Whoeppme's Posts
Nairaland Forum › Whoeppme's Profile › Whoeppme's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 16 pages)
Starhearts:Tell your family people to gather money keep, he will be dying next year ![]() |
ssgi4in1:SEEMS YOU HAVE HIV ![]() |
Igetmyown247:Which girl go say no before ![]() This Davido too like drama |
FamousMonk:Please when and in which big brother house was he evicted from? If you can't answer the question above just go and dig a grave, enter inside and ask somebody to cover you. You have no reason being alive WHAT A LIE BROV.!!! |
Nothing is more awful and painful than sitting close to bros wey get BAD BREATH You will think the person is a wizard ![]() ![]() |
Okay.... Naira marley you can smoke till eternity for all I care, dude has got nuf Money to eat good food afterwards. The group of people I pity is his followers who go by the name marlians, those ones from suburbs in warri wey go smoke sk, Gbana, weewee, drink kite, turn ughelli, smoke friend shishi , laslas come go house go the knock mama ovie store for EKPAN say they want buy garri and bons. Make una no worri, Shebi old man wet no wear pant under trouser wey tear wetin e dey find ![]() |
Okada abeg drop me I want laugh ![]() |
Hoekay, It's okay , Buhari my president my president, how do I now rate you amidst all this hardship and hardlife my people are living? Youths we need to wake up and act fast if not our unborn kids may suffer worser conditions in this country called Nigeria ![]() |
Exactly what happens when two people are in love but just can't figure how to get The love thing started ![]() |
crimmish:At Op, You forgot to snap from the back... I crave for that view though ![]() |
Nk just followed him out too ![]() |
naijadrivablog:If na me be the pastor of the said church My semon for the day will be Vanity!!! Then we will do offering time blessing time like 50times Don't forget Freewill donation to orphans will also take place after choir and after the grace has been said Then go put freewill donation box for church exit too What ever your mind feels you should give to the pastor time will also come ![]() |
Biggie no bring makeup for her again Let's see her real face... ![]() |
bellachibaby:Okay Now my question is this... How are you sure Alex hasn't also tied you at his own end? Okay it is only you that has the monopoly of tying.... Other people cannot tie somebody abi.... It's only you that can tie... you are the bsc holder of this tying.... Only you dey work yourself still dey carry explain..... Laslas shey Who kill by gun no go die by gun? ![]() |
Instead of looking for a place to pray and study the word of God see what women of the world now do ![]() |
[quote author=Ndlistic post=81365575]This boy ran mad because he refused to use his mom for money rituals. In the video ,the boy was saying "dey say make I use my mama, i no wan use my mama" this happened today in sapele delta state. Groups of people were holding him not to run away, while some said tied him robb and take him to their house. According to eye witness ,he refuse to use his mom for the rituals after his penis was rejected. This is very seeious, money is the root of all evil the said.. He must have love his mum very much for not using him? Watch The Video https://www.thenaijafame.com.ng/2019/08/boy-rans-mad-for-refusing-to-use-mom.html?m=1 [/quote At Op Abeg try visit school once again now The way you dey mix pronouns is off the hook I give it up to you bro.... Laslas school na scam ![]() |
Islam Islam what a religion Maybe they didn't read Koran on time which annoyed the suicide bomber... ![]() You know most time na small senseless thing dey vex thier retarded. brain!!! ![]() |
Go find his bank account, empty it then move on...if you can't empty the account yourself, Gboys full ground. Na only percentage we go collect... Waiting for your message. No mind the dick head husband of yours. He is just a small boy. Hand never touch am e go behave... |
Why did the company decide it should be 696 diamonds on the ring... Why not say 523, 541,231,324,243 etc why that number 696 ...which can as well be rearranged to 666 the anti Christ number.... You see the greed in having to just must buy it, his fans some of them are genuinely broke to the teeth but no help them out? Satan won't allow his workers like Davido to rather share that money to the poor than buying a vanity ring just to showcase its worldly antics made of diamonds amounting to the anti Christ number 696. A lot of people are conversant with just 666, but when Illuminati what to confuse the ordinary mind they use other numbers like 696,669,996,969.... A lot of Nigerian don't even know who an atheist is at the end of the day! Sad world overiden with things of Lucifer rather than thing of God |
Kiss herpes full your mouth wetin concern me ![]() |
AM NOT GETTING IT WHAT HAPPENED TO DYING ON TOP PU**Y? SHUUUU YOU NO LIKE SWEET THING... NOOOOOO JUST IMAGINE AM NA AS I GO DEY GO IN AND OUT IN AND OUT IN AND OUT CHEI CHEI CHEI CHOI ALL DIE NA DIE BRO BUT IMAGINE CUMMING AND DYING NO NOW YOU REASON AM NA TALK TRUE E FOR NO SWEET ![]() |
WETIN CONCERN ME MAJOR THING BE SAY I DEY FRONT PAGE MEANWHILE MAKE I GO SOLVE ATOM AND MASS ONTOP MIGIRL BUMBUM NOOOO I NO FIT KILL MYSELF OOH I RATHER CUM FOR PHYSICS OPOR |
No no no I don't understand I seem not to find my name there Its AKPOS the warri best forward Please someone should check for me Use lantern check Mumsy been tell me say anytime result comot and I no see my name...make I know say that na daytime result. She say e get another one wey dem go release for night wey na only lantern you fit use check am see I still dey find my first school leaving result till just now now |
BUHARI I REPEAT BUHARI SET A TARGET FOR ME TOO, I NEVER SEE ANY GIRL BLEEP SINCE LAST WEEK THURSDAY IT HAS NEVER HAPPENED TO ME BEFORE I WANT TO BELIEVE ITS THE SITUATION OF YOUR GOVERNMENT THAT IS CAUSING THIS... AH AH I NEVER SEE GIRL PANT FOR ALMOST ONE WEEK SHEY MAKE I CARRY THE KONJI COME GOVERNMENT HOUSE... AH AH WHAT IS ALL THIS ![]() |
Laslas..... Prison for the thief or robber hell for the sinner and heaven for me and my guys..... Enjoymentambassador like me..... |
She got aware she wasn't becoming younger....a work of one of her friends though....... ![]() |
dangotesmummy:27some rather... Let's get this one straight.. |
Am one of them, I just want to bleep you and move on with a factory or two. Nothing more.... |
Mike knack now ooh, no go regret later ooh... Take example from your Yankee blood kaffy ooh. Ur wife look like deeper life Yankee branch sha |
How much have your positively impacted on your fans? Make I even ask |
By the way I want to ask, miracle them no dey use you do advert self? Na so so yeye cici advert full everywhere. I dey suspect that girl self... Am not sure she has been sleeping alone at night ![]() Shuu na only you been dey the house? |
If this is what I will come and do after winning bbnaija, make I no kukuma win abeg.... Hiaaaa, Igbo people too get mind to do nonsense jor ![]() |



