Switdil's Posts
Nairaland Forum › Switdil's Profile › Switdil's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 (of 27 pages)
Em com chop ur rice u still dash em money join Na wa o N what's with d padlock ![]() *Jujthings * |
HIAN!!! of the highest order |
![]() All I c is standing bwreast insyd net Dats all |
No wonder All his paintings are smelling of his semen ![]() |
So on point Tnks OP |
![]() See as her face resemble the groundnuts So clean |
Azone:Yea I did to make him realize he was not using his magic words properly Imagin "Follow me" Lyk sey he put jazz for mouth @jamey maxwell Nobeefino |
![]() I don laff die o Maturity too much for genny See as she tok sey she go slap d guy Lyk sey she be him mama D guy don finish Na only tonto em fit dey try dat kain shit wit ![]() |
![]() Me I no see anything o Make she comot her clothes make I see wella Yeye |
Chaii Yearforce don go misyarn o Just calm down to collect blows for wetin u tok so To bovi n wife I say big CONGRAT |
U sef know sey four men no too much U know sey u just start U know sey u still want more U know sey dis pics wey u post na to advertise ursef U also know sey dis ur topic go get plenty viewers BUT I know sey that kain lyf no go pay So repent |
Wether he just shak weed finish Abi eldee wan take style enter dis one Cos dis fyn lady here no take shingbai resemble tiwa o |
Jamey Maxwell: Follow meIs that ur own magic word ![]() U go sure tey for junction |
Alxmyr: Op, are trying to blend Chinese language with English? ![]() I don laff die C our 1st lady yansh eee Na this package dey scatter baba jonathan head Her pose sef com finish am ![]() D other woman hair resemble wetin em dey use fear small pikin ![]() |
Oyinbo n em mumuish attitudes Baboon dey press her bwreast she dey laugh Shey na until baboon comot her bra befor she change hand ![]() Yeye |
![]() Brb |
Na today ![]() E don tire pesin jare Na only guy wey dey use "vaseline" e fit dey do gishgish |
sexymoma: Looks like she was hold a 'Joystick'C as u kill english Not fair o |
3ace: Aaaarrghhh! I don't wanna go too raw. My post will not survive mods' attack. ![]() |
Eja nla jor Iyanya don kill e own wit e dressing |
cashkid18: are my suppose to comment on disYes na So that the GUARDIAN too go come quote ur comment ![]() |
Ha Thank God M so happy This is how JTF will clear em bokoboko IJN AMEN @OP Victims arrested ke ![]() |
Abbey2sam: I can't see anything ![]() Swear sey u no see anything |
Chaii Baba jonathan dey shy oo Na small thing remain e for use e hand cover him face #Yeye# |
![]() C bwreast ee Him galfriend no need get bwreast again He don kukuma pack her own join e own #olomuroro# |
If em no catch am now Small tym church go grow Miracles go dey flow Offering go increase Pastor go dey ride expensive cars Congregation go dey worship am Next he go wan renew d sacrifice And on and on But God don judge and he go continue to judge foreva R I P to d gal |
Eeya I no understand why to kill human being com dey simple for som pple, em go just kill lyk sey na mosquitoe em dey kill. Na wa o But I too sure sey em gunmen no be cult guys Cos cult guys no go do finish com give transport fare join Em no nice reach dat level |
Mannylex: Are you a learner?Mr beginner Explain why not |
3ace: There's no correlation.Both stimulates er*ction So there is |

*