Nairaland General › Re: One Thing You Always Manage To Buy No Matter How Broke You Are? by Warmaterial(m): 1:28pm On Apr 23, 2022 |
Omo nomatta d kind owu wey I dey, I must keep hundred naira for my weed ... case closed!!! |
Properties › Re: Urgent Help Needed To Evict Stubborn Tenant!!!!!!!! by Warmaterial(m): 6:06pm On Apr 21, 2022*. Modified: 6:44pm On Apr 21, 2022 |
Oga no try anything funny o, forget those people wey dey give u nonsense advice, make u go hire boys, make u go remove his roof , make u call am do dis do dat na u go suffer ram if u Bleep up... The case dey court o remember, na person wey never see something dey do anyhow. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Atletico Madrid Vs Manchester City UCL (0 - 0) On 13th April 2022 by Warmaterial(m): 6:31pm On Apr 13, 2022 |
The strong offensive side 'Manchester City' winning is our heritage!!! |
Foreign Affairs › Re: Russia Positions Missiles, Heavy Military Equipment On Finland Border (Pics) by Warmaterial(m): 12:16pm On Apr 13, 2022 |
It won't be easy for Russia this time cos Finland is EU member... Attacking Finland means attacking all EU member state and u no what that means, full bombardment from all EU member. |
Romance › Re: David Beckham Celebrates Son Brooklyn As He Weds Nicola Peltz (photos) by Warmaterial(m): 8:09pm On Apr 11, 2022 |
David my guy is about to be a grandfather inside life |
Travel › Re: My Cousin Came Back From North Cyprus After 5years With Nothing by Warmaterial(m): 1:18am On Apr 11, 2022 |
Omo dat ur brother try o, to come back with nothing... Omo me I no go doam ! I better die there, but staying for five yrs omo many opportunity don come him way but E misuse am cos five yrs no be five days... OK now wetin E go do again as 9ja hard die... |
Travel › Re: I Finally Moved To Abuja by Warmaterial(m): 9:04pm On Apr 10, 2022 |
Which part of Abuja are u? |
Foreign Affairs › Re: Blaise Compaore Sentenced To Life In Prison Over Sankara Murder by Warmaterial(m): 6:51pm On Apr 06, 2022 |
I like the news |
Christianity Etc › Re: Mubarak Bala, Pleads Guilty To Blasphemy, sentenced to 24 years imprisonment by Warmaterial(m): 12:23am On Apr 06, 2022 |
Nonsense and religion is one... Say no to religion and be free from bondage, u human. The trial judge is also a Muslim meaning that the young man can't get justice. |
Christianity Etc › Re: Which Miracle Of Jesus Christ Do You Think Was The Greatest? by Warmaterial(m): 2:35pm On Mar 27, 2022 |
Is laughable how my people believed all these trash... The biggest mumu na wen pesin believe wetin E no see and can not proof that it exist... Ask them now dem go quote bible for u who write the bible human, even the bible too the confused in some area E go ask u to kill in another area E go ask u not to kill... |
Romance › Re: What Was The Worst Reply You Got From A Girl After You Asked Her Out? by Warmaterial(m): 1:09am On Mar 22, 2022 |
Me: pls be my girlfriend She: you are like a brother to me Me: but am not your brother nah She: but u can't take care of me Me: how? She : ehhh, in short forget let's be just friend |
Politics › Re: Bola Tinubu Visits Gombe State In Company Of Ganduje, Shettima by Warmaterial(m): 7:54pm On Mar 18, 2022 |
Tinubu go be like awolowo, las las dat asorok u no go sidon dia and Atiku no go Sidon dia too. |
Romance › Re: Who Is Your Celebrity Crush? by Warmaterial(m): 10:41am On Mar 18, 2022 |
Rita Dominic my crush!!!!!!!!!! |
Politics › Re: The Moment Bianca Ojukwu Slapped Osodieme Obiano (Video) by Warmaterial(m): 3:18pm On Mar 17, 2022 |
Omo dey slap get sound I swear... Omo dis kind moral I like am to put some sharp sense into some people. She don learn say no be everybody dey take nonsense. |
Travel › Re: When they say a country has free. healthcare,. by Warmaterial(m): 1:02am On Mar 05, 2022 |
Yes... |
Romance › Re: When I Told Her I'm A Teacher The Fast Reply Stop Lol. KINGS by Warmaterial(m): 11:28am On Feb 23, 2022 |
And u no the annoying side of it is that, their brothers of ur age is out there doing nothing... and as broke as church rat! |
Politics › Re: Abba Kyari Undergoes Interrogation, To Face Criminal Charges by Warmaterial(m): 7:16pm On Feb 15, 2022 |
We dey shine eyes the watch una... No be Nigeria again! |
Health › Re: Anti-cancer Advocate, Dr. Chris Ifediora Bags Chieftaincy Title by Warmaterial(m): 8:08pm On Jan 27, 2022 |
Chieftaincy title in 'Karu Nasarawa' state by Igbo king and the person to be conferred the title another Igbo... That's not cool should be in the east precisely in the villa. |
Travel › Re: Best Place To Start Life In Abuja by Warmaterial(m): 9:15am On Jan 15, 2022 |
Durumi 1, 2 or 3... Wumba, shafi, waru, apo dutse. All these place are very near to town with reasonable house rent with steady power supply. |
Romance › Re: What I Did To A Lady I Was Crushing On by Warmaterial(m): 12:58am On Jan 02, 2022 |
post=109000966: Comment from the elders in the building.... This is not a case about a male or a female being borrowed money, We have seen countless of men that you loaned money out to and they never return it or they keep dribbling you about like Messi do to defenders. And we have read stories on this forum about friends killing friends just because they don't wanna pay back the debt they borrowed.
So this ain't a gender thing, it is just a personal thing. Do come back to create another thread and let us know if the friend you borrowed the money paid back at the promised date.
We Rise. one of the simp is here... |
Nairaland General › Re: Did You Really Achieve Your Goals In 2021? by Warmaterial(m): 12:56pm On Dec 30, 2021 |
I failed woefully dis year and am not happy about it, not that I didn't see money but wahala too much. |
Travel › Re: Deportees How Did You Blend Into The Society? by Warmaterial(m): 7:36pm On Nov 16, 2021 |
Guy E no easy oo, person wey never see no go understand... Guy E no dey dey easy I swear, E go be like make the ground open make d person enter especially if u no get real people around. |
|
Travel › Re: Travel by Warmaterial(m): 10:02pm On Oct 17, 2021 |
Is visa on arrival meaning u can enter Ethiopian airline with ur 9ja passport and land in Nairobi at the port of entry they will issue u a visa with about 30k. |
Crime › Re: 'How The FCID Kidnapped Me And Demanded N10 Million' by Warmaterial(m): 5:59pm On Oct 11, 2021 |
That bolt guy is the one . |
Family › Re: My Cousin refuses to do any house chores because he's a guy by Warmaterial(m): 5:37pm On Oct 11, 2021 |
TinubuGoQuench: SHUT UP!!! you're the one to zip that gutter u call mouth. |
Family › Re: My Cousin refuses to do any house chores because he's a guy by Warmaterial(m): 5:34pm On Oct 11, 2021 |
I no the OPs type... Wahala dey full their body die... The little help wey the cousin dey receive dey pain am... She want make d guy dey work for d food fear her type very dangerous. |
Celebrities › Re: Fan Drags Wizkid To The Ground As He Performs On Stage (Video) by Warmaterial(m): 3:31pm On Oct 11, 2021 |
Ok |
Foreign Affairs › Re: US Couple Accused Of Selling Nuclear Submarine Secrets by Warmaterial(m): 10:39am On Oct 11, 2021 |
FBI is like GPRS everywhere you go I go with you. |
Romance › Re: Uber And Bolt Drivers Are Harassing My Girlfriend by Warmaterial(m): 9:57pm On Oct 08, 2021 |
The OP is just a small boy who never see anything in life, see as him dey cap give us say dey guy poor... Man some of the uber driver get money pass u some get more than three cars and well schooled dem dey use am as side hustle, just because some people no dey taya for husle no mean say u get money pass dem... Okpo wey never see life!!!!!! |
Celebrities › Re: Shan George To Chiwetalu Agu: You Are Clearly Wearing A Biafra Flag by Warmaterial(m): 8:05pm On Oct 08, 2021 |
Omo!!! Chiwetu Agu gada moral no be small! |
Politics › Re: DSS Arrests Chinwetalu Agu by Warmaterial(m): 7:49pm On Oct 08, 2021 |
Arresting him for breaking which law? Pariah country. |