Switdil's Posts
Nairaland Forum › Switdil's Profile › Switdil's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 27 pages)
Chaiii Tuface for marry dis woman o Em for fit C as em for head look resemble ![]() |
adaobi123: Which kain beach be that ? ![]() Sandy beach |
Dollarjunkie: Oh! It got here...BELIEVE IN yOURSELF U can do all things |
![]() Rihana mouth too sharp ehn Na d thing wey make chris b wan kill am dat tym b dat |
Netz4: How Ur Skin Take be? Swt? |
Chaiii He just go disfigure dat place Wickednessofdhighestorder |
Em for try ata ijosi Na dat wan go do Mtchewww Rubbish |
FLYFIRE: That is a woman...look at the sandals & skirt.Na true o She look lyk a he ![]() |
Chaiii Tufia Godforbid Olorun maje Wetin we carry, na wetin u throw ![]() |
[quote author=-Mr Cork-]..u want yo compare that ugly Nigerian market womanThat look like witch doctor to the sweet American Chico? [/quote] ![]() I get it Proud londoner aint contributing, just thinking out loud Em no resemble sha |
![]() If na were pikin e born The pikin no go send o E go even post him papa pics for online com tag am "dad rocks short, hmmm so cute" This kain lesson good for pikin wey still get conscience No be d wan wey don sell their soul to d devil |
I think mr ibu hit it big Here
|
No 1 ![]() E hard small |
V never heard of her N I don't care bout her name or her song But this her body ![]() Is a HIT ![]() Especially her skin |
ChaiiNo 6packs No muscle No better body lyk man own He just dey He carry body lyk ANGERE D guy just dey waste dey go Mtcheeww |
Chaii Dis rihana no well Walahii Miley don suffer for her hand |
Pretty is d word |
flolancracker: ^ chei. Calm down with †he bad-belleING. ![]() Not beefing Just don't lyk d way em ladies in yoruba movies handles marriage |
Danhumprey: Lol....that was harsh na. Probably she is looking for market. But wait o. You sure say the woman never marry?Marry ![]() Her type dey marry?? No be em top politician em dey follo? Her type no dey siddon for husband house |
All these don't wear this , don't eat dat,don't go there n come here wey dem dey do Na bullshit Em wan tell me sey em peeps no dey fck ![]() Abi na all em gals wey never marry be virgin ![]() D one wey em suppose do em no do Mtcheeewww Naija for lyf jor |
N u said nothin is wrong wit em ![]() Habba This is too muchhh |
So shey na because her bwreast dey firm n e no get stretch mark Na e make her dey showcase am to d world ![]() N na person go marry dis wan ![]() Make she kukuma tok sey she dey find market for herself Mtcheewww |
Eeeeyaa @ OP Sorryy ooo Men r wicked sha!!! |
She might be ryt o U kno just check ursef n work on d Necessary area But never reply any of her post, ignore it That ll show how learned u v become Never let her words bother u |
I too love dis guy |
bishopjoe02: amen oh, mayb u shld post pic of urs, so dat we cn rate or compare it wth these onesYea Let's c so we can compare n contrast Who knows ur bwreast myt enter world record So Post it! Post it!! Post it!!! ![]() |
Killer shape ![]() Yes Her dress ![]() ![]() |
![]() Afrocandy. In view |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 27 pages)

[/quote]