Politics › Re: Ojudu: I Nominated Osinbajo To Tinubu As Lagos Attorney-General by Tvoice: 7:11pm On Apr 18, 2022 |
If u like nominate him for house of rep , we don't want to hear , na now u wan talk ? Becos he has declared for presidency una nor wan let dis man drink water drop cup . |
Politics › Re: Salvador: Tinubu’s Health Improved After Osinbajo Joined Presidential Race by Tvoice: 11:39am On Apr 18, 2022 |
Nothing we nor go read for news paper, abeg shey na news headlines be dis sha ? Make una kwantinue as Osinbajo don turn to medicine wey tinubu dey use treat him sef so , e good. |
Family › Re: Share your experience about this torch light (Pix) by Tvoice: 11:31am On Apr 18, 2022 |
If dem give u d battery make u keep for sun and u kon allow rain beat am , chaiii, na wahala u enter |
Christianity Etc › Re: Did Judas Iscariot Betray Jesus Or Help Him Fulfill The Scripture? by Tvoice: 10:24am On Apr 17, 2022 |
Chibuezem: Yes kudas from Kuda bank, you too like free money Hahahahaha I weak |
Christianity Etc › Re: Did Judas Iscariot Betray Jesus Or Help Him Fulfill The Scripture? by Tvoice: 10:23am On Apr 17, 2022 |
oga dat question na how una wan take paint scriptures upside down una dey find , u for kuku ask did Osinbajo betray tinubu by declaring for president?nonsense and ingredients |
Christianity Etc › Re: Daddy Freeze & Rev Fr Kelvin Ugwu Clash Over Easter Teaching by Tvoice: 10:18am On Apr 17, 2022 |
Mtchwwwww!...no be only deep teaching, na deep Freezer.'
Dis wan just weak me aswear, abeg weitin una dey drag choi |
Politics › Re: Osinbajo Hosts APC Senate Caucus To Iftar/Dinner by Tvoice: 5:00am On Apr 13, 2022 |
[quote author=4words post=111891606]See how empty the whole place is. Senate and just a handful came.
Even the camera man tried to get perfect angle to make it look like the whole place is filled up. Funny bunch.
Go compare Tinubu's meeting pictures with the senate to this charade.
He even had to force a picture with 4 southwest senator. Just 4 ... see this joker.
Anyways all I know is let the man that has sown reap and let the man that hasn't sown get ripped. The judas shall hang
Fake
Oga nor be by pix , ballot box go soon enter road , no be to dey argue online, north nor like Tinubu, if e like make e empty him bullion van , den go chop am clean mouth . |
Education › Re: FG Approves Establishment Of 12 Private Universities by Tvoice: 10:10pm On Apr 06, 2022 |
continue to approve dem ooO, den las las after graduation una go still approve joblessness. |
Politics › Re: Kaduna Train Attack: Attack On One Nigerian, Attack On All - Tinubu by Tvoice: 6:04pm On Apr 06, 2022 |
Story for the Gods , when herdsmen dey slutter ur people abeg where u dey , modaf***er |
Celebrities › Re: "I Wan Knack" Mr Ibu Simulates Sensual Dance From His Hospital Ward (video) by Tvoice: 4:11pm On Apr 06, 2022 |
Abeg well finish b4 you knack ooooO , I nor dey for breaking news ooO abeg |
Jobs/Vacancies › Re: Poverty Eradication Programme by Tvoice: 3:56pm On Apr 06, 2022 |
They should stop boggin me with dia sms , because I dont trust them |
Politics › Re: Bandits Kidnap 22 Villagers At Anguwar, Abuja-Kaduna Highway by Tvoice: 7:04pm On Apr 04, 2022 |
Mumusaphire: Again? Can't government station soldiers there? Which of the government, the one in space  ? |
Politics › Re: Bandits Kidnap 22 Villagers At Anguwar, Abuja-Kaduna Highway by Tvoice: 7:02pm On Apr 04, 2022 |
|
Crime › Re: Policeman Disobeys 'Do Not Urinate Here' Order (Photo) by Tvoice: 6:21pm On Apr 04, 2022 |
Na to dey use juju swear for everything for dis country naim go kuku better pass, president , governor every body go swear say e nor go thief money , police go go still swear dia own too , na instant death go make all of dem get sence |
Christianity Etc › Re: Is It True That Some Pastors Fornicate With Their Members? by Tvoice: 11:40am On Apr 04, 2022 |
Old jamb question, next plzzzZ |
Politics › Re: Masari: No President Better Than Buhari Since Nigeria’s Amalgamation In 1914 by Tvoice: 11:57am On Apr 03, 2022 |
This is brother praising brother, e nor easy , bunch of fooooools |
Politics › Re: Resign If You Can’t Secure Nigerians, TUC Tells Buhari by Tvoice: 12:11pm On Apr 02, 2022 |
Na now day brake abi, una better enjoy food wey una cook oO , I no wan hia anything, make una enjoy am to d last |
Travel › Re: Lagos International Airport Plunged Into Darkness As Passenger Board (Video) by Tvoice: 9:19am On Apr 02, 2022 |
Na normal thing , make dem still shout down nepa before dem comot kpatakpata , after all e happen to me few years back as I dey enter naija , dem take light for over 46 minutes, na so we stand dey wait for luggage inside darkness |
Politics › Re: CCB Will Investigate Declared Assets Of Buhari, Governors – Commissioner by Tvoice: 6:46am On Mar 28, 2022 |
When its almost time for dem to leave? Una head nor correct at all |
Foreign Affairs › Re: Afghanistan: Taliban Bars BBC TV Programmes by Tvoice: 6:45am On Mar 28, 2022 |
Dia over sabi too much sef , they will never mind dia business . |
Politics › Re: Osinbajo Scores APC High In Infrastructure, Others by Tvoice: 6:41am On Mar 28, 2022 |
Dis man don dey smoke d same cannabis wey Buhari dey smoke abi ? |
Politics › Re: Can Wike Defeat Tinubu In A Presidential Election? by Tvoice: 6:40am On Mar 28, 2022 |
Tinubu, pisy pisy for body , wike is also a no no , let's be sincere . |
Politics › Re: Wike Blames Atiku, Saraki For PDP’s 2015 Defeat by Tvoice: 6:39am On Mar 28, 2022 |
Na wa , every body wan rule dis country , no wahala , we dey wait . |
Celebrities › Re: Portable Expecting 3rd Child With Omobewaji Oluwaferanmi by Tvoice: 8:11am On Mar 20, 2022 |
Daguga:

The greatest thing I thank God for is Islaam. You want to live a better spiritual, morally upright life, Islaam has all. Just make sure to adhere strictly to its principles. Alhamdulillaah. PlzzzzzzzzzzzZ dont start ah use God beg you , focus on the main topic .  |
Politics › Re: 2023: PDP Fixes Presidential Primary Poll For May 28 by Tvoice: 7:55am On Mar 18, 2022 |
post=111134122: PDP the looting and evil party that ruined our darling nation and took us 100 years back dey mock person?
Mad party. Mad and fraudulent supporters.
Dead On Arrival.
Party of looters, criminals and thieves supported by online line fraudsters and criminals.
Gbamsolutely!!!
A party of looters and criminals that couldn't construct their National HEADQUARTERS for 16 years want to build a country! Awon werey 100%.
Going on memory lane for those that suffer from collective amnesia around, AKA Children of hate, frustrations and perdition.. The 12-storey structure projected to serve as the national secretariat of the former ruling Peoples Democratic Party (PDP) is tottering, being a borrowed vision that was not contemplated by the founding fathers of the party. After organising fundraising on two occasions and gathering billions of naira, the office could not complete that single project.
As such, five years after work on the site was stopped in 2014, the new helmsmen in PDP are crying for funds to see to the completion of the building. However, the cry for more funds has raised fresh concerns over the status and whereabouts of the N21billion raised during a special fundraising dinner organised by the party on December 2014. Incumbent PDP national chairman, Prince Uche Secondus, recently lamented that there was not enough money to complete the new national secretariat, which cost has was varied upwards from N11.5bilion to N16billion. The then governor of Kaduna State, Alhaji Namadi Sambo, an architect, was commissioned to put up the project design. And in a bid to get the structure off the drawing board, PDP organised fundraising on November 14, 2008, targeting N10b out of which it raked in N6b. The dinner was chaired by Vice President Goodluck Jonathan and the highest donation came from Mr. Femi Otedola, while the richest man in Africa, Alhaji Aliko Dangote, announced a donation of N3b worth of cement.
UP TILL NOW, Nothing to show for it. They even sold the cement Dangote gave them and looted the money!
This dead and looting party doing all they can trying to stay relevant. Awon werey 100%!!

A party of looters and criminals that couldn't construct their national headquarters for 16 years want to build a country! Awon werey 100%.
Perennial losers and thieves. Party of confusion, looting and corrupt souls in disarray..
Truth is not bitter, just that people are bitter to the truth........
PDP in Nigeria again?! God forbid bad thing we rather vote for FRESH Party!!
We Rise.
Amen. Chief Uba, God bless you and yours too. A better Nigeria all around is all we want.
If the truth want to kill some people, let them die! Sometimes I wonder if u are ok , yes PDP is good for nothing, plz what has your APC done in 8 years , abeg who borrow your brain make e return am abeg . |
Foreign Affairs › Re: ‘Rain Bomb’ Hits Australia, Killing At Least 8 ( Pics, Video) by Tvoice: 6:53pm On Feb 28, 2022 |
Omo , make dey manage naija ooO, bad as e bad, we still use style better pass some countries ooO, see disaster everywhere, na God go help us |
Romance › Re: This Girl Is Forcing Herself On Me. Harrasing Me Sexually by Tvoice: 9:24am On Feb 21, 2022 |
HardMirror: why are some of you guys so full of bitterness like this. Better change for your own good. Just called the guy monkey as if he collected your wife. This is terrible.
Seun mynd44 l lalasticlala Mr bitterness, plz if a woman is after him and likes him , is he a coward not to know d decision to take , rather dan bring it here for us , dat ur coconut head need memory card , u just come here and reason dust bitterness kii u dia , there better storys to display here , not trash . |
Romance › Re: This Girl Is Forcing Herself On Me. Harrasing Me Sexually by Tvoice: 9:03am On Feb 21, 2022 |
U nor cook dis story well , u nor add maggi and salt , monkey . |
Politics › Re: Nigerian Army Airstrike Mistakenly Kills Seven Children In Niger Republic by Tvoice: 7:49am On Feb 21, 2022 |
Make una kuku begin use witch craft na , as air craft dey make so so mistake , abi weitin una say make I talk ah, i don tire to dey hear dis una aircraft mistake |
Celebrities › Re: Bella Shmurda Responds After LASU Begged Him To Return To The School by Tvoice: 3:17pm On Feb 01, 2022 |
Shey na dem wan pay d fees ? if na other school drop out dem nor go send u ? |
Politics › Re: Recruitment: Armed Robbers Joining Police, PSC Raises Alarm by Tvoice: 3:11pm On Feb 01, 2022 |
As their elder brothers boko go join army nkor , eeeen d junior ones go do d same too na |
Culture › Re: Do You Still Hear Cocks Crow In Your Neighborhood? by Tvoice: 3:02pm On Feb 01, 2022 |
Lol , I thought about this too few weeks back , dem don sentence all of dem to death for my own area , hungry dey town  |