Thunderbabs's Posts
Nairaland Forum › Thunderbabs's Profile › Thunderbabs's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 42 43 44 45 46 47 48 49 50 (of 196 pages)
Village people called him while in action. Wicked fifu.... Diaris God |
Please people, where is kogi state na? Dey no go fit pay 15,000 sef if dey reduce am... Dt state ehnnnn |
Fierce11:Guy, dont make someone commit suicide oo |
Igbo is also waiting for favourable government policy oooo. Igbo yaff suffer in the hands of the Nigeria govt |
This apc has the dumbest set of members. They all think like rats. Even buhari's fake waec cert is yet to be probed, Ganduje the tax collector yet to be probed, grasscutter wasnt probed either. You choose to probe ur opponent who went to dubai for meeting... Craze dey worry una. Upon all this threats, make una still lose.. How hilarious will that be? ![]() |
Franklyspeakin:Dey aff com again.. Religious morons |
They should start from Aso rock |
All married women with their husbands at that wedding will be tensed and watchful of their husbands eyes and be cussing that babe all thru ![]() Gbokorgbokor, ashewo..... Etc ![]() Buh me as d husband |
African leaders who cant turn the fortune of their economies for the good of their citizens are indirectly responsible for all these females travelling to arab countries to serve as maids. God, they are severely maltreated. Too many terrible reports about their ordeals |
This guy is a bleeping Snitch of the year. Kai Bad belle |
Ebuka's agbada dey learn |
This old man should stop talking, please. Under his dead watch |
Yahaya Bello's Kogi State no even dey list.Kogi's status on minimum wage - CONFUSED |
Chisos, 25k for graduate.... Buhari is gone, walahi.. What kind of suffering is that na with all the monies and time that went into acquiring first degree alone. Buhari is a liar |
[quote author=LuciferYaweh post=72577842][/quote]Una don spoil pass spoil ![]() Una no dey see fine gal |
With her plastic ass? ![]() Kim got the only authentic booty and my babe, of course ![]() |
I think he deserves it a 101%. The guy too run mouth and bcame suddenly arrogant believing he is the all in all as soon as he became d APC chairman. What he forgot is dt Pride comes before a fall. Now, he is gonn fall like a mango tree ![]() |
Govt shuld shaaaraaap dia... If the prophecies had been in their favour, they go talk? Fear don dey catch dem buhari camp... Una don lose already sef.. Prophecy or not Daura issagoal |
See this man oo... All gamblers money that has made you very rich nkor.... 25million small na |
Awon ole. Thieves |
Auto Josh dey get free fuel from one fuel station i guess ![]() |
Plz, what time is it? |
What should I call this? |
This is preposterous.. Madness all over. 170k for a state university not even in Top 5000 uni ranks... Crazy |
That extortion has become legitimate sef. That's how bad it is with the immigration officials at that Lagos airport. The guy no lie.. They re thieves |
Fasola mouth don dey leak now... If we start with am now, dey go say youths nor get respect ![]() |
Lol.. Bobrisky thinks he is a girl.... |
Pssssssss, Ogbeeennniiii... Load your ghana must go bags and aleleleee, to ur cows in Daura.... Ur achievement is telling on most Nigerians sef.. Dey can't even eat a decent 3-square meal. Comot hia, abeg |
Buhari na Lai Muhammed's Uncle... You ve no credentials ogbeeeni ![]() |
These demons sef? Dey sef dey upgrade requirement |
Tiwa don give dem Fatality ![]() E pain dem.. Mk una dey lick her stew dey go ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 42 43 44 45 46 47 48 49 50 (of 196 pages)





