|
Sports › Re: Buhari Addressing Super Eagles Players & Their Body Language (Video) by Tvoice: 9:27am On Jan 24, 2022 |
It is finish , finally the true meaning of Buhari (badluck) Has been added to d caf dictionary  Shey dis pipo nor get sense say nor be all call dem dey pick ? |
Christianity Etc › Re: 99% Of Human Beings Are Going To Hell - Mummy G.O (Video) by Tvoice: 9:24am On Jan 24, 2022 |
kingxsamz: Christianity, heaven and hell makes no sense. How can someone like Hitler go to heaven after repenting while a child who stole meat from pot will end up in hell?  That's the most illogical form of judgement. Go and read ur bible very well, u gerit ? If u dont gerit, forget abrit , my only advice is , liv ur life according to wat is in d bible , if a preacher is not preaching wat is in d bible to u my dear run , too many deceivers , all in d name of preaching the gospel |
Education › Re: Faith Odunsi Crowned "Mathematics Queen" Of Nigeria And Best In The World by Tvoice: 9:08am On Jan 24, 2022 |
Mastakija: source? Maggi and curry, dey dia dey find source na |
Education › Re: Faith Odunsi Crowned "Mathematics Queen" Of Nigeria And Best In The World by Tvoice: 9:03am On Jan 24, 2022 |
Thank God say buhari nor call her b4 the exarm , na another story we for dey hia dis morning , first good news of the year . |
Politics › Re: Adamu Garba: Osinbajo Has Disgraced Nigerians At World Economic Forum by Tvoice: 8:50am On Jan 24, 2022 |
Abeg who know d road to dis man house ? I wan ask am something, because class prefect dey mess up dem dey shift d blame for assistant prefect head . |
Career › Re: Female Uber Drivers: Passengers Make Advances At Us, Send Disturbing Messages by Tvoice: 8:42am On Jan 24, 2022 |
This tin too long na haba , shey person wan write exarm ? make una read weitin una type by una sef ooO, after super eagle's loss , I nor wan dey read long tex again  |
Politics › Re: Buhari Is The Reason Tunisia Defeated Nigeria So Disastrously - Reno Omokri by Tvoice: 7:34am On Jan 24, 2022 |
tollyboy5:
 Naso we see am o! Nigerian ladies add their own join. This one just weak me , baba nor dey fail to spoil things |
Politics › Re: SERAP Takes Buhari To ECOWAS Court Over Secrecy In Loan Spending, Debt Crisis by Tvoice: 7:32am On Jan 24, 2022 |
Make una nor just complain, make una enjoy the change dey go like dat till e finish , u guyz have not seen anything yet |
Sports › Re: Eguavoen Steps Down As Super Eagles Coach After AFCON 2021 Exit by Tvoice: 7:26am On Jan 24, 2022 |
The president made a call to dem and dis finally happened, anything way dat man touch dey spoil , chaii , d only thing wey bin dey give us hope baba still spoil am , I fear who nor fear dis man bad luck |
Romance › Re: The 6 Little Things That Melts A Woman's Heart by Tvoice: 8:43pm On Jan 23, 2022 |
mastar111: Which one go melt guys heart? U know already na , y u dey ask again  |
Romance › Re: Policeman Attacks Rivers Lady With Burning Stove For Rejecting His Proposal by Tvoice: 3:27pm On Jan 21, 2022 |
dawnomike: Policemen in Nigeria need occasional mental check up... Thiis one is another mad police officer of the law. Occasional to far , daily mental check , dey are becoming something else |
Politics › Re: Tinubu 2023: The Time Has Come To Choose Wisely - Senator Kashim Shettima by Tvoice: 11:42am On Jan 21, 2022 |
Una dey use dis matter disturb me o , oya Make we kuku settle dis matter here and right now b4 election make we know who go enter relegation, like for any other vibrant candidate, share for tinubu |
Culture › Re: Ikeja Royal Families Settle For New Monarch After 9 Years Of An Empty Palace by Tvoice: 12:38am On Jan 21, 2022 |
siant: There's nothing concern Federal Govt with salary of traditional rulers. Each state is responsible for their own chieftaincy matter according to the law of their House of Assembly. Weda federal or state , oga someone is paying dem for doing nothing , these monarch add no values to the system. |
Crime › Re: Police Arrest Francis Chukwura Staff For Attempted Ritual Killing in Imo State by Tvoice: 8:48pm On Jan 20, 2022 |
Karemarealty288: Police can lie ooooo na neighbours catch the guy before handing him over to police. Overtaking is allowed lol |
Culture › Re: Ikeja Royal Families Settle For New Monarch After 9 Years Of An Empty Palace by Tvoice: 8:02pm On Jan 20, 2022 |
Isupaefugbemi00: Money wey dem suppose do road make everybody benefit, No mind dem |
Culture › Re: Ikeja Royal Families Settle For New Monarch After 9 Years Of An Empty Palace by Tvoice: 10:04am On Jan 20, 2022 |
Isupaefugbemi00: my thought exactly. Dont mind diz people , they just added another salary earner to federal Gov list, to be paid regularly for sitting on a wooden chair doing nothing all in d name of been a monarch. |
Politics › Re: Delta APC Spokesperson, Imonina Sylvester Dumps Party by Tvoice: 9:27am On Jan 20, 2022 |
Kingpele: I wish it was buharia that resigned from office This ur wish big ooO chai , ant nor dey run from sugar oooO dat old lizard will die dia oOo |
Culture › Re: Ikeja Royal Families Settle For New Monarch After 9 Years Of An Empty Palace by Tvoice: 9:20am On Jan 20, 2022 |
weda new monarch or not , e nor change anything. that area will still remain d same , it will not add any value . |
Crime › Re: Photos Of Husaifa Adam, NGO Worker Who Raped A Virgin In IDP Camp by Tvoice: 9:18am On Jan 20, 2022 |
saphiere: Nigerian men have gone nuts. Heeeeen eeen hold it right there , I am not in support of rape dont come here and use dat word nigerian men here , we have bad eggs everywhere nor mean say good eggs nor dey , dat guy should be castrated though. |
Celebrities › Re: Lepacious Bose: Only ‘Extra’ Men Can Openly Love Fat Women by Tvoice: 9:10am On Jan 20, 2022 |
Authoreety: Me love them fat especially thos ones with big round bumbum!
Blissful.... And they can mommy guys eh
Honestly 60%of them are just too good
Bros you dey underate dem o
Liv dat guy , e nor know anything, shey to fat na crime , u can still assist her to look good and lose weight too , make una liv dem , men dey wey fat too , nor be crime to fat , but at list help to assist ur woman to build and watch her weight, some of dem wey dey say I am a foodie presently nor know weitin dey wait for dem for front , so plz help to take care of ur woman , thanchu |
Politics › Re: Tundun Abiola Blasts Tinubu's Supporter During An Interview | Video by Tvoice: 8:55am On Jan 20, 2022 |
History always have a way of repeating itself, tinubu will be betrayed by a lot of people , and he deserves it , when u are too greedy u end up been betrayed , dis old man should rethink this his ambition. This one does not have anything to offer, we dont need analogue brains any more , am still wondering why people with brains are still pushing for an old man dat is still struggling with health issues to come and rule , shey dem course una for dis country sha , abi na una like suffer pass nii ? Nigeria nor be lagos ooO, if una like make una enter fire from fry pan , land lord of lagos go show una pepper . |
Sports › Re: AFCON: Buhari Urges Super Eagles To Maintain Their Terrific Form by Tvoice: 8:32am On Jan 20, 2022 |
Treasure17: What does he know about football? Well, eagles should win so that he can add it as part of his achievements. Nigerians are happy now, Don't say or do what will truncate that happiness. Nor talk am oooO every polithiefcians are footballers oooO dats why dey know how to dribble d masses , even wen the masses know dat dey cant deliver they will still vote for half dead human beings to come and rule . |
Sports › Re: AFCON: Buhari Urges Super Eagles To Maintain Their Terrific Form by Tvoice: 8:29am On Jan 20, 2022 |
This lizard don go put mouth for weitin nor concern am , d only thing wey still dey give us joy, shey diz boyz go play well again so , becos anything wey dis man touch dey spoil ooooO chaii , abeg liv our super eagles alone eeeeeeey |
Politics › Re: Tinubu’s Associates Split Over Osinbajo’s Alleged Presidential Bid by Tvoice: 8:05am On Jan 20, 2022 |
wiseoneking: You are correct but it doesn't work like that because he's already a piece of apron in the hand of the Northerners. He's is likely to be just a sitting duck and a dog that cannot bark. Just imagine how they have been treating him. Nigeria needs a more bolder Southerner. Osibanjo will only be there to protect the interest of the North against the south. His presidency could be extension of Buhari and northern domination. He's is too gentle for that job, a more radical Southerner is needed. So tinubu is the best option abi ? Is dat wat u are telling me right now ? |
Politics › Re: Governors To Engage Labour Leaders Amid Plan To Jerk Up Fuel Price by Tvoice: 7:32am On Jan 20, 2022 |
Fuel price increment has always been Buhari's hubby, this was d same thing Jonathan did and dey almost swallowed him , baba and his gangs gathered their crew and protested around ojota and some other areas in the country, now d same buhari has turned fuel price increment to his hubby, in dis particular period dat the country is in a mess , and d idiot is about to complete his tenure, the last looting of our money is loading. Loot 4.5 . |
Politics › Re: ISWAP Training Child Soldiers In North-East Nigeria (Photo) by Tvoice: 10:51pm On Jan 19, 2022 |
Lovenorth: Christian saboteurs why? A lot of useless people are all over using different terrorists organizations to spoil the name of our lovely religion. We Muslims respect every human beings irrespective of their religious affiliation. Many hypocritical people here are eager to visit Muslim country like Dubai, Saudi Arabia etc. But they are quick to say rubbish against Islam on Nairaland Never in ur life use dis word saboteurs on christians,ask ur terrorist brothers in d north to stop killing pipo , no body is against muslim as a religion, I have good muslim friends here who are also condemning the killings , plz grow some brains if u dont have one , we are all humans for God sake , think before u type . |
Music/Radio › Re: P-Square Teases New Music In 2022 by Tvoice: 9:52pm On Jan 19, 2022 |
Make dis ones go sleep abeg ,weitin una get to sing again na eeen ,una don decieve us reach na een , we dey enjoy other new artists, make una go continue una fight oya . |
Politics › Re: Northerners Can’t Afford Another Buhari As President In 2023 — NEF by Tvoice: 9:05am On Jan 16, 2022 |
Cry cry babys , na now una day brake abi , una never chichonchin, if una like make una vote for another half dead human being, I still pity those wishing to have another old lizard as dia president, una suffer never finish, den go still dey use una money go for medical treatments abroad |
Politics › Re: 36 Governors To Meet Over ‘Pressing National Issues’ On Wednesday by Tvoice: 8:57am On Jan 16, 2022 |
U guys have met number of times , yet una coconut head nor dey produce any meaningful results . |
Politics › Re: 6 Reasons Northern Youths MUST NOT Support Tinubu by Tvoice: 4:01pm On Jan 15, 2022 |
U did not make any sense , despite the fact dat I will never vote for assistant lizard , all I smell in ur write up is ungreatfulnes, u pipo begged this man for his support on buhari , I will still not vote for him though , the man needs to go and rest and take care of himself , Nigeria nor be lagos . |
Politics › Re: Presidency: ACF Demands Medical Evidence To Stop Tinubu by Tvoice: 9:20am On Jan 15, 2022 |
This wan nor well sha , only him face alone nor be evidence say e nor well , abi dem dey chop plantain wey don spoil but still fine for face nii , werey kpor |