Toppiano's Posts
Nairaland Forum › Toppiano's Profile › Toppiano's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
It all started sept. 2008 with the climax taking place in Rome tonight. For the records: Man Utd won three Champions League and Barca who it twice. Now whose turn? ![]() |
Dis na serious thing. na only God know how many don happen for naija. Abeg make all fathers go for them pikin DNA test. So we go know wetin dey, make person no dey go wet another person flower. ![]() |
No pain No gain. That starts from the first day when the cover is removed from the natural HOLE. If the the process is painful and still enjoyable, then nothing mega. Its natural. If it's really painful then women should stop giving birth. |
U is the one ti mo really feran, The arrow of luv is in depth, Iwo lokan mi yan, etc I no know am again, ![]() |
It is purely un-African and unmotherly for mothers to carry their sweet babies in that fucking thing called crib. Did they not realise that strapping your baby in your back is more secure, and bring about a strong bond between mother and child. Although in recent times, crib has taken over, that does not mean that putting babies in the back should be substituted. My advice is dont put your babies in cribs if you dont really have to. I trust my mother. I even trust my wife, she wont try it, afterall I paid for everything(dowry) |
Call me, darling thats my number, Tell me anything u want from me, Only you have to give ur love to me, 08035284605 is my number call. I no sure who sing the original version. |
Kini big deal? If love don shak u, I no see why 2 of una no go fit marry. afterall aa fit marry ss, only say ur kids go be as which no even mean anytin. |
A tru reflection of an Ideal situation. But imagine wen a guy is keeping a virgin for consumption after wedding, only for the lady to give the prized hole to another guy on the prowl, who does not even worth U 4 the sake of cash or other material things maybe wen u no dey . Heartrending of course. because na virgin my doctor recommend 4 me ![]() |
Infact make we yarn name sef, My bank name na UBA, NA because of us dem dey, if we no dey dem no go dey. Call a spade a spade and a cutlass a cutlass ![]() |
I tot I was alone. I used an account during my service year, which I continued using after service. I did everything required to change it to normal savings account. Can you imagine that despite this, my balance is reducing at an increasing rate, all in the name of maintainance charges. In fact I stopped using the so called Africa Global Bank, because one may wake up and discover that your hard earned money is gone, without any reasonable excuse. After all these dem still get Financial Meltdown, :DSomething has to be done fast ![]() |
I no fit shout. If dem want igbo, no wahala but, I prefer make I dey naija dey chop carrot than make I go afganistan make terrorist come kill me, Afterall e go better. . When army form dey for naija nobody collect, dem want go do soldier for abroad, International soldier. |
REMII, If na push I go push comot 4 dis tred. I dey feel you die. I no want curse u but remember today na sunday u no suppoise dey lie. U are reall making my day for me Abeg how I go fit post topic or e get special tin to do to post tred. ![]() |
Anybody wey no hear the story wen Im dey small na liar unless he no dey naija. You will hear lots more if u go skul for ghetto(Village). Unborn generation go hear the thing and still tell their grandchildren. The story is a lie, prove it by sending a mail to segunodegbami@hotmail.com. I sent a mail to him about 7 years ago to confirm, because I learnt he scored the only Nigeria goal in that match. He confirmed its all rumour because Nigeria never played india in any match. Infact india dont play soccer because fifa dont allow them to play without boot. It is a comic rilif |
Kini big deal. A lady asks you out, she must be really desperate to have you. AFterall she is red-blooded being. If a man sees a snake and a woman kills it, the main thing is the snake does not escape. She wants you, if you want her go for it. LOVE IS ONLY LOVE WHEN THE WRONG ONE LOVES U RIGHT. If na me I go do, unless I no like am. But please can anybody help I want to post a topic. |
A-40 Thunder fire your laptop for claiming to watch the match. It is a lie everykid cannot afford not to hear, especially if u went to public primary school in the village for that matter. The story is nothing but a lie. About eight years ago, I wanted to find out if its true. I sent a mail to Segun Odegbami who was said to score the only Nigeria goal in that match. He confirmed Nigeria never played any match with India, and he never played against India in his career.So to all nairalander, its fun hearing this kind of story. I think it is comic relief. Afterall unborn kids will still hear the story and tell their grandchildren ![]() |
![]() Time 4 str8 talk. Na skul U go 4 uk or na women u go 4k. U 4k so tay u com dey generalise. Na only God know how many girls u don shoot with ur rod. U sure say u no dey share dem AIDS? Prune dan d population of ur girls colony. Stik to only 1or 2. Even if she no dey romantic teach am unless u sef no dey romantic. Dat 1 na by the way. Abeg I dey luk 4 val even if na 4 lease 4 val day only. Kontact me abeg make we chat 4 st.toppiano@yahoo.com or call 08027527277 |
I no fit laf. If law enforcers are doing dis , wat will law breakers do? I tire for police dem.I bilif say OKIRO dey see |
My own still far for October 30th, But anybody with 14th Feb. make dem yarn us oohh. Me I don open mouth . But abeg make shayo dey sha ![]() |
Dats great men, I am also october-30th. All october #lander in the house can't we just organise a birthday bash 4 ourselves, because like mysef I cant remember the last time I celebrated my birthday. I cant wait to see that day, I`m excited already. ![]() If u're interested call me on 08035284605 or chat online with st.toppiano@yahoo.com ![]() |
Abeg any lady dat nid an experienced val shuld pls contact me. .On a sirios note any vacant lady can hook me up. Registration closes shortly. So hurry up ![]() Terms and condition apply. If ur name no dey first batch, u go wait for next year ![]() pls note the lucky winner will foot the bill. meet me on my yahoo id st.toppiano@yahoo.com |
Oh my God dis is kinda interesting. A gud coach will want experienced player in his squad, so having a prostitute as a date is like buying an experienced playa. But make sure u read her manual and operate her with such. ![]() But on a serious note nothing mega, afterall you might not know if she didnt tell u. U wey no want friend prostitute sef na virgin. If dem go test u sef, u go be harlot. AIDS IS REAL |



But imagine wen a guy is keeping a virgin for consumption after wedding, only for the lady to give the prized hole to another guy on the prowl, who does not even worth U 4 the sake of cash or other material things maybe wen u no dey . Heartrending of course.
NA because of us dem dey, if we no dey dem no go dey. Call a spade a spade and a cutlass a cutlass

I dey feel you die. I no want curse u but remember today na sunday u no suppoise dey lie. U are reall making my day for me Abeg how I go fit post topic or e get special tin to do to post tred.