Tellwisdom's Posts
Nairaland Forum › Tellwisdom's Profile › Tellwisdom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 501 pages)
Spits |
Chai..Bros, the lord is your strength ![]() |
daveyjay:Na Man U be. U should have fling her belongings outside. |
They will find you if you don’t act right. Why is it legit to you and not to them? |
Draslo:Keep am for me. ![]() |
No wahala...Just don’t disturb me with with medical bills tomrw. ![]() |
Why are these youths not even talking about how to make money? Everywhere online Na dating dem de talk about. No wonder i de see beggars upandan. Bros Abeg, I wan reach ijebu and my Tfare no complete— Baba mi, anything for your boi, my mama de sick and I no get money to buy drugs. Go and hustle foolish boi so u can be useful to your self and your intending wife ![]() |
Op, I no blame u oo... Na the weyrey wey put this thing for front page I go blame. |
See as them part cloths full inside bag as cannabis ![]() |
ashybabs:I de sell rope o..Incase u wan buy ![]() |
No be people wey wan form oduduwa be this? Shey Na like this? ![]() |
Mumu, even your post reeks of poverty. Where u see yahee boi carry better woman if not olosho or probably dirty street hungry gurls. Go hustle so u can stop talking about issues like that. #Mmeeh |
How these oduduwa people wan take survive the test of time knowing fully well they are lazy? A Yoruba man go de proud himself over him papa house, when a sales boi in ANAMBRA don de build him second two story building for him town. Bros, Make I stay with this jihadist government instead. ![]() |
Ishilove, u just blow grammar full ground- quil in pain, sight to behold, traumatized in pain. Nne, wetin u don dash the boi?
|
Patrioticman007:Are you a mugun? Haven’t you heard of Masenengen- The youngest mother at age 10. Na your uncle give am belle .#Otele |
Who is this one?? Where does he work?? |
Only in north. Maybe Na 12years old gurl de behind this story. |
Mumu, your mates are making money, u are busy counting minutes replying a message that will not even add 1naira to your account. Mmeeeh! |
Chai..I can’t imagine a boko haram looking at my picture and smiling. This man will still supply your details to the terrorist even after sack; just to pay back. That’s if u had submitted your details to him oo ![]() |
Stupid boi...Aside the man being a cop- Na ur mate wey u lock him cloth? Simple negotiation could have saved him this wahala. Police de reason too- Boss I understand ur stand oo...but I de in a hurry and Na why I follow this one way...then hear what he has to say. Just smile and make him feel like a boss and you will see him feeling happy and let you go. Na common sense wey no common |
Vikinatty:E show for your body say he assist you. |
Kinematics:He still can’t get the passport. He would be told at liaison office. Go bring your state of origin Certificate, then u go begin scratch ur bier bier. |
You can’t even get a Nigerian passport without some vital informations. Starting from liaison office. But which passport did you travel to Cameroon with?? |
janetakan:Your head no correct ![]() |
Rubbish...More conducive houses far better than this at a cheaper price. Drake’s house much more better.#Spits >: ![]() |
Just negodu... My mama no do this kind nonsense. So why I go carry this kind idiots show her as a friend let alone wife?
|
Yes, he is on terror list. Naptu, you are trying too much to cover the truth. Go and rest |
See this one wey never chop belleful with his dry joke, go carry woman |
U never even make money yet and u don de price wetin u wan do for her. What if OWU is your calling?? |
Wait...Na only 4 Person get these weapons wey the whole Nigeria Army de use?? |
Yes, It’s fun when you are good at it, but must be careful in your choice of words so it doesn’t turn out to be an abuse to your hearers. If u can make the old and young laff, then u don win like me. Again, you should know when to stop when you run out of words so you don’t end up looking stupid. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 501 pages)





