Waladade4luv's Posts
Nairaland Forum › Waladade4luv's Profile › Waladade4luv's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 11 pages)
My sister score 197 and she chose biochemistry what is d cut off and her chance of getting admitted |
Where is the group na av not been added yet |
kingreign:Bros I dey here too oh |
Just like that? |
Bro we share the same vision oh the only difference is that my bride to be wouldn't listen and won't agree no matter how much you try and convince her |
Is their any car in the world Nigerians cannot buy? |
Does it mean that survivors won't av sexual intercourse again since one can contact it while having sex with survivors |
If I may ask wetin u sef find go dating website and discover ur boyfriend is there |
As at 2011 Kebbi state paid 20k for corpers that serve in secondary schools at the end of the service year but I don't know aw much now |
Must every media outfit has a representative there? If u even notice the setting it's a hausa man, an igbo man, a yoruba man and someone for Niger delta so who should substitute for AIT journalist |
PhockPhockMan:358265012982770 |
358265011668438 |
Thank you for watching this episode of superstory u cant afford to miss the next episode....wale adenuga production, we are nothing but pencils...... |
OP i really understand that u are in dilema now, and i av feel ur pain too, i av been in this kind of situation few months ago, u av to take everything cool, u need to visit a counsellor and enough prayers too, because mariage is a life tym contract so its better to settle the issue on ground befor making any further move i know it will end in praise cheers |
Ibadan girls are involved |
Omo na 100naira for here oh and d queue nearly reach heaven bfor i could fuel my car today na war but i later managed to so with d help of just 15naira, 10naira for a stick of white london and 5naira match box. . . .to cut the long storu short everybody sha shouted the attendant should answer me quick for filling station |
U av argued this well with my woman too that when bible say husbands should love thier wivies should this be applicable to the husband alone? Shouldnt the wife love her husband too? If so must it be the husband that should first love? U know aw our ladies can feel when they know that u too love them more than they do to u |
omojeesu:na only man dey gentle na |
Looking forward to seeing the office of the first man instead of the first lady |
They dont want to rush in so as not to rush out |
In my own view it takes the grace of god, discipline, and trust to make it work, but if possible u guys av to reduce the distance as much as possible cos things will be more complicated when kids starts coming in |
Omo he b like sey na tru oh am d only single guy for my office and if u see aw everybody look down on me although am d youngest sha, if anybody late to office or no come that is not big deal but if na me they will be like sey u get wife for house ni or afterall u are not married wetin dey delay u, even if anybody wants to borrow money na still me cause them believe i neva marry and nothing wey i dey use money for..i tire for them oh |
Love matters joor person wey go cheat go cheat even if na 50 years diff..my babe is 3 years older than i do and we love each other gaskiya |
My babe was like we must complete EVERYTHING (bride pricem dowry, church, traditional, registry even reception, bach eve etc) befor ANYTHING is going to happen AT ALL |
benedictnsi:i live 1500km above the sea level |
benedictnsi:i donno why fed govt av not been able to cut these middle men from the supply of petrol |
No wonder dia is scarcity for my area |
Pikins wey dey sleep jeje them sey them dey fight |
Just like my state governor wey he be local govt chairman join state gov |
exhibition:ur whatsapp number |
jaydude:bfor i climb i will see a sign if she has magun so once i don dicover dia is solution mrs unholy |
Av u tried thunderbolt on her magun? Thank me later |

