Tobennz's Posts
Nairaland Forum › Tobennz's Profile › Tobennz's Posts
God blesss u 4 dis update... But u can't jst kip me hanging here la |
djprinciey:Pls complain to the admin na, abeg ooo |
Plz i knw u r a busy person, hope ur update will be fluent? Plz let dis nt be lyk other writers stories dat dey will start nd jst stop midway.. Tanx.... Kip t up |
Nawa ooo, e don tey wella |
Lovely... Abeg make nothing, i mean NOTHING do gold ooo, sat grl is to precious to dye lyk dat... And e go swt me if Nath save her for d third tym... Kudos oP |
Gos bless u for dis piece... Blessup OP |
Ts bin a lng tym oo, wer u go na op? Abeg sama us anoda one. Or if d book don complete tell me make i pay na abeg... Me no lyk suspense oo, i no knw for other readers ooo.. |
D food neva don? |
We dey fflw jorh, jst sama d update asap |
U no mention my name abi? Me nd u don put two leg for one trouser.. ![]() |
Op i have message u on whatsapp, plz reply me tank u |
Tanks op, to me e be lyk say d stalker reveal him or herself ![]() |
Tank u for dis small food... Abeg sama us wit betta update on nd be4 ur birthday ooo. ![]() |
Tanks op |
OP tanks ooo, bt wey d remaining update na, nyt don pass o... Na morning we dey lyk dis ![]() |
Thanks OP. God bless u nd ur family for completing dis wonderful piece... May dis year bring GOD'S favour upon YOU ![]() |
Tank u jare. U jst made my day ![]() |
Tank u so much for d update nd d mention.... Merry xmas in arrears, abeg try make e long small |
God bless u bro, abeg do post new one nd make e long o |
Tank God oo say u don update, abeg how d post go dey flow na, make we knw.... Kudos to you |
Infant u don change oo, @least u for let us knw hiw d update go dey be na... As e be lyk dis nw, i don c say na two days one update.... Infant WHY? |
Infant |
Glory be to God ooo infant........ U dey do well... But yarn us wetin make u no post xtaday na |
Firsr tym for d tory wey henry get sense.... Henry dey go i dey ur back.. Ntin do u.. Just try to make up wit jewel.. Tank u infant |
Infant dis food be dey sweet me be4 o, but now my appetite don run, which kin steven be dis one na, i pray make jewel trust angel ooo... Nyc story twist sha, but the food bitter me oo ![]() |
Infant no vex oo, but i know say time don reach for our night food nau, or u want make we no chop dis night? ![]() |
infant:no probs bro, now i understand u, ts just dat d suspense is killing... Plz update be4 i will tell my great grand father for u oo... Kudos |
Infant plz i nid ur reply, do u have d complete story? I nid a reply asap |
Abeg i no know weda u get d complete tory oo make i 4 buy am, because as i dey here so ehn, me no lyk suspense o |
Op no tym ooo, Am here already with my garri nd bread i want to soak. I dey front sit asi first everybdy dey here |
Bro don't be discouraged, u r writing a wonderful piece here.... Mor ink to ur pen... Mor life to ur ba3 |


