WarfyBoy's Posts
Nairaland Forum › WarfyBoy's Profile › WarfyBoy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 24 pages)
FAZEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEE |
PLs my felo N/L'ers dnt waste ur precious time watching that shiiiittt Dem no go fit do dem anytin, na film dem dey act, all of them na mumu there fada wllll |
These pipo shld go away with there wahala and allow AIT to sho us some entertainning and gr8 tins, cos notin is going to kom out of this, the pipo involved are bigger than all of them sitting there xkin questions as if they r stammers. D matter av bin settled, they r just showing us the make up of the film 4Q there Fada E no go better for there mama well well bad lidas wit evil minds |
He Came, He Saw, N Heis Conquering When its your time to shine , God will embarass you with whatever u want, he will advertise you, n u wil 1da Thats the case with AKON Long Live Africa |
Kell all the way |
[color=#990000]CHELSEA WILL SURE GO 2RU UP BLUZ[/color] |
Gr8 effort broda, wish you success Mind u, No man can Publish, advertise or rather promote it for you, Na Only God go fit help you do that one, 1 Luv |
Faze Wandecole wetin 2face dey do 4 there? |
Quote from: AfricaFace on February 20, 2008, 09:25 AM Gold Digger Stingy brat Parasite because he is too stingy to belong to human family, chei , in my whole life i have never seen a shameless stingy man like him But the Gold Digger, Stingy brat n Parasite still dey browse u sha, im dey log in 4 all your website, browse anytin browsable for your system, u no dey shame u still dey kall am all those plent names |
Your brain go crash Its definately not pushibo |
@poster i agree with you die, the guy na stupid guy, hw im wan kom dey orgnise football rubbish for here, y im no go d country wey im play for b4 I know no y pipo go even go the prog! self FG shld ban dt program 4rm being advert on tv |
BLUES TILL AIR SCARCE |
@Gamine, sorryyy oh no vess i kno no say u don reply me b4 |
Please N/L'ers, i want 2 know if there is anywhere they make/shoot vidoes for FREE or 4 CREDIT!!! And if there any producer that produces music/videos for FREE or CREDIT, 'because the type of music/videos i c on our screens these days makes me think so, because most of these so-called artsite [to me] r not going to make a penny from there wasted efforts, even a mad person cannot play som of these songs dt they sho on TV. they r just sooo anooyin, n i pity them 4 waistin there hard earned moni to do wt dey called music. No b by force to sing ohhh |
please whats the meaning of Gongo Aso, i av bin askin my Yoruba friends n no 1 sims to _stand wt it means dos any1 here kno what Gongo Aso Means ![]() ? |
the guy toooooo hot, im don burn my shirt self |
dt guy need to b sacked!!!!!!!!! |
Bash Ali! Bash!! Bash Ali!!! I dey very small wey Bash Ali start to dey kollect moni for pipo hand say im wan Break abi na pieces im say im wan pieces Guiness Buk Of Record, 4 ova 5 Years now, some of the pipo wey im kollect moni 4 there hand wey wan watch as im go take break/pieces Guinness Buk of Record, some of dem don kpyyy, im never still still even start anytin. Na scam im scam our Govt n every oda person wey contribute abi na d time never reach for the Fite? if na dt one b d way now, no props, me sef i get plan to go fite Bin Laden for Planet Q, n i need $100 billion to start with. Please contribute ohhhhh [s]Since our govt no wan spend d moni for us [citizens], make pipo wey get sense chop am 4 ther hand[/s] |
she is kool n lively, i love ha tooooo |
i like the chik, she is kool, and charmy |
whats the meanin of dt song tho i ey like play am sha ohhh |
na S/C beta pass jorrr, pipo wey dey carry force rumur for there program |
LET'S VOTE FOR FAZE FANS |
PLEASE CAN ANYBODY TELL ME WHAT[b] GON GON ASO KUTUPU AHU MA[/b] MEANS i no fit leave a day witout i no halla this 4 my Fone or Cd @ home, bt i dont try ask Yoruba friends around , none of dem fit give me the explanation. Please help |
i spik Ishan, Warfy, english, 9ja etc smal Urhobo, Yoruba, |
@amster na english u kom look for here abi? no worry u self go gulk 1 day |
Na you sabi, even though the guy buy his wears in the cheepest place, what is your own business, so far he looks qute in his wears. Or may be you are jealous. I even c J'z n Byonce 4 Alaba In'l Maket Yesterday, dem dey shop 4 there komin baby, no b celeb b those 1s 2 ?Rubbish!!!!!!!!! so na artiste u go dey chase 4 uk abi? u no go find beta tin do ohhhh |
Any Dentists in the house? I have a close pal who has 2 long teeths in front, he said he feels embarrased with it, especially when he smiles or laugh in public, n his other friends always use him to compare Taiye Taiwo n Ronaldinho because of the teeth. So he said he wants to go to a dentist to remove the teeths n replace it with fake small 1s, when he seek my view i told him not to, he asked y, i cldnt giv him a matured reason, bt i told him it will affect him in the future, n dt d fake teeth will affect the rest of the other good 1s. Please i want u pipo to help me with your views. WHATS THE DISADVANTAGE OF REPLACING TEETHS WITH FAkE 1S. tnx |
How do you greet your Parents when you wake up or see them 4 d first time Or After eating a meal. Some of the elder friends i had said its better n mo respectful to greet in your native dialect than using english. So i always greet my parent Khai ra [ishan language, i dnt kno if dts d corect spelin tho] after eating or in the afternoon. Then Es an when i just wake up So lets have your say on this, how do your own parents wants you to greet them? |
heyyyyyyyyyyyyyy NA ME SEND AM, ABEG HELP ME SEND BACK DEM DON CLOSE MY BOSS WEY D 4MAT DEY, N I NEED THE EMAIL ADDRESS WEY DEM 4M SEND AM. I NEED AM BADLY!!! TNK U because U STRANGA 4 NET ABI ![]() |
FAZE>>>>>>>>>>>>> KOLOMENTA FAZE LONE TATU GIRLS KWIN>>>>>>>>>>>>>>> JEBELE BLACK FACE>>>>>>>>>>> AHEAD OF D GAME 2FACE >>>>>>>>>>>>>>> D 1 HE FITURED D'NATIVE J'Z >>>>>>>>>>>>>>>>>> ENCORE ETC |
whats d meanin of d'banj, was d minin of sasha, j-zay,? sumbody shld help me fuel, make i put fire 4 dis stupid thread |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 24 pages)
