₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,273 members, 8,421,094 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 06:49 PM

Toggle theme

Tvoice's Posts

Nairaland ForumTvoice's ProfileTvoice's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 52 pages)

CelebritiesRe: Tobi Bakre's Wife Exposed His Fake Instagram Life by Tvoice: 11:59am On Jun 22, 2022
alphaconde:
The ex bb niaja house mate go don reach 300, how una de use remember them?
Abeg help me ask dem oO
CrimeRe: Anyone Who Commits Abortion In Nigeria Is Liable To Imprisonment — Police by Tvoice: 9:32am On Jun 22, 2022
Nigeria is a country filled with hippocrates, either by religion or tribe , or by sentiments or gender ,what about those women that you got pregnant and rejected d pregnancy? And dey had no other opinions ? Make una dey deceive una self on a daily , mind u , I ready for any attack from any angle
PoliticsRe: Lady Turns Her Business Office Into Peter Obi Campiagn Office In Owan Edo State by Tvoice: 8:39am On Jun 22, 2022
The movement is real, change the change

SportsRe: Nigeria Defeat Ivory Coast 3-1 In Wafu Tournament. Qualify For U17 Afcon. by Tvoice: 6:50pm On Jun 21, 2022
Abeg make somebody nor still go carry phone call dem oOo , tins go spoil oOo grin grin grin
PoliticsRe: Agbo Major: Peter Obi Accepting To Be Kwankwaso's VP Is The Only Option by Tvoice: 6:21pm On Jun 21, 2022
All of una for dat party dey mad , na trailer wey boil catch for yansh go jam all of una , plus thunder wey dey use google app naim go locate all of una for dat statement , I dey my house come beat me .
CrimeRe: Soldier Kills Fuel Station Attendant In Minna (Graphic) by Tvoice: 6:13pm On Jun 21, 2022
Village pipo at work , dats all I see , some tins can easily be avoided , u carry cutlass for soldier , hmm pipo wey dia head nor correct naturally, just do common mitcheeeeeeeew for mofo first na gota u go for swim .
CrimeRe: Boyfriend Strips Girlfriend Unclad & Flogs Her In The Presence Of His Friends by Tvoice: 6:11pm On Jun 21, 2022
Nothing we nor go see for dis country, u turn ur girlfriend to primary school pupil, it is well .
PoliticsRe: Russia: 38 Nigerian Mercenaries Killed In Ukraine, 12 Still Fighting by Tvoice: 5:37pm On Jun 21, 2022
Dem never fight dia own enemies finish na another person own dem wan kon fight ? Ano understand
CelebritiesRe: Portable’s Aide Crushes A Bikeman To Death In Ogun State by Tvoice: 4:56pm On Jun 21, 2022
Portable and him giangs just dey scatter tins de do vawulence every wia grin
CrimeRe: Police Officers Arrested For Extorting N320k From Lady In Lagos by Tvoice: 4:55pm On Jun 21, 2022
Pisure or I call d same police for u tongue
PoliticsRe: It May Be Your Turn In APC But Not For Nigerians - Aliyu Scolds Tinubu by Tvoice: 4:54pm On Jun 21, 2022
adedehinbo:
your reasons is just based on hatred,but looking at tinubu records,he deserves to rule Nigeria,he has the credential
With his two dancing legs right ? Emilokan I pity all of u
PoliticsRe: It May Be Your Turn In APC But Not For Nigerians - Aliyu Scolds Tinubu by Tvoice: 3:28pm On Jun 21, 2022
Tinubu go know say the whole naija nor be lagos , this man does not know what d north are planning for him honestly
CrimeRe: Court Orders 21-Year-Old Internet Fraudster To Sweep EFCC Premises For 2 Weeks by Tvoice: 3:18pm On Jun 21, 2022
Na wa oOo weitin vawulence nor go see inside wahala?
CelebritiesRe: Bobrisky's Gigantic Cake & Decorations For His Housewarming (Video) by Tvoice: 5:52pm On Jun 20, 2022
judedwriter:
shocked

Can we call him or her famous or notorious?
Both , he is notoriously famous
PoliticsRe: Woman Who Voted 'APC' Cries After She Wasn't Given Money -Sahara Reporters by Tvoice: 4:14pm On Jun 18, 2022
IgOga:
Intelligent question. Ask them huh
Did he win the election? No , so wat change are u looking for?
PoliticsRe: Civic Group Urges Buhari To End Incessant Killings By Ebubeagu In Imo State by Tvoice: 12:29pm On Jun 18, 2022
Def and dumb nor dey answer greetings, so make una ignore the daft lizard and look for a way to protect and secure ur region
PoliticsRe: Ekiti Governorship Election: N5000, Indomie, Spaghetti Shared In Oke-Osun by Tvoice: 12:26pm On Jun 18, 2022
Hmmm , wahala be like meat pie, e don set
PoliticsRe: 2023: Is Tinubu's Old Age A Testament Of Great Blessing? by Tvoice: 10:10am On Jun 18, 2022
Mumu people, make una dey give dat shaky shaky daddy hope , e go soon colaps for una neck
CrimeRe: Four Nigerians Arrested In Philippine For Online Scam by Tvoice: 10:06am On Jun 18, 2022
Joint crime force , yoruba and ibo names mentioned, oya make una kon begin fight una sef as usual
PoliticsRe: We’ve Interest In Nigeria Because It Determines Africa’s Development - US by Tvoice: 7:33am On Jun 18, 2022
Thieves
PoliticsRe: Tinubu Still Searching For Running Mate, Will Substitute Masari – Tunde Rahman by Tvoice: 6:51am On Jun 18, 2022
Ultimate search , this wan go search till e tire , nor be juju be dat ?
PoliticsRe: Tinubu Has Submitted Name Of His Running Mate To INEC by Tvoice: 6:46pm On Jun 17, 2022
Oplomo:
LMAO..why him dey hide am? grin

Hope say na Gandollarje you pick? Make hausa musicians enter studio, release bullion-barawo song for you. grin
U enter class aswear
PoliticsRe: Shina Abiola Peller Dumps APC, To Announce New Party On Tuesday by Tvoice: 5:53pm On Jun 17, 2022
The drama has begun, even the Senate president has left apc to PDP , una never see anything.
PoliticsRe: Peter Obi Offered Me Money To Support Him, I Rejected It — Deji Adeyanju by Tvoice: 5:51pm On Jun 17, 2022
Mad people everywhere , make una continue, yaba left go soon full , space no go dey again
CrimeRe: 51 Suspected Cultists Arrested While Marking Anniversary In Delta Hotel by Tvoice:
Na wa oOo , just imagine people children, instead of these ones to get sense , dem nor gree get
RomanceRe: Should I Tell My Male Friend What I Noticed About His Wife? by Tvoice: 3:05pm On Jun 17, 2022
killmods:
Some times i just don't know what these women really want. U fúck them good, show love and care, make sacrifices for Them, provide everything they need, do fun things together yet when fùckup o'clock reach not even God can save u. They will just throw away everything and do the fùckup with one opportunistic idiot.. Na wah oo undecided
Aswear na laff u put me since , which wan come be fuckup o clock , chaii u scatter my ribs .
PoliticsRe: Police Find Missing Safiyanu Amira, Woman Who Claimed She Was Kidnapped In Abuja by Tvoice: 2:59pm On Jun 17, 2022
Nigerian police fit confuse any body including dia self not me , there is more to this matter , film wey suppose last for 2 hours , na only Nigerian police go fit cut am short, dem relate to Nepa .
Christianity EtcRe: UK Govt Shuts Down Tobi Adegboyega’s SPAC Nation Over £1.9 Million Fraud by Tvoice: 2:36pm On Jun 17, 2022
Swagaliçious pastor
PoliticsRe: Throwback Video Of Mbaka Praising Buhari, Aisha, Their Children In 2015 by Tvoice: 1:03pm On Jun 17, 2022
Mbàka is an indirect begger , come fight me , I dey my house , he is d parrot of d federal republic of Nigeria second to wike
PoliticsRe: Drone Shots Of Senator Ademola Adeleke Campaign In Ayedire And Olaoluwa Lg(pics) by Tvoice: 12:11pm On Jun 17, 2022
The same drones dat can be use to track terrorist and dia activities inside d forest , some get head dem nor get cap, make una dey capture politicians happy moments up and dan .
EventsRe: Indian Groom Runs Away From His Wedding And Jilted Bride Marries A Wedding Guest by Tvoice: 10:45am On Jun 17, 2022
Zeeworld in reality
PoliticsRe: Leke Abejide Shows Credit Alert On TV. Receives ₦697,911 Monthly Salary by Tvoice: 10:39am On Jun 17, 2022
With wat am seeing on my screen , the balance on that account is huge , dat man should send his balance I want to check something b4 I know weda to start vawulence or not grin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 52 pages)