still tabon somwia in dat speech! ![]() |
Calm down Calm down, e farabale, let DSS release statement 1st b4 una dey blive one yeye paper wey dey find cheap publicity.... I hope d story is false sha... Sai Buhari nooni |
onomeglo:Bros look d pix well u go c d diffrence lyk 7up, d eye contact and demeanor says it all sef. Obama dey tell buhari say "bros i hail, u earn my respect" while he dey tell GEJ say "sebi na play u come play, wen u dey go jus buzz me eh, hv fun and greet ur wife for me oo" |
Afta seein ur moniker i can only encourage by lyin dah u r ryt ![]() |
. The CJ dey fear buhari bulala oooo, choi!!! ![]() The CJ be lyk: "wike u wicked man, ma ba temi je sogbor, se iwor ni buhari ran wa abi? Sope oo bami nile oo!!!" ![]() |
papadjaji:Bros cool down, jus like soccer players each person i mention get hin functn... Lalastica na d guy to pray to if topic go be FP tinx and hope u meet hin head for house ![]() INTROVERT and shalomm or shallomm na 2pple wey nearly buy ftc land finish for NL ![]() Gorrit nw? ![]() |
![]()
|
*in Olamide's voice* Story for the gods, the gods ooo 2ndTC |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 39 40 41 42 43 44 45 46 47 (of 50 pages)

