Waladade4luv's Posts
Nairaland Forum › Waladade4luv's Profile › Waladade4luv's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 11 pages)
Pls oh guys i need help on my android device urgently, my phone screen touch sensitivity do malfunction so many times it will stop functioning i av to remove the ba3 often and hit the phone with my palm bfor it may even deside to function well now i notice the mouth piece is not functioning cos my callers cant hear me at all or faintly then my internet connection too is also malfuntioning i get GPRS wia am surpose to get 3g pls what can be the possible cause and its possible solution...nairalanders i reply on u guys for an urgent solution thanx |
To mess for public dey sweet but if dem catch u, no be small embarasment o! Just follow dis guidelines & u are on ur way to being a star in dis profession. 1. Wen u enter a hall, check d wind direction, if na closed hall wit AC, better. Maximum impact. 2. Make sure say u sidon face d wind direction. … 3. Make sure say u get enof leg space. U go soon knw why. 4. Form ajebo by crossin ur legs every now & then. 5. U don ready 2 execute, try hold am until time wey d hall dey noisy incase ur mess na d type wey dey sound like AK47. 6. Now carefuly cross ur leg, right over left. 7. Elevate d right yansh. 8. Release small (sound check) 9. If no sound, allow make d mess flow steady. 10. Allow time 4 proper circulation. NOTE: 1. Make sure say no be u be d first person 2 complain. 2. Wen pple begin dey shout “chineke! E no go better for d person wey do dis kind thin, ” simply ask “why person no fit respect d presence of odas na?” 3. No hala pass odas if not u go become suspect. 4. Take style disengage from the area, relocate to another zone and repeat the exercise! Be a professional messer like victor nd nehikhare |
310k |
Abeg when MTN go do sia own so dt oga mikel fit recontest abi na xo d fuel for d private jet go just waste? For this subsidy tym |
Pls adivice. . .which nice car is available for around 400k. Preferably Toks..ur candid advice is needed |
Nigellus_Hosan: Them almost kill dat Dibu of a man this year..e pain me when i hear say im escape..if to say dem kil am...im for no dey do all this shiitna ur family them go kill idiot |
Na lie jooor they don legalize am for holland since |
Make d guy prepare to serve for Borno and lets see weather himgo sue NYSC for postin him to core north again. . .i know sey na wetin NYSC go d b dt bad belle pple |
Another reason we must win b say we are the highest consumer of brazillian hair |
This plan is just to make Dangote and the custom officers richer than bfor. . .are they makings sure that s alternatives are readily available? And are there competitors with dangote? |
No mind d guy jare him wan chop last supper bfor he comot by executing project. . .god is watching oh |
Abeg aw much b airtel 2gb and d code so that i may consider subscribing to it after next wk wen am sure its stilll woring better thanks |
The saltan z the man is neva a BH member ..pls aw come he know the BH members and aw did he know the lecturer is not among. . . .abi na by dia friut we shall know them ni |
Thatz ur own cup of beer na wetin concern us |
Laptop pain u? Infact i tot i av found my missing rib until i saw dis list ladies and gentlemen am in tears
|
Am sure our engineers are working seriously on d next plan to port to. . . Just stay tuned and relax with our alomo bitters till they finish dia exercise |
Politicians sha if the result nor dey favour them they go sha find a way to dabaru everything patapata. . . What of the areas where elections were conducted peacefully? |
May b u should try a bottle of alomo bitters. . . D shyness in u go vanish |
Good drama script but its nothing but imagination |
Tahiti north, tahiti south and western tahiti |
Thank God i nor dey find hot girl na discent girl i dey find. . . Discency and beauty are two diff things oh |
Abeg wetin TB Joshua talk abt dis match oh. So dt we go know our faith:p |
Space booked coming back to read |
U better go change ur BB for 512MB memory card for Alaba market bfor it gets out of existence. . .hatters beware |
Abeg make them nor take plane carry am go him village oh so that history will not repeat itsef |
_Tomiwaa_: pls add me in the whatsapp group 07034654851am here too oh add me asap |
Lero15: depending on d yet-to-be-paid State alawi & d last 40k. no saving money for kebbi stateare they still paying dt dia state alawi ni? I served dia 2years ago but bfor we could recieve dt 20k na war oh we had to march to dia office in protest. . .anyway i was able to save 120k sha although i served in a village so money was not comming in like dt asides dt alawi |
Well well well as for me i think linguistics is much more better although i hold a combine degree in both i.e B.A lingusics and communication studies but wia i found mysef now (a civil servant) non is so much relevant but i think mass comm is like pure water now everybody wants to study it without even knowning much abt it. I beleive its even more of talent than ability. . . Linguistics has an edge over mass comm as for me if am given an opportunity to chose a course over and over again i think it will still b lingustics. . . Its a course u much learn to love and love to learn |
But do u think one can win battle with those area boys and omo oniles or else if person na military lets sit tight and see aw zubby go eradicate them |
After taking seven bottles of harp and three cans of power horse drink sleep no gree catch me for night na him i remember sey i dey follow zubby like jesus for nairaland. Grap my phone and contined my story...nice one broz but d sex adventure made it a little bit boring. . .abeg fire on i dey ya back like huntch |