Theripper3's Posts
Nairaland Forum › Theripper3's Profile › Theripper3's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 30 pages)
He still gat some sanity left, though dwindling fast. Sai RainMaker #make I find my turntable# |
Shouldn't our oga at the CBN top have his diiiick severed or stoned to death according to sharia law. Heard he has an Msc in Sharia Science. |
Na grizzly bear or Komodo I dey find abeg. |
Where was Raikage wen Killer Bee escaped? |
Jonathan sef, too much idleness dey worry u o. All dis Jos boys wit all dis their names sef, jang, dung, dunk, pang, pong, zang. Una relate to Chinese? |
What a country |
Wetin go happen if God forbid, dem test positive? Dem go deduct our point? |
In Eddie Griffin's voice : 2 black modafuckas can give birth to a white baby, its called an ALBINO. 2 white pple can never give birth to a Nigga I KNOW. This pikin no relate to Wacko Jacko sam sam. If she commit suicide, na for her pocket. We too much already for dis world. |
No wonder d word ZUWO dey derogatory. |
The adebowale's and adebolajo brothers from the North keep getting a-na-l-ly r-a-p-e-d by the ever gallant JTF. |
E b like say popo everywhere na d same o. Small animalistic behaviour dey inside all of dem. |
Christians are dying, churches are being bombed to smithereens in the North and u say CAN should keep quiet, should dey wait till christians become extinct in the north before they chastise careless and inane talkers like Buhari and his cohorts. Dat Katsina Almajiri should be gagged with a duct tape. |
On top dis beautiful yet melancholic song na him dem dey ban person post. PAGAN 9JA, dis ur aggressive marketing for ur gods no go sell o. Video try . Good one Tiwa |
She looks like a fine RAT |
Hmmmmm, which kind Gbege be dis? |
She has all the signature of a hoe. |
DBanj |
Aro Okigbo: Funny enough this guy could just be hiding in a nearby mos'q or government house.Or the Sultan's palace. |
Time to consult the gods. |
See tools. O boy, this country dey hot o. |
Samsung don turn nokia o, one day, one gadget. Oyibo dey buy these things so? |
Chelsea fans don dey make mouth already. By mid season now, the curses go start. Hope he know say na pencil dem use write him name. Any Bleep up na sack. |
Hmmmm, dem don denigrate the use of words like "Foreigner". Outsider is a more suitable word for Benin and Ghana people. |
Hmmmm, I no even sabi wetin man head dey find there sef. God don give una the special instrument for navigation, greed and over enjoyment go kill some people. All d Candida albicans and gonorrhea wey dem dey lick think say na Yoghurt. |
They must be joking, who tell dem to overtake Benue. Make Gboko, tiv and idoma boys/girls hear dis news. Dem dey go straffing spree to reclaim their crown. |
Hmmmm, Loya milk for sale. |
A close tie between Benue and Kogi ( the igala side sha). |
Pastor Adeboye dey fear him head, Nigerians are abrasive and angry at everything. Whatever he says might be misconstrued by the Progressives or their Antagonists. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 30 pages)