WarfyBoy's Posts
Nairaland Forum › WarfyBoy's Profile › WarfyBoy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 24 pages)
Hey mem c levolo Warri kno dey carry last, warri kno dey carry last una b wan make me, meeee carry last 4 dis thread, shooooooooooooooo anyways sha, i kno fit shout because i kno b Awilo Dem say avoid no be fear pikin wey say im mama kno go slip na akamu dem take bring am up Okpolo eye no b tear |
more comment plssssssssssss |
I am yet to get the album, whats happenin? I was supposed to be the first to grab Faze album y una dey overtake me na? Baro wetin dey apen |
your sis need yuor help TAKE HA TO A GOOD PASTOR, SHE CERTAINLY NID DELIVERANCE I M NOT BLUFFIN |
SWIT HAT, PLS I _STAND UR STORY BUT I WILL LIKE YOU TO ANSWER SOME QUESTIONS FOR ME ARE YOU A CHRISTIAN? IF YES THEN TALK TO GOD AND LET HIM DIRECT YOU ON WHAT TO DO, HUMAN BINS R NT GOD IF YOU ARE MY SISTER I WOULD PLEASE BE PATIENT AND LET GOD HELP YOU OUT, HE MIGHT JUST BE THE MR. RITE GOD MADE FOR YOU, BUT YOU DIDN'T LET US KNO IF HE IS A GRADUATE OR MECHANIC, AT LEAST YOU HE SHUD AV HIS OWN FIELD OF SPECIALIZATION. DON'T DO WHAT YOU WILL REGRET IN D FUTURE, I WLD NT BE HERE TO ADVICE U ON HW TO WIN HIM BACK IF HE TURNS OUT TO BE YOUR GOD MADE HUSBAND TAKE CARE |
I PRAY THIS WORK OUT FOR THEM I AM EXTREMELY HAPPY THAT A NIGERIAN IS THERE MAY GOD GRANT THEM WISDOM TO BE ABLE TO MANAGE THE CLUB NIGERIA IS CERTAINLY A GIAN |
THIS GUY SHUD GO AND LOOK FOR SOMETIN BETTER TO DO FOR HIMSELF, D SONG DEY PROVOKE ME AND MP "PASA PASA" DO THIS GUY REALY WISH TO MAKE MONEY OR MAKE IT WITH THIS KIND OF SONG Abeg anybody wey dey close to MP make una help me tell am say make im go dey do comedy |
Give me a beautiful life again |
plenty |
SIMPLE QUESTION; WE SIMPLY WANT YOUR HEAD AT THE UVWIE SHRINE 4 SACRIFICE So you think the 9ja Deltans r fitin for there own self alone. I think you need a lesson |
TO BE FRANK THEY ARE AND ALSO THE MOST STUPID PIPO IN 9JA No be me talk am, na so e be |
Genevieve Nnaji is 4 months pregnant for Ike-chu-ku of storm records and they are set to get married soon Na wa for Gene ohh, shoooo i even tink say she kno go marry self
|
nobody dey even dey congratulate me self, na wa for una ohhh abi una kno happy as i buy man city, abi make i return am to Ashley |
i suppose i am the first blue to comment on this I WILL LIKE U GUYS TO UNDERSTAND THAT BIG MONEY TALKS, while little money works 1st of all its obvios that JT did nt deserve a red, d ref was unable to amend d mistake on d pitch of play as a prof he has to stand on his grand, but the FA needed to help him amend the rong. if u guys r nt satisfied with d decision of the FA there r lots n lots of big big rivers around, why dont you guys take a dive and lets see what happens, oh 3rd mainland bridge will be better |
i dont work for MBI maybe u shld look for one of their staffs u rily nid to confront them, its getting out of leg |
My fellow 9ja, i am proud to annouce to you that i am the new NEWCASTLE UNITED owner, i bought it from Ashley with the sum of 340 million pounds. The paper work has been done, and i am going to start by bringing in gr8 playas to lead the club to a major competition finals. and my major target is the english CL ty |
i neva hear this song b4 |
You must to cure my crace by D'nero Good or bad by J Martins ft Tmaya n Psqaure |
I dno hear the song b4 sef, nut i kno who timya folo sing am the chorus goes like this Yu must to cure my CRACE [kparam] If u wnt me n u we go RACE [kparam] then i take u bak hom to my BASE [kparam] so me n u go just go dey PLAY [kparam] mega, na ther i kno am reach, make i kno go tlk wetin i kno no |
@ofuru y u dey rezin all those luzers, them go c am blind, any ghanian eye wey c go blind all those shooo makers, them still dey make mouth quili quili sellers 4q ghana 4q there polish |
i so much love this song, its hot and interesting, |
Since the kick off, this is my first time of watching the super falcon, to my own point of view, i think if they are given the same attention like our super egos, then they will be able to trash Brazil, Brazil didnt do anything special today, The super falcons play all they can, fine dribbling, fine passess, i dont know why it doesnt always go well with them when playing outside of africa. God Have mercy on our past and make our future brighter Chiejene is a gr8 player, i really admire her alot, she is calm, beautiful and humble, she did well today, uwak was gr8 also, the defense was gr8 also but just a little mistakes cost them those gooals na so e dey be sha Super Falcons!!!!!!!!!!! we sha fite another day |
@tosinadeba n @baro longest time This nA ORIGINAL GBEDU |
hmmm |
One is with blonde long hair and the other with black long hair. Who is Brick and who is Lace
|
OKOCHA of HULL CITY |
CHELSEA |
BLUEEEEE CL final was played yesterday were we CRUSHED the never walk alones, though they have to walk alone yesterday MU r work overs, we dnt need to loose sleep over that, i was realy scared of LP, they r gud, but MU hmmmmm, Una go collect 4 Moscow |
CR is good, but Messi is 85% better, FIFA World player has never been given to a player in Engligh club, but notwitstanding, MESSI will win this time. CR cannot play well against a better club, Though Barca loose against MU they still playe far better than MU, CR is not any were near Messi @ all GIVE IT UPFOR MESSI!!!!!!!!!!! |
That goal was i PERFECT 1, but d ref's decision on d pitch is final Thank God its all BLUE now Yesterday match was d CL final |
@poster wetin u wan use am do ? |
@poster Your face wear pant? u no c say no b sport thread b this |
?