Politics › Re: Sanwo-olu Orders Probe Of Pupil Sent Out Of School Over Obi’s Poster by Tvoice: 11:05am On Mar 16, 2023 |
Eye service, u go still lose lagos |
Politics › Re: Omisore, Lukman Fight Dirty Over Osun Campaign Funds by Tvoice: 10:27am On Mar 16, 2023 |
Wahala wahala wahala |
Health › Re: Asma'u Lawali Bungudu: Nurse Slumps And Dies On Duty In Zamfara Hospital (Photo) by Tvoice: 9:59am On Mar 16, 2023 |
Rip, may ur soul rest peacefully in the bossom of God |
Politics › Re: Elupee!! - Worshippers Chant as Peter Obi Visits Zion Ministry, Lagos (Video) by Tvoice: 9:31am On Mar 16, 2023 |
colorsofrainbow: Na Una thiefnubuu dem declare winner. Na Una still dey cry everywhere  I see dat guy brain dey waka go near my dog cage, abeg help me beg am make e kon collect am b4 my dog go chop him brain, dey don't usually have sense. |
Career › Re: Mother Of Celebrity Carpenter Who Reunited With Father After 15 Years Flies Home by Tvoice: 9:21am On Mar 16, 2023 |
|
Health › Re: Pretty Nigerian Slayqueen Dies After An Unsuccessful Liposuction Operation (vid) by Tvoice: 9:58am On Mar 15, 2023 |
Weitin she wan kon talk now if she reach the other side? Hmmm RIP |
Politics › Re: Throwback Video Of Tinubu And Pat Utomi Dancing by Tvoice: 9:55am On Mar 15, 2023 |
LajaLaba: U need prayers  I pity u sha, just dey play |
Politics › Re: Nigeria Should Be Proud Of 2023 Presidential Election — Catriona Laing by Tvoice: 8:15pm On Mar 14, 2023 |
Mad people everywhere |
Politics › Re: Throwback Video Of Tinubu And Pat Utomi Dancing by Tvoice: 1:56pm On Mar 14, 2023 |
LajaLaba: Who is this rat? All ur generations are fools, say one more trash again if u will not die by thunder, try me |
Politics › Re: I Have No Preferred Candidates For Senate Presidency - Tinubu by Tvoice: 11:08pm On Mar 13, 2023 |
U wey never sitdon for chair wey dey shake, u Don dey give order rubish
As for u wey wan quote me, omo d lass person wey I swear thunder for just die by motor accident because I do backup, as thunder no work, ogun work Las Las |
Politics › Re: Throwback Video Of Tinubu And Pat Utomi Dancing by Tvoice: 11:25am On Mar 13, 2023 |
LajaLaba: Show us the picture of your papa make we laugh small......IPOB rat  My papa nor be Tinubu mate na, even ur own papa worse pass vulture, ur Papa na osikpalor, if u don't gerit forgerabarit |
Business › Re: Nigerian Economy “Loses N20 Trillion” As 70% Of Cash Sucked Away From Economy by Tvoice: 9:04am On Mar 13, 2023 |
FarahAideed: In 2015 Nigerians gathered and elected a lunatic as their president And now inec gather and impose on us a drug adict, omo dem go smoke Igbo tire for dat country |
Politics › Re: Throwback Video Of Tinubu And Pat Utomi Dancing by Tvoice: 8:59am On Mar 13, 2023 |
|
Politics › Re: Sanwo-Olu: Old Naira Notes Remain Legal Tender by Tvoice: 7:57am On Mar 13, 2023 |
If u like tell us make we dey use vigitable as currency, u go still lose lagos state. |
Travel › Re: Can You Stay In This Hotel For A Night If Offered Free Of Charge? by Tvoice: 7:34am On Mar 10, 2023 |
No no no, I nor stay, d bad dream first no go be small thing, infact weitin I wan find go ogbakiri shrine? all in d name of lor lor |
Politics › Re: EndSARS: I Was The First Governor To Meet Protesters - Sanwo-Olu by Tvoice: 7:32am On Mar 10, 2023 |
Oga short up, u have not stop talking about endsars since this election period, u will still lose Las Las |
Politics › Re: Politicians Collected Our Account Numbers Without Paying, Niger Voters Cry Out by Tvoice: 7:19am On Mar 10, 2023 |
Good for you, una wan sell una votes abi? Stomach infrastructure gangs |
Politics › Re: Reno Omokri Leads March In UK To Protest Against Conduct Of Nigeria's Elections by Tvoice: 7:19am On Mar 10, 2023 |
Come to Nigeria and protest, mad man |
Travel › Re: Lagos Staff Bus Driver Arrested For Causing Lagos Train/Bus Accident by Tvoice: 7:16am On Mar 10, 2023 |
Village pipo at work, how will u see a moving train and u will not stop? |
Politics › Re: EndSARS: I Was In My House During Lekki Tollgate Shooting - Governor Sanwo-Olu by Tvoice: 1:46am On Mar 09, 2023 |
Na now day brake abi, keep crying, election Don reach, na now u wan talk about endsars, bastard |
Politics › Re: Lagos State Pays ₦1.2billion Pension Funds To Retirees by Tvoice: 12:28am On Mar 09, 2023 |
During election abi, u go still lose Las Las |
Crime › Re: Cattle Herders Gang-Rape 8-Months Pregnant Woman In Abuja by Tvoice: 12:27am On Mar 09, 2023 |
Shalommy: Chaii.. Aboki and kpekus na 5&6. Tueehhh I swear those pipo brain dey under dia legs |
Politics › Re: 2023: Electronic Transmission Of Results Not Mandatory – APC Replies Atiku, Obi by Tvoice: 12:23am On Mar 09, 2023 |
Thieves, so that's your best defence for cheating? |
Politics › Re: Governorship Election: 9 Parties Form Alliance With PDP In Ogun by Tvoice: 5:31pm On Mar 05, 2023 |
Tee2027: You that your English is good pls send your Banana Island address here? I was expecting this from you, I know ur type, if u don't have a brain, I can borrow u the one my dog is using |
Politics › Re: Governorship Election: 9 Parties Form Alliance With PDP In Ogun by Tvoice: 4:04pm On Mar 05, 2023 |
Tee2027: Pls read before you make comment.
They for alliance with PDP and not Labour ok.
I'm happy with their alliance with pdp simply Labour not part of it had it be Labour is involved then I want the election to be rig. I hare Labou with passion...... Your English is bad |
Family › Re: Nigerian Lady Seeks Advice On How To Stop Loving Her Husband by Tvoice: 10:42pm On Mar 04, 2023 |
Nothing we nor go see for dis kwantry, oya advicers make una fall out ooOo, including multivational speakers |
Politics › Re: It's Time To Abandon Politicians & Face Your Life- Deji Adeyanju Tells Nigerians by Tvoice: 1:10pm On Mar 04, 2023 |
This wan ment problem don increase abeg oga doctor kon carry ur patient from under bridge o. |
Foreign Affairs › Re: Countries With The Biggest Debts In The World (Photos) by Tvoice: 9:48pm On Mar 03, 2023 |
Omo, naija dey learn aswear |
Politics › Re: I Would Have Picked Obi Again As Running Mate – Atiku by Tvoice: 9:47pm On Mar 03, 2023 |
It's too late to cry my bro, dance to the music u played. |
Politics › Re: APC National Assembly Candidates In Rivers East Demand Election Cancellation by Tvoice: 9:45pm On Feb 28, 2023 |
kanupapilo: The national cake has already been shared with Abacha henchmen the Lebanese Nigerians the Chagoury's and Dapo Abiodun the former Miami, Florida Yahoo Boy. Including you right? |
Politics › Re: APC National Assembly Candidates In Rivers East Demand Election Cancellation by Tvoice: 9:36pm On Feb 28, 2023 |
DropsMic: What is it about power that makes the black man go insane? They want to be in control so that they can accumulate more wealth, by doing this, they become more greedy, self-centred |
Politics › Re: Protest Erupt In Abuja Against INEC & 2023 Elections Results by Tvoice: 5:11pm On Feb 28, 2023 |
A certain man of God, name withheld made mention of all dis things before he died, he said a huge protest that is bigger than end sars will come, he said we should pray for Nigeria.
We can still avoid what is coming |