Stats: 3,165,700 members, 7,862,199 topics. Date: Sunday, 16 June 2024 at 11:12 AM |
Nairaland Forum / Whoeppme's Profile / Whoeppme's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 16 pages)
![]() |
Jesu In this case Jesus must be lord Because Jesus was 33, meaning you used all his life to date around. Ekuolowa Logo ![]() ![]() ![]() ![]() |
![]() |
Well last night charity donations been take place inside bbnaija, make dem take am as part of their own donation to fire instead of charity ![]() ![]() ![]() ![]() When you decide to behave like mumu like frod instead of watching Venita you go watch Esther your house go burn ![]() ![]() ![]() |
![]() |
Go Edo state go buy flying witch broom, you no gree. Now you are stranded, no be to pull trouser begin desend as e be say na on top mountain una dey now... ![]() ![]() ![]() ![]() |
![]() |
Well they must be Warri Buses..... Odeni ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
![]() |
I still don't understand if tacha was asked to come and shake yansh on the runway.... Because I didn't see any display of professionalism in what this slay queen did there lastnight ![]() ![]() ![]() ![]() 14 Likes |
![]() |
Please who will eat okwo soup? ![]() ![]() ![]() ![]() |
![]() |
cultist Going after his enemies in the game.... ![]() ![]() ![]() I can't be deceived |
![]() |
Shameful army guys I know say the konji for Boko ground been dey on high alert but why this innocent girl now? ![]() ![]() ![]() |
![]() |
Very soon you go weac them. Then jamb them Laslas you go neco them... All this our leaders, shey internal heat dey worry them ni ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() 1 Like |
![]() |
HUSTLE OH, MAKE TO SNAP PICTURE WITH AKON NO COME BE WETIN NO GO EVER HAPPEN FOR YOUR LIFE OOH ![]() ![]() ![]() |
![]() |
GO AND BUILD YOUR OWN HOUSE, SO THAT ALL THIS RUBBISH CAN STOP... hustle oh, make you come naira land dey complain about landlord when you suppose be landlord oh ![]() ![]() ![]() |
![]() |
At most we now know to how to collect your millions once you die ![]() ![]() ![]() ![]() |
![]() |
After signing on their chest next place go be thier bumbum ![]() ![]() ![]() |
![]() |
Tuoyo thank God say you rock mercy for yesterday party, laslas you gain that one now.... ![]() ![]() ![]() 1 Like |
![]() |
if this kind thing dey naija, Laslas you go still come down find place chop small ogwo soup... ![]() ![]() ![]() |
![]() |
If it's was Tuoyo nko? Okay because Omashola no grab, get big chest abi.. No wahala Thelma....After them go say slim guys are the best. maybe na best for receiving of insults ![]() ![]() ![]() 40 Likes 1 Share |
![]() |
Imagine the kind cassava the men in the community will also be carrying on their waist.... ![]() ![]() ![]() |
![]() |
The school should get ready to expel and rusticate more student..... . Exam malpractice is as old as school itself... ![]() ![]() ![]() The school and expo be 5and6 8 Likes |
![]() |
Benin people no level, na fake people dem be... They can live anyhow life... 1 Like |
![]() |
Davido might be eyeing the baby mama self..... All this black duck boys like davido 1 Like |
![]() |
Stephendeals: Why didn't she condem twerking, one corner, kerewawa kerewawo.... Come to think of it, na people wey like all this kind thing pass for Inside room they come outside come rubbish am as if they have never done it before.... � ![]() ![]() ![]() 1 Like |
![]() |
Dance na Dance... Make kaffy dey her day... Inside room now, na so she go dey twerk up and down... With that her minisized bumbum
|
![]() |
The texture of her skirt self na heat conductor... How the phone no go explod ![]() Heat from phone... Heat from skirt... Heat from kpekus... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
![]() |
She is from AKWA IBOM, let's get that first Lagbaja is a true inspiration, he seems to me a metaphoric being...like if you were asked to tell who he is facially, it's almost like he doesn't exist because you don't know him but still there is somebody called lagbaja. Do you get the picture ![]() Go girl your head is there. Greater you and a Greater Nigeria. Amen |
![]() |
![]() ![]() I like the part OP said VEHINCLE ![]() ![]() YOU SHOULD HAVE USED CLEHINVE RATHER 1 Like |
![]() |
E be like this ones no dey use pant for their own!!! About u hear any mention of pyant ![]() ![]() ![]() 2 Likes 1 Share |
![]() |
Normal Life The boy and police I no even fit tell who pass who again like this.... The matter just weak me like fish ![]() ![]() ![]() ![]() 3 Likes |
![]() |
I dey dsc like this.... No be play matter ooh ![]() ![]() ![]() |
![]() |
But e be like say this pant business dey pay oohhh ![]() ![]() ![]() ![]() Boys and pant come be like 5naira n poor man ![]() ![]() ![]() |
![]() |
The firetrucks no be bad idea, What I don't get is the � team 25 persons just to go collect fire truck? Haha.... Africa why? ![]() ![]() ![]() ![]() |
![]() |
So when are you coming back again? ![]() ![]() ![]() ![]() |
![]() |
Ehen, so make I fry yam? 1 Like |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 16 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28 |