₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,001 members, 8,448,193 topics. Date: Sunday, 19 July 2026 at 10:59 PM

Toggle theme

Treborblue's Posts

Nairaland ForumTreborblue's ProfileTreborblue's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 17 pages)

RomanceRe: This Babe For Church by Treborblue(op): 10:08pm On Nov 02, 2020
Silentgroper:
No mind am. Me wey get d receipt of her excapades on ashawo thread.
haa no too loud am make u no spoil her market
RomanceRe: This Babe For Church by Treborblue(op):
Okay make I resume the Tori
So as I see the number I recognize am from Earlier for some reason my dick rise so hard he dey pain me cause my jeans dey bend am, Omo why my dick rise sef I no know, I pick the call this time my voice dey shake cause my heart they pound like guy wey wan ask girl out.
Amaka: hello where are you am already at the filling station(one filling station like that wey no too far from the church)
Me: OK I'm already coming outside
Amaka: OK
Naso I rush enter my bedroom throway cloths inside my cupboard ,my initial rapper dey smell cum probably from my last soapy session , naso I throway that one too for cupboard put new one, turk in the new bed sheet well con spray my senses perfume(female pef ) wey I mix with bold pef. Spray small for bed , put tiny toothpaste for mouth munch as together just incase you never know.
Omo I reach outside sun don already con out around 11am plus the crash cleaning wey I do con make me dey sweat Na person wey play ball, Omo I dey sweat so profusely I had no choice but to use my cloth clean my face small naso I sight this babe from a distance she dey stand near the church stand but she no dey alone one other girl dey with am, I remember that one too , that one fair pass Amaka she fair to the point she looked like the sun but the thing be say she con thin anyhow and she no get fine face , she be like bonga fish. But from her composure I could tell she was the gossip talkative type. Chai at that moment my libido died every nervousness for my body disappear , I con return to my normal sef I Waka go meet them make I no keep them for sun
As I reached I could her the other girl speaking in Igbo to Amaka and laughing loudly this made me very irritated
.
Me: Hey!! Amaka there you are
Amaka: I thought you would come from the other side you startled me ( for my mind "ehen she better English this babe set"wink
The other girl: ehen Amaka you no go introduce us , she then said some gibberish in Igbo and started laughing
Amaka replied her also in Igbo, then the other girl said
" Okay now I'll be going"
Me in mind:yes thank God be going
Amaka dragging the girl hand and then turning to me who was forming like I didn't see the drama said
: Her name is chigozi , I said she should introduce herself but she is shy
Chigozi: Nba shy ke no vex me o
Me: oh Chigozi nice to meet you can we be going the sun is intense
Amaka: yea I can see was going to ask why you sweating so much
Chigozi: He was probably cooking for us Na , Na good guy
Me in my mind: I felt like pausing the world and removing Amaka from that area then giving that girl a big dirty slap
Me: hahaha (faking laugh again) why won't I sweat after seeing someone as hot as you
Amaka: what do you mean brother Trebor I don't like that joke.
Me: I meant hot like the sun so its making me sweat and I wasn't referring to you( big lie I just said that because I was angry that she be wan fall my hand and make me awkward)
Chigozi: wow me , for real (naso this one start to dey blush)
We reach my house I gave them some drinks, left my game on cause I couldn't put normal TV I no get cable plus no antenna of any kind , I excused them that I wanted to have my bath
Naso I baf finish come outside Omo these girls dey play my game
My FIFA wey them dey beat me for final cup match 1:0 25mins don reach 86+ and the score Na 8-0 now , the two mumu dey laugh
The thing pain me ehn cause the way I set my game if I quit I go still lose.
Naso I ask them in a cool voice : Wow you guys can play game
Chigozi: Na Amaka oh she say she Sabi play am
Amaka: My brother has a game like this although it has a wire ,he thought he how to play. Although this one looks real and harder. She said her voice was as if to laugh
Me I don already dey irritated by dem cause my agenda no look possible and dem still drink from my last 3 mineral now them make me lose my game , this one dey compare ps2 with ps4 chai Trebor u don suffer .No I must collect something even if Na to touch that yansh by mistake.
I con say okay oo let's practice the drama I had . I had thought of something while bathing naso she con stand adjust her jeans well (dragging it up) con sit back . Oboy this girl hips Na die gosh see hips.
As I begin they tell them the story chigozi phone ring she talk for igbo con talk say she gats go home her papa dey find her Amaka con carry her purse give her 50#
Omo I happy die I even wish say I fit stop Amaka from giving her money and give the girl 1k sef. Naso the girl comot o
I tell Amaka the story finish sha she like the idea wella, ( Na devil wey disturb person until he start to dey pay tithes story) I know say she go like am wella cause Na igbo church Na , I just felt dem must like money.
She con ask me where my girlfriend dey , I tell her say she's looking at me right now, naso the mumu begin dey look my bedroom door and kitchen door, I come stare at her she con turn back as she turn front look me again she con finally grab the joke con laugh.
She con tell me say sorry about today earlier I kinda don't like people complementing me I get it alot often and it's kind of annoying as I see them as perverts.
Naso I laugh con tell am say me no be pervert oh infact I have bad luck with my love life ,girls use to play with my feelings cause say am a good guy so I just decided to be alone for now(big lie Na brokenness make me dey on my own).
She said you , I don't believe you that looks like a player , Omo I con laugh I say why do people always tell me that funny enough I'm not ,once I'm with someone I stick to that person they are the ones that end up cheating on mesef.
Amaka:hmm keep lying
Okay Amaka can I tell you a lie, the way you smile the way you look the way you talk the way you walk makes me want to love you.
Awwn thank God you said it's a lie
Naso I Waka close to her con sit beside her Omo this girl dey shake I could see that she was tensed , my dick con sky rocket again I con dey try arrange am with my legs codedly, my mind dey sing it's about to go down by dbanj .
I now said yea lemme keep on lying from when I saw you I couldn't take my eyes of you , assuming you didn't tell me your friend was in that meeting I swear I won't have known because you shine so bright when I see you I can't see no other person.
Amaka: okay let me lie to you too I kinda find you cool.
I no know when I smiled my mischievous smile my mother and past babes have told me about.
Amaka: please stop you're like the devil tempting me
Me : how
Amaka: you look like him you smile like him
At this point I con remember change my smile , naso Amaka stand up unplug her phone wey she dey charge carry her purse say she dey go, during that brief moment wey she bend to unplug phone that ass was looking at me and speaking to me in tongues at that particular moment I understood the definition of "something must kill a man" naso I grab her hand when she was about opening the door i swear I no know when I do am Na konji take over. I con notice say she no fight release her hand as I bin dey expect naso I stand face her she turn dey look up at me , my heart dey beat but I no dey fear as a bad guy I know wetin to do I don do am severally, I leaned over and kissed her , damn it was sweet my dick wan tear my jeans , she put her hand across my neck kiss me back . Naso oversabi konji thinking me con try press breast , if you know me you know I'm a breast man , if you're ugly and you have moderate I repeat moderate breast not too big and not tiny I fit consider you. As I try press breast she move back and told me she has to go ,I say make I escort her she say no naso she go like person wey dey vex , actually she dey vex , I no know whether for me or for herself.
Omo I con dey hail my sef for house happily , I even dey imagine how tight this girl punna go be , aswear this girl Na complete package delivered to my doorstep , as I reach fridge to drink water I con remember my guy wey promise me money at that point I was torn on whether to do it for my or do it for love cause man I no go lie I don dey fall inlove , haha u go see that kin thing u no go love . Naso I call the girl for night
She sounded very cold I tell her say make we talk about what happened she said okay next week Saturday she'll comeby again as she works in the church and won't be free and also works from Monday to Friday. Damnnnn nigga where's slawormi right now Saturday is the main gist you don't wanna miss
Tbc
RomanceRe: This Babe For Church by Treborblue(op): 7:24pm On Nov 02, 2020
Continuation coming up
RomanceRe: This Babe For Church by Treborblue(op): 5:38pm On Nov 02, 2020
youngking22:
op that Antwerp Hotspurs game, na sure game for me oooo, for Antwerp home you expect Tottenham to win? I just dey laugh you nice Tori by the way...
For real you expected that , Omo I carry them , straight ,another ticket I carry them over 2.5 another ticket Tottenham to have more shots on target another ticket x2 guy I wan cry
RomanceRe: This Babe For Church by Treborblue(op): 4:22pm On Nov 02, 2020
santos123:
Come and finish this nah angry
I'm coming grin let it reach a 1000 views first cheesy
RomanceRe: This Babe For Church by Treborblue(op): 4:21pm On Nov 02, 2020
Hugo55:
Op come and complete this storie nah. ma bodi is doin' me one kain one kain cool
grin grin
RomanceRe: This Babe For Church by Treborblue(op): 4:20pm On Nov 02, 2020
fiyinfoluwa29093:
Your type are littered everywhere in the church,i pray amaka truly has the fear of God in her heart to deal with you the right way
Zzor don use her second account con post nonsense to avoid backlash
RomanceRe: This Babe For Church by Treborblue(op): 3:29pm On Nov 02, 2020
EvilChildOfDom:
Big headed lair
Edit your comment it's "liar" not "lair" smiley
RomanceRe: This Babe For Church by Treborblue(op): 3:28pm On Nov 02, 2020
Uzomacharles:
Check My Profile
Mad you post your actual picture wow
RomanceRe: This Babe For Church by Treborblue(op): 3:20pm On Nov 02, 2020
SarutobiEky:
tah! mechonu there. Fear of God kill you there. Swear say you no fork last week angry undecided
I just tire oh this zzor reeks hypocrisy
RomanceRe: This Babe For Church by Treborblue(op):
wink
Gracefulhope:
Following
continuation on page 2 the final story on page 4 , 3 parts in total
RomanceRe: This Babe For Church by Treborblue(op): 3:19pm On Nov 02, 2020
;
Uzomacharles:
Wow
grin grin I'm confused to whether you're male or female your moniker is confusing.
RomanceRe: This Babe For Church by Treborblue(op): 3:16pm On Nov 02, 2020
smiley
Zzor:
Your type are littered everywhere in the church,i pray amaka truly has the fear of God in her heart to deal with you the right way
Your type are also littered everywhere in the church you think we don't know you all those forming holier than thou quick to judge others but if people know your story they'll shock your signature says it all BLW. That church is full of cover-up hoes my guys don yarn me gist tire , I just find it had going to a church I know everyone sex history , or you want to tell me your church member never Bleep you before smiley I dislike hypocrites
RomanceRe: This Babe For Church by Treborblue(op):
grin grin 2dice01
2dice01:
Lol ..Konji na Bastard
Amaka go disappoint the Op
las las grin
grin grin no be my fault if you see this babe konji go catch you awsear
The continuation dey page 2
RomanceThis Babe For Church by Treborblue(op): 2:45pm On Nov 02, 2020
Okay where do I start from hmmm.
Lemme start from the beginning one nice Sunday morning I woke up by 6: something and I was determined to change my ways and go to church that Sunday I was a bit sluggish asking myself questions why I should or shouldn't go ,truth be told it was just laziness to leave the bed.
I eventually got up had my bath and wore a native I had and set out for church , at this point I had no church in mind I just entered the next Available loud service I could hear as I am a fan of Pentecostal churches . I entered the church it sat at second to the last sit at the back I observed it was like an Igbo meeting. The pastor was Igbo he often interjected his speeches with some igbo language which everyone would laugh to I wasn't really feeling at home cause I couldn't relate. Fastforward service finished , I was acknowledged as new member ,they even tried speaking Igbo to me (because I look a bit like igbo people) I didn't reply then they asked for introduction blablabla. So the sweet part was the youth leader came and met me that I should join their meeting before I go. Omo man was happy I wanted to socialize with some youths , I joined the round table meeting and I immediately noticed one as nairalanders will say "igbo Amaka" fair face with a thick body fully breasted and hippy she smiled with at me with a dimple, I smiled back, I immediately remembered she was the one leading most of those igbotic praises that got me lost during the service but damn she had voice and was really beautiful. Thoughout the meeting Omo we just dey look each other as the leader just dey talk some stuffs wey dey pass one ear come out of the next. All I heard him say was " contribution blablabla , dues blablabla , blablabla drama "
Then Amaka said she has an idea for the drama she talked at length about some stuff I wasn't too impressed with her idea but hey na my first day there I can't say anything. Meeting finished I use style to wait small and try my luck but this girl dey greet everybody before I know am she disappear I no con see her again. One of the other guy came and met me and we started giving as we walked each other home soon the conversation changed to Amaka , this guy just dey run me update say the girl hard the girl this , me as a fine boy the only that I knew will only hinder me is my brokenness as my last 4 meals I chop meat or chicken cause say I dey try manage myself. Many will consider me jobless but my Job for now Na betnaija till my school resumes, I was doing well for myself until Antwerp beat Tottenham that day sef I almost wept , had Tottenham in almost all my 3odds stake out. Okay back to the story this guy con tell me about one bet way Im make with one man for church on top Amaka and the man don dey win am, The bet Na who go first lash am or date am , and the man be like this girl daddy but he get car and I remember this girl greeting the man sha , them bet 75k , at first I shock I ask am how he take get money , e con code me say e dey sashe meaning yahoo boy, he say e don buy this girl things he even borrow him friend iPhone 11 to try impress the girl but the girl no look him side , she even dey return him gifts . I con laugh , tell the guy say that girl Na small thing say I just need two months for their church . E say if I fit run am make im die e con promise me 5k I say no 15k e say no wahala. Fastforward the next Saturday man don forget about everything I dey play my ps4 when I received a call from a strange number , I pick the person con dey ask me whether they'll see me in church blablabla I sha say by God's grace I com try dey even remember the name of their church sef I sha cut the call after answering them sake of say I dey hot seat for my game ,naso the first words the person tell me con register for my head
"Hello is this MrRobert I'm sister Amaka calling from C.A.M ministries..." Naso I pause game rehearse my cool voice call her back .
Me: Hello erm I got a call from you not quite long
Amaka: yes sir anything
Me: Nothing much I just remembered that you're sister Amaka the one at the meeting on Sunday
Amakasadshe paused for awhile then answered) yes I am
Me: wow God does work in mysterious ways I have a great drama idea but I couldn't voice that day being my first time
Amaka: Really, I've been having a hard time getting mine to be reasonable please tell us about it tomorrow
Shit she almost killed my vibe but as a real niggar I pressed on
Me: a wise man once said never leave onto tomorrow what can be done today
Amaka: I don't understand
Me: nothing is stopping me from telling you today
Amaka: I'm not sure ,over the phone
Me: ofcourse not , while faking a laugh . I don't leave far from the church why don't you come in the evening, I live alone I kinda need visitors to kill my boredom ( in my mind I wasn't hoping for a positive)
Amaka: hmm I'm not going to be free in the evening how about an hour from now.
Me: perfect call me when you're near the church I'll come pick you
Naso I drop phone shout yes start to dey arrange my very scattered living room, called my guy not to bother coming to greet me again. Naso I remember damn I got no drama ideas
I typed on Google search , "Drama ideas you can perform in 2mins"
My phone rang ,as my heard the number my dick erected very firm
TBC
RomanceRe: Nairaland's Rapper UNCL3 Drops New Single by Treborblue(m): 9:49am On Nov 02, 2020
UNCL3:
first of all, thank you for even clicking it, I appreciate.

now maybe I think it's a network issue..

how about you try it again

https://audiomack.com/uncl3/song/Bleep-the-sysytem

or i could even message you on WhatsApp if that's your number on your signature.
Still the same thing bro I'll appreciate you just dm me
RomanceRe: Nairaland's Rapper UNCL3 Drops New Single by Treborblue(m): 9:01pm On Nov 01, 2020
Bro this is what I saw on that link

RomanceRe: You're A Genius by Treborblue(m): 11:38pm On Oct 30, 2020
It's oddly interesting to read this tread
RomanceRe: How I Made 300+k On Nairaland In a Day [Picture] by Treborblue(m): 11:19pm On Oct 30, 2020
Ilegendd
RomanceRe: How I Made 300+k On Nairaland In a Day [Picture] by Treborblue(m): 11:18pm On Oct 30, 2020
Ilegend forget about the giveaway please is there anyway I can intern for you , you're awesome I really desire to learn from you please reply me
RomanceRe: My last post on nairaland by Treborblue(m): 10:43pm On Oct 30, 2020
Lemonade by internet money mad, sanwo olu dey use pink lips cream , abeg I'm broke old help me I dey suffer
3115379760 Firstbank Rob anything is appreciated make I fit live small
RomanceRe: Have you ever Been Caught Having Sex?? by Treborblue(m): 9:29pm On Oct 06, 2020
Bradiyung:
Driver stop me here, I don reach were i they go
Asin no be small packing
RomanceRe: Compare Dis Pics To Reality by Treborblue(m): 10:13pm On Oct 05, 2020
Sometimes you need to avoid some sweet things to be able to reach your goal
RomanceRe: Make Money On This Survey App With Free VPN by Treborblue(op): 12:40am On Sep 15, 2020
I have the amount of people I need though but feel free to still join
RomanceRe: Make Money On This Survey App With Free VPN by Treborblue(op): 2:59pm On Sep 14, 2020
Thanks 18slots left
BusinessRe: Make Money On This Survey App With Free VPN by Treborblue(op): 12:32pm On Sep 14, 2020
2 in 28 more slots left

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 17 pages)