Whoeppme's Posts
Nairaland Forum › Whoeppme's Profile › Whoeppme's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 16 pages)
I dey dsc like this.... No be play matter ooh ![]() |
But e be like say this pant business dey pay oohhh ![]() Boys and pant come be like 5naira n poor man ![]() |
The firetrucks no be bad idea, What I don't get is the � team 25 persons just to go collect fire truck? Haha.... Africa why? |
So when are you coming back again? ![]() |
Ehen, so make I fry yam? |
That's how they will be making mouth later now they will bring back 4 0 . Wetin concern me ![]() |
It's OK..... Am here watching u carry our money To your country. When u get there now you won't say na run wey u come run for Nigeria sweat finish na him bring the money you will lie for those gehs that it's the business you did with one of Nigerias governor, why Just because you like see their pant Am here soaking garri Lagos government will not see me now Because I no sabi run abi God is watching us all ![]() |
WELL ITS OBVIOUS THAT BY 42 YOU WILL BE IN POSSESSION OF AN ARMOURED TANK. CHINEKE THIS BOY IS JUST A YOUNG FOOL AM SURE YES AM SURE ![]() |
No use your gf pant take buy Benz you no gree hear... Omoboy how e be una now? ![]() Anyway boys must press ... If they catch you e cast You go cretch You serve come back Continue dey Press on a higher level based on cretch OT wey you acquire Life goes on Naso e just be ![]() |
Omo even the replies sef pass what op posted. ![]() |
Tiwa you sabi sing. .... But you no get breast. ![]() |
I don't understand... Why empty seat plenty pass occupied ones? |
Aeroplanist ......i cannot coman go and think and die ![]() |
Pls can somebody show us the slay in this two worwor thieves?? ![]() |
I DONT UNDERSTAND... YOU WERE EXPECTING HIM TO COME OUT PARALYZED OR WHAT? ![]() WHAT KIND OF COUNTRY ARE WE IN SEF |
Nigerians Youths are lazy but now you want to give us puzzle to solve.... With our lazy brain abi? Then what's the work of the police and the so called Secret Service? Rubbish Nigerian Force and security system. Musa thank you.. If not for football.. Which other thing I for use take dey proud say I be Nigerian? ![]() |
This is what I call the good life You still try.... Even tho say e no reach Assurance price. Me wey never ever buy stick sweet for my girl before talk more of Range Rover na range loving me I dey do ![]() I dey inside mum c kitchen dey wait our small egusi wey mum c arrange... Make I go chop find way enter my girl side weda she fit beer me up this night.... God purnish poverty ![]() |
I was expecting to see a blinded woman....am not sure its a army man that did this.... I swear na bandages for wrap her face. This playplay slap wey dem just use test all the makeup for ur face na him u wan call community come outside. This one go fit push pikin so? ![]() |
Which ever way you see it... Na shitbox bros still dey look.... ![]() Am in warri comeand beat me Odeni |
I DONT BEAT WOMEN. NOT ONLY MY WIFE.... I SEE WOMEN I MEAN ALL WOMEN AS MOTHERS ![]() |
Lol |
Can u imagine this idiot? Guy u just ate ur f##king leg!!! How do you feel idiot? |
Instead of looking for one naija guy to work on that breast suck living day light out of the breast day and night press the breast until e big like ball u just go kill yourself..... Wetin be work of sugar boys then? Some women eH |
If you can't show us his gbanla then what's the need of show us six packs of a thief? It's obvious his own six packs is for stealing.... ![]() With dry Yansh like cabin biscuit... Mtchew |
humblenature:I disagree with you bro..... Guy if eventually you get to find out his numerous hotels or businesses scattered all over the world and what his bank accounts reads... You will just shut up. See guy after investment, businesses or what have you the next thing is to flex your young age and maybe for some guys settle down meaning marry. Don't forget this guy's have kids in school. Nigga was born in Atlanta, meaning he must also have lived there for some years meaning he reasons different from the normal guy wey dey born for kogi for inside hot house or one unkept hospital that may not qualify for a hospital if safety checks were to be carried out.... Now how do u expect that nigga to reason act or live like Davido? No be so so hustle hustle and suffer suffer the normal kogi or maiduguri guy go dey about? He don ever see better thing or better life before... You are what you are About.... No two ways bro So what are you saying ? |
OK OK OK chief Adviser is here..... Bro here iS what you will do to be happy... Before she arrives find one better agbo manpower drink then find cold water use dey relax first When she comes , play with her as if all that happened never even got to you then pretend u are broke collect some money from her, send somebody go buy better drink and chop chop come...while you guys be waiting for the items to come Take her inside your room, make her suck your d**k like never before, then give her the sex of her life... F**k her like no other guy has ever done. I mean f**k every hole in her body. Collect your phone... Call that her guy, tell him what you just did to his fine flower.... Then quietly ask her to leave your house... Don't beat her.... You don't beat a women....if she misbehaving You f**k her until they start crying and begging you to stop...thats where your glory lies After she must have gone. Enjoy the goodies and drinks with your guys while you discuss and laugh over her matter with them. It's a Win Win for you bro |
friendlyadvice:I thought women with Rings on that finger are usually married women.... And am sure your mum wears that too.... Now if someone made such derogatory statement about her will you fancy that? If your answer is no..... Then you must be a Pervert |
mhizace:AM STILL TRYING TO UNDERSTAND THE SENSE IN WHAT YOU WROTE MR I WANT COMMENT EH, ![]() HE'S LOOKING WITHOUT THE BEARD? ARE YOU FOR REAL? |
Match don end? |
So kitten just down how many thousands just like dat? No no no leave me alone I want to know |
Konji Na Bastard ....See wetin small white man pikin of 7years do you. Foolish grandpa... I pity small children for Nigeria |
