₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,410 members, 8,450,220 topics. Date: Wednesday, 22 July 2026 at 11:32 PM

Toggle theme

WarfyBoy's Posts

Nairaland ForumWarfyBoy's ProfileWarfyBoy's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 (of 24 pages)

Music/RadioI Need Lyrics! by WarfyBoy(op): 1:23am On Feb 17, 2009
Please i need the lyrics for Nigga Raw and Duncan Mighty "UNU G GBU MA DU"

please let me know if you have it
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Who Is The Best And Worst Referee In Premiership by WarfyBoy(m): 1:17am On Feb 17, 2009
i think Frypan Rice is the best referee in the EPL
CelebritiesRe: Psquare's New Looks (with Beards) by WarfyBoy(m): 1:12am On Feb 17, 2009
@poster,

u try small e kno easy to sabi computer
CelebritiesRe: Clench Beats Up Younger Sister To Coma Cos?read by WarfyBoy(m): 1:06am On Feb 17, 2009
9ja! 9ja!! 9ja!!! abeg una kno go kill person with laf
Music/RadioRe: What Songs are Hot In PH Right Now? by WarfyBoy(m): 12:50am On Feb 17, 2009
i still dey feel Duncan Might here oh
SportsRe: India Vs Nigeria: 99-1. Abeg Who Watch Am! by WarfyBoy(m): 9:21pm On Feb 14, 2009
THAT STORY IS AS OLD METHUSELAH, EVEN BEFORE DEM BORN ME SELF D NEWS DON DEY EXIST

TO BE SINCERE,

NA TRU ABI NA LIEhuh?
Music/RadioRe: 'modenine Is A Bastard And Will Die A Pauper' ----ruggedman by WarfyBoy(m): 12:02am On Feb 14, 2009
dammiecool:
@semid4lyfe
Guy u no like mode @ all,u want mode 2 kill himself, u say make rugged put d words of d interview  on a track,i think rugged is just merciful by grantin interview,a track can last 4 a life time but interviews will fade quickly,Rugged doesnt want modes unborn children 2 see dem papa as a failure.
ABEG TELL THEM,

U GUYS SHLD TRY AND LISTEN TO 2SHOT "FAST MONI" FT AY.COM N TERRY G, NA THERE UNA GO _STAND WETIN RUGGED DEY TLK ABT
Music/RadioRe: 'modenine Is A Bastard And Will Die A Pauper' ----ruggedman by WarfyBoy(m): 6:50pm On Feb 12, 2009
EVEN 2SHOT TRY USE STYLE HELP MODY FOR ONE OF HIS TRACK "FAST MONEY" 2SHOT TLK SAY "4GET HARD CORE" U KNO FIT SELL HARD CORE 4 DIS COUNTRY" IF U NID BIT GI MEET TERY G" IF U NID SONG EXPO MEET 2SHOT"

Y IS IT SOO DIFF FOR MODE 9 TO _STAND DT HE CANNT MAKE A DYM WIT HARDCORE
Music/RadioRe: 'modenine Is A Bastard And Will Die A Pauper' ----ruggedman by WarfyBoy(m): 6:46pm On Feb 12, 2009
WHEN MODY DEY YAN SINCE ALL THESE DAYS UNA KNO NO SAY IM DEY TAKE AM PERSONAL, NOW WEY RUGGED DON DEY SPILL FIRE UNA DEY YAN DUST

RUGGED ABEG PLACE WERE IM BLONG

IM TINK SAY NA YAM TO MAKE AM FOR 9JA MUSIC INDUSTRY
SportsRe: Nigeria (0) Vs Jamaica (0) on Wednesday, 11th February 2009 by WarfyBoy(m): 6:32pm On Feb 12, 2009
NIGERIA! NIGERIA!! NIGERIA!!! how many times i call u?

CORRUPTION, GOD, BABA GOD KOM N HELP US IN THIS COUNTRY

WHEN DID JAMAICA BKOM A FUTBAL NATION

AMODU TINK SAY IM GET SENSE, IM KNO 1T MAKE DEM SACK AM, IM KOM GO PLAY WEAK NATION SO THAT DEM KNO G TRASH AM, IM KNO SAY IF DEM WIN AM FOR FRIENDLY IM JOB GO DEY AT STAKE, YET IM KNO FIT WIN DEM, WHY ON EARTH WIL HE CHOSE TO PLAY AGAINS JAMAICA, i c Sean Paul and Bennie Man warming up tho

WE NEED TO CHANGE THAT COACH B4 ITS TU LATE, WE DONT HAVE A TIM YET, WEN COUTRIES LIKE IVORY COAST R PLAYING TURKEY, NIGERIA R STILL STRUGLING WITH GANJA MEN ON THE PITCH

ITS A PITY, I 1DA Y DEY DID NOT INVITE OGBUKE 4 DT MATCH?
SportsRe: Mikel Obi Arrested For Drunk Driving by WarfyBoy(m): 7:21pm On Jan 30, 2009
@switch

EVEN IF MIKEL IS TO BE SENT TO JAIL ACCORDING TO YOUR SENTENCE INSPIRED BY POVERTY, WHAT WILL YOU GAIN FROM IT? HW DOES IT AFFECT U POSITIVELY, IF MIKEL SHLD GO TO JAIL N KOM OUT, HE WILL STILL BE ABLE T O FEED UR FAMILY FOR THE REST OF YOUR LIVES

I SUSPECT THIS SWITCH TO BE A GHANAIAN
SportsRe: Mikel Obi Arrested For Drunk Driving by WarfyBoy(m): 6:27pm On Jan 30, 2009
AND BY THE WAY, DID THEY CARRY OUT A TEXT ON C. RONALDO WHEN HE CRASHED WITH HE FERRARI

PERHAPS HE WAS ON PURE WATER
SportsRe: Should Mikel Obi Leave Chelsea Or Stay by WarfyBoy(m): 6:25pm On Jan 30, 2009
IF MIKEL IS TO LEAVE CHELSEA TODAY, "i dont pray he leave tho"

MAN U, ARSENAL, LIVAPOOL, REAL MADRID, AC MILAN, INTER MILAN, BARCA name the best clubs in the world, they will all be happy to have him, no be beans he is the most reliable player in the CHELSEA squad today "respect to terry n lampard

so what are yu heters talking abouthuh?

mikel has now grown in to a man, so make un leave am make im enjoy im money
SportsRe: Mikel Obi Arrested For Drunk Driving by WarfyBoy(m): 6:16pm On Jan 30, 2009
THIS IS AN OOOLLLLLLDDD NEWZ

FUK ALL U HATERS OF MIKEL

U GUYS ARE ONLY JEALOUS AND YOUR COMMENTS ARE USELESS AS FAR AS FA IS CONCERNED

MIKEL DRINK SHEKPE SELF NA UR MONEY EVEN IF U LIKE SMOKE N DRIVE, FLY IN THE AIR, SWIM IN THE OCEAN, DRIVE Y MAKIN LOVE WITH A LADY, SOUP WEY SWEET NA MONEY KILL AM

DO AS U LIKE, E KNO EASY TO DEY BILLIONAIRS CLUB

DRINK DRINK DRINK AS U LIKE, INSOHRT KPEFF KPEF KPEF DEY GO NOTHING DO U, THE ENGLISH PRESS ARE ALL SHORT OF WHAT TO WRITE IN THERE DAILIES, SO THEY NEED TO HAVE A RETHINK AND KNOW WHAT TO DO WITH THERE TIME


ONCE AGAIN, F4Q ALL U HATERS

MIKEL KPEF AS U LIKE, I AM IN UR SHOE [MIKEL] I GO CARRY 12 CARTONS OF KPARAGA FOR MY ROOM

NA IM MONEY ABI UNA HEAR CHELSEA FC MONEY DEY MISShuh?

I LAZY FOR UNA OH

CelebritiesRe: Nigerian Reality Shows And Their Winners. Where R They Now? by WarfyBoy(m): 9:27pm On Nov 06, 2008
probably they are in there various villages farming.

millions of pipo wey view them for tv don reach them, wetin them dey find again, if person tell them say all those levels na SCAM them go blivehuh Timi self na im own pain me pass, im never fit do anything since then


but y them go dey promise them heaven and earth and at the end them kno go kom giv them anything?


tooo bad
CelebritiesRe: Nadia Buari Vs Rita Dominic by WarfyBoy(m): 5:26pm On Nov 04, 2008
okay @poster HERE ARE SOME OF HER PICS U NEED

CelebritiesRe: Nadia Buari Vs Rita Dominic by WarfyBoy(m): 5:16pm On Nov 04, 2008
okay @poster   HERE ARE SOME OF THE PICS U NEED
CelebritiesRe: Nadia Buari Vs Rita Dominic by WarfyBoy(m): 4:31pm On Nov 04, 2008
@poster I dont want to believe that some1 paid you to do this if not why did you post Nadia New pictures and Rita's old school pictures

abeg find her new ones okay

WHAT ABOUT THIS?
CelebritiesRe: Nadia Buari Vs Rita Dominic by WarfyBoy(m): 4:24pm On Nov 04, 2008
@poster I dont want to believe that some1 paid you to do this if not why did you post Nadia New pictures and Rita's old school pictures

abeg find her new ones okay

WHAT ABOUT THIS?

CultureRe: Warri Parables: Words Of Our Popsi's by WarfyBoy(m): 10:46pm On Oct 22, 2008
i just say make i do small waka around around ohhh na so na so, notin do us

men dey parol for here oh

If them give som pipo chance 4 dis thread them make eba for bottle oh

some go even fry kpokpo self

d way i dey c som pipo 4 here them fit use cocoya eat bread


warfis una 2 pure notin do us, b4 sumtin go do us, u go no say the world wan kom to an end

abi una tink say na ordinary wey Busta Rhymes as im rugged reach kno fit come 9ja Delta? lol

the kidnap of 1 oyinbo in N/D is the beginning of wisdom ,,,,lol
CelebritiesRe: Faze Vs Dbanj : Vote Now <picz Inclusive> by WarfyBoy(m): 7:25pm On Oct 20, 2008
THIS IS REALY HARD FOR ME NW

I AM A GR8 FAN OF FAZE, BUT FOR THE 1ST TYM SINCE THE EXISTENCE OF D'BANJ HIS "THE ENTERTAINTER" ALBUM IS THE ONLY ALBUM I V LISTENED TO, i hrd one or 2 tracks of the album and i congratulate him, HIM TRY TOOO MUCH FOR THIS HIM LAST ALBUM, to be sincere i kno dey listen to D'Banj song because i feel he makes lots of noise, but this im album did proved me wrong though,lol

All the same i go for my guy FAZE

if e kno be panadol e kno fit be panadol

Dbanj dey act or will i say im dey force himself

but FAZE na original and his originality is the bomb

chop am
Music/RadioRe: 9ice - Party Rider by WarfyBoy(m): 5:45pm On Oct 20, 2008
THE VIDEO KNO TRY AT ALL C.A.PETERS FALL MY HAND FOR THAT WORK WEY IM DO FOR 9ICE

INSHORT THEM FOR KNO EVEN RELEASE THE VIDEO SELF DEM FOR JUST SAVE THE MONEY FOR ANOTHER THING
CultureRe: Warri Parables: Words Of Our Popsi's by WarfyBoy(m): 8:44pm On Oct 18, 2008
creamkele:
AREA! AREA!! AREA!!! well waffy people una don try no be small,

But una know say na for only warri na I'm them dey see dog wey get stretch markhuhhuh?\
Your own self na small one

I dey kom house one nite na im a c our compound dog dey tell Agric fowl say "i love u"

many things dey happen, e real dey happen

Even rat self dey sweem for boro wey dey white house for Jakpa rd, if u reach the boropit, u go c rats dey do swimming competition

many many things dey happen for warfy wey man pikin mout kno fit yan
CelebritiesRe: Originality By Faze by WarfyBoy(m): 9:31pm On Oct 16, 2008
The guy try sha, dem no dey do passs try

I like Yawa Eh, my best trck for now
Tomorrow Lidas
Vals Day
Hold Ur
Like My Style
Originality
U kno try

etc
CultureRe: Warri Parables: Words Of Our Popsi's by WarfyBoy(m): 7:02pm On Oct 16, 2008
Okirika get mate depends on the kin perfum wey u dey use,
CultureRe: Warri Parables: Words Of Our Popsi's by WarfyBoy(m): 7:00pm On Oct 16, 2008
no be say dro soup no get respect, but if u kno behav urself e go disgrace u

1 luv Chris, i full grand remain yangha yanghan
CultureRe: Warri Parables: Words Of Our Popsi's by WarfyBoy(m): 5:58pm On Oct 16, 2008
na coporation make rice full pot
there are many fish in the river, even sum wey get shuku shuku
monkey kno fyn, im mama sef dey 1da wether na inside am dt kin tin 4 kom out
CultureRe: Warri Parables: Words Of Our Popsi's by WarfyBoy(m): 5:54pm On Oct 16, 2008
Rain rain go away, rain rain go away
go n kom another day
Militant wan go display
CultureRe: Warri Parables: Words Of Our Popsi's by WarfyBoy(m): 5:47pm On Oct 16, 2008
Orobocity different from fattness
fowl kno dey carry run 4 warri except he hear militant gunshots
at all at all na kpians market
warri kno dey carry last kpata kpata e go be draw

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 (of 24 pages)