Switdil's Posts
Nairaland Forum › Switdil's Profile › Switdil's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 27 pages)
Austeenxx: Woah!Bros Viagra works better |
This is pure rubbish What is d point of been married n still be answering ur fathers name ![]() When a lady agree to MARRY a guy It means that she is ready to forego somethings including her fathers name I c as lack of respect for the guy cos if u truly n really love ur husband, u ll want to be part of him n the best way to patray that is by answering his name Imagin u answering ur fathers name n still put MRS It look as if u r ur fathers wife ![]() |
Richfella: This story sounds like fiction to me - written to get reactions.Abi ![]() Guy no even dey sure wether e go make am for abroad o Greener pasture E get any country wey fit green pass naija for cool money ![]() |
![]() We just sidon here Dey tok she she she Who know wetin dem dey do her insyd d marriage ![]() If d husband relative dey give am wahala shey una dey there ![]() She don marry for 4yrs now n she never born If her husband no tok shey pple no go make am ![]() E no dey easy o Make una leave am |
tyson99: Go and kill ur english teacher for doing this to you..... ![]() Chaii The guy don suffer If e know e for don find another topic wey go make am speak better english |
@OP Then modify ur topic U make am sound lyk d queen just die |
Cutie |
cashkid18: thank God dt he did nt die ![]() Rip to him sha |
ChiSun27: Weep no more...I'm here for you...if only you are...What ![]() A guy ![]() ![]() |
ajasa4link: ...she refused to be fine oLols I go advise make she go meet karen Make she teach am how to job her body especially her face n her hair ![]() |
idrezee: tanx, wonder why people of same sex hardly appreciate each oda + I'm not api bn compared to melvin. Everybody's unique in his/her own way and saying m as hands as melvin's like sayin m his photocopy and him d original. Don't even tink he's as cute as myself. My opinion thoughNow That's a fellow nairalander's speech ![]() |
Abbey2sam: Am I the only one that think this news is fake?Thomas |
@OP U dey tight ursef But u no resemble melvin D gal just dey jonz u |
Danhumprey: And soMuscle-full yansh ![]() |
![]() That gal look lyk vampire Or one em pple for warm bodies |
Boll2010: They are wen sinGin gud comedy I wrote a bad day yestiday she pul legs n goin in put I off pull come sleep ![]() Wetin happen ![]() Y r u lyk dis today ![]() Or are u seeking for attention ![]() This is sure the expensive way to do that People will think u are not well Better stop |
![]() Bloggers na wa |
gosifechris: only 5? I used to take 8 in a day and my own neva shakeWash er man |
5 viagra ![]() On top kitty cat ![]() Na wa o |
Yea Its really banging gan ni |
Awwww They are so cute |
![]() In the act of sharing ur repentance prayer U guys r busy committing another sin Prayer is not suppose to be a thing of joke God doesn't play prank Let's behave |
Ganys: In as much as i dont like abusing women, You need serious psychiatric examination for making this warped comment, Must you generalized the activities of few bad eggs to crucify islam. and by the way, where did i tell you i was happy about the attackDude Few bad eggs ![]() Ok o V learnt never to argue with a muslim U know the truth Let it set u free |
Hmmmm I love his music HBD baba LLNP ![]() |
@OP Are u one of the terrorists ![]() What's all thess nonsense u r talking na ![]() U saw ur fellow humans been killed, shot at n some not even sure of their lives N u r there ranting bout who did shit Who else dosent know that muslims are behind this Killing for Allah or is that not what this is about ![]() Better repent |
omonnakoda: In this world EVERYONE is faking something some are just better at faking than others. Check out church every Sunday lots of fake tinzTrue talk But when it comes to relationship Faking is bad It ll hurt at da end |
![]() R I P micheal I pray u make it to heaven Where everlasting rest awaits u |
![]() She ask u dis wan u run She ask u dat wan u run The day wey better things go wan come ur way through her Na so u go run Wise up man |




