Uromicom's Posts
Nairaland Forum › Uromicom's Profile › Uromicom's Posts
Nonsence OBJ as jona no dey give you the share of the loot when una agree he don be bad person |
make una leave jona na when obj dey power nigeria no develope like these napa no dey give us light like these .... just bc the money no dey rotate like obj regime dem wan ruin he admistration jona till 2015 |
your answer is simple 99.9% of niaja girl in oversea are runz babe so who wan marry okpo as huz wife nobody |
how much spent so far |
my home state God don catch una sipping my alomo adding some sugar to it lol |
op na marriage dey hungry u so ooo ..............if ur bobo no propose to u ... u propose to am more over MAN SEE SNAKE WOMAN KILL AM NA THE SAME TIN ..... na joke ooo |
doctokwus: An airborne version of a glorified molue!leave english hehehehhehehehehehhehehehehhe |
Rossikk: Dude, if you have no food to eat why not go to your village and farm instead of assuming others are all hungry failures like you?u have said it all i dont even know why u answer the cow if u no get food to eat na Nland u wan for tell us ...some naija go see white them go call am black |
Analyst42: What can one say?why always we ![]() |
fun lover: The Nigerian government may have started retaliatig afterall. I was at somotex(a notable indian company in ojota) today for a meeting and was stunned when leaving their premises to see several gun-totting SSS guys who have laid siege on the premises,they held everyone hostage for several hours,at a point Rotimi Akeredolu (ACN's gubernatorial candidate in ondo's last election)came around with his team to intervene as their company lawyer.They later left with about 7 or more indians to their office I believe. The offence was that they are living/working illegally in Nigeria. They will most probably be deported.i have been waiting for these day i so much belive and trust naija if other western countries want to talk about killing and racism they should try it with some other countries like ghana and the rest not naija na .... naija can make 20 libya |
Otunba.b:my man u have said it all let us act a little and see there responds |
mankand: Here goes one. For your information, Education in Syria is Free, Electricity in Syria is Free, Water in Syria is Free, unlike your stupid country where everything is privatised.and whats up with Syria now? killing them self |
nnocurruption: Biggest joke of 2013 you gat to be kidding me Nigeria ?i don't think u have ever been out of Nigeria no disrespect ooooo i have been to so many countries and i find out that even the Nigeria we call pit is far better than those countries we so much worship ........ Nigeria is tax free for the citizen in Nigeria u don't pay water bills.........(bore holes every where water is free) in Nigeria u don't pay bills compare to UK and other countries that we worship Nigeria don't pay car tax so many things to be pointed out some other Africans countries like stinky Ghana will be comparing them self been to Ghana last Christmas i must tell you Accra stinks like pu...ssy |
if not for s...e.....x ladies wont have been important in these world |
if not for s...e.....x ladies wont have been important in these world[color=#000099][/color] |
Mr Aboki: We dey watch...my brother u have said it all let the fed govt threaten them small them go begin beg |
give us estimate of the money spend so far that gonna help us |
solomon111: Chai.india client dey pay die..........................lol |
iyobs7: They will continue to suffer when they choose to be a disgrace to their nation.na inside poverty u go die put mugu ..... if them be yahoo boyz u be student watin concern you............. na u wan tell them how to leave there life ...........so bc them dey india them no go live like king again ...........ur jealousy spirit done full your neck |
dead Ghana with trouble every where them go if you even see Ghana prostitute ask her where she come from she go say Nigeria |
Bauchi of all state no wahala the God of nigeria is watching ![]() |
problem every where u go |
hrykanu231: He is working in this, he is working in that yet students are still at home. He is indeed a good workersharrrrrrrrrrrrrrrrrrap if them check u well self u no dey school oo na jk ooo |
she-wanna:me self tire bros hehehhehehehhehehe |
strangest: Wole is happy, i guessabi bros hehehhehehhe na him start am ooo |
philip.adesola:shut up and comment something nice abi u no go university ? |
make una warn keshi make he no dey use uduamadi start game again ooo usofor better pass am |
na only 20 make them kill the borno finish na yeye |
you when dey do visa if you travel eye go turn you? |
no life in oyibo country my people na suffer they there befor you dey come back your mate when you leave for nigeria done marry build house girls..... prustitute boys....... drungs or yahoo apart from that my people na suffer you go suffer die |
i live in instanbul turkey............ so na your babe papa be that ambassador .................when dey attend to ghana citizen leave naija citizen bc of small thing he go hail |