Switdil's Posts
Nairaland Forum › Switdil's Profile › Switdil's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 27 pages)
Boll2010: na me bros J u dy gv voice u 1 make I sample u# ![]() Kk Send ur specimen first for thorough examination |
Boll2010: I dn find u com here! Naso so joystick u dey luk for up n dwn! Person carry ur man joystick b4!tak tymBros how far na ![]() Calm down o |
![]() Ise aye noni |
U mean dats all ![]() Then for my syd u r a beginner ![]() |
Oyinbo n their own way of expressing madnessMtcheeeww |
Dat thing wey stand no look lyk human bein na Em just find a way put john thomas for her mouth jor Photoshop things |
Dats phyno na MtchewW So Dis guy wan dey chop toto idike n chidinma altogether ![]() Hmmm Na wa o |
Op! Op!! Op!!! Repent for the kingdom of God is at hand I tok my own o |
![]() D only thing wey I know be sey she no FIT Obasanjo ![]() Na dat tym she go know sey she get past |
Na so e dey take start o Small time we go hear sey she accidentally kill d pikin Smhs If she no be d mama Then d mama no too well for leaving her pikin wit ARO patient But if she be d real mama ![]() ETTs noni |
Yes Ayam deee won |
Bobandgreat: Why code it? But u would like to hear it plain n simple if its another state. SMH for the hypocrisy of our pple . Let's forget sentiments n do the right things. ![]() U sha wan hear d koko Ok o op put clue na |
Henh now D man na oyinbo n e get money Even if he no kiss em Dem go kiss am |
Then ![]() Now ![]() |
Chaii C as em hide some post Em don jamtok ![]() |
EeyaSo sad M sure she got sick cos of how she tends to him MOTHERS!!! |
![]() Tnks OP Now I know m just HALF ready Ll work on d rest |
Scary is the word |
Imagin u Tight guy or babe wey dey run things for ur area U pack ur bag commot dey travel out Ur peeps go dey talk sey u dey abroad High rank things Em govt com deport u over dis kain matter Wetin go happen by d tym ur peeps hear am Sey em deport u n u no carry penny ![]() Smh I no know wetin pple dey find go dat abroad When lyf full naija lyk dis Upon sey money no dey wey we dey shout Na almost everybody dey use camera phone |
Wetin consign agbero wit overload ![]() If dem lyk make em giv it to Bleep Our own be sey make em give us light N no be dat yeye on and off wey dem dey do Correct wan wey no go make us use inverter or gen again |
U go know sey na for film em take d pics C as d guy dey fear to come close to her But d babe yellow o Wetin ![]() |
Beautiful |
emmysenior: Awesome! Except that the level of racism there is slightly high. ![]() U wanna make a wish to go to prison cos its abroad (netherland) ![]() Ok o Go make we sabi how many pple remain |
![]() Omo eran |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 27 pages)


Eeya