Youngreezy's Posts
Nairaland Forum › Youngreezy's Profile › Youngreezy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 45 pages)
Lmao,nigerian useless people..if em no help now,dem go say em get money but em no dey help,em decide to help dem day em dey do am to show off,Opm pastor dey show people wey em don help for camera and people dey hail am say em better pass many pastors but this young man do em own,e turn problem.some say na yahoo boy because em wear socks....who do poor people this thing?the same socks wey entertainers, footballers,etc dey wear.......na wa oooo |
tonto is really pained |
victooman:then why you come here dey cry if you know say na pure fallacy and assumption?who lose?hahaha!!! E fit be una post business money she take dey feed the man sef,the small money wey you dey hustle give her fit be wetin the man use dey feed and vice versa,my point be say no dey carry woman matter for head |
emmanuelbrown26:anybody wey no wan wise for this nigeria dey on a long thing |
Sixfiguresmart:raise the vawulence!!!!! |
do4luv14:na you sabi, amaju pinnick na thifi thifi make em pay that man em money |
Kriss216:you dey drink alcohol?if yes wetin be your brand make I order two cold(mortuary standard) bottles.....your sense too much abeg.person family never chop em dey carry woman matter for em head,woman wey fit don do introduction with another man behind em back..... |
do4luv14:na you sabi,amaju pinnick na thifi thifi,make em pay that man em money...una dey like defend these goats dem |
Amaju pinnick thifi thifi, pay that man em money make thunder no faya you |
The clueless dullard doesn't care, I'm not sure he knows what is going on in this country sef,aboki people are too easy to deceive no matter their level of education and this one is a stark illiterate and pure aboki so we have to manage the idiot till he goes but my problem na educated citizens wey see all this disaster finish still dey support yellow teeth all because of sentiment...... |
"if you no know big man,you never know person"...you remember this lyrics right? it's the lyrics of one of my favorite songs of all time(if e happen for lagos)by one of the best musicians in nigeria (runtown). Douglas jack agu better known by his stage name runtown,is a Nigerian singer, songwriter and producer born on the 19th of August from enugu state. Runtown wowed many nigerians with his sleek style of singing and perfect lyrics and he had many songs that made way for him in the nigerian music industry,songs like"gallardo","mad over you",'unleash","bend down pause" and so many more...at some point of you mention top artists in nigeria you definitely had to call him. All of a sudden he seems to have vanished into thin air,no posts on his social media accounts,no music,no flaunting of latest car or house as this entertainers are known for nada!!!.at some point he had issues with his record label,but he's not the first artist to have such issue and I don't think that has anything to do with his sudden silence or disappearance or is he planning something big why keeping is in suspense and kinda worried?share your thoughts guys...... |
Election never even reach,lies and counter lies nawaooooo |
LoveJesus87:senior man,the curse pain me eh |
Why ASUU come dey on strike na......e get one useless man u fan for my school wey insult me sotey I nearly cry...werey say I don forget champions league song because my team (arsenal) never qualify since I gain admission (2017)the idiot say I go graduate and arsenal no go still qualify,if not for ASUU and covid-19,em prediction for work....but still on still,thunder faya am wherever em dey, thunder faya man u,thunder faya buhari,thunder faya seun toto amen.... ![]() |
MikeBetty:florence obi the wicked step mother? |
Wike the dictator |
Diaz did a bicycle kick and liverpool really needed that goal oooo but he did a bicycle kick rather than controlling the ball why?the tension of the game if he wanted to control the villarreal defenders would have recovered...thunder faya ikpeba for talking rubbish about oshimen....who go allow you control ball? |
I believe liverpool weight..... villarreal dey go house weda dem like am or not |
Liverpool ooooooo,abeg na just I need ooo |
Jmichael1:no be for where liverpool dey brotherly,I talk am with full confidence,na thrashing dem go collect |
Sure thrashing for newcastle.... like 5 zero, newcastle never chop belleful to play liverpool na...the thrashing dem go collect go loud |
F |
Rigging say make we forget rigging ;Dthis buhari eh |
Karleb:because if you know your value,you for no dey kill yasef as to how to chat the girl No get me wrong, even attractive guys get rejected but since dey know their value,dey no dey let the thing bother them..... |
czarr:you dey drink beer?make I order one cold hero for you.... |
Them go gree get sense? useless set of people wey Carry religion and tribalism for head ..so long as na their brother dey there,dey prefer to dey die plenty na why I no dey pity dem...very useless illiterates,make dem die wel |
lexy20I4:lmao,abeg I know say apc govt dey make niggas para for no reason but easy your pressure senior man,the guy fit just dey catch cruise..... |
lexy20I4:guyyyyy!!!! You and this guy get problem before?shoooooo |
johndho:bro the two managers good,now it's left for the players to finish work,no be say I dey underrate pep,but make we tell our selves the truth in this kain situation madrid dey sabi overcome because dem don face this kain thing taya..if you observe you go notice say even after man city score two,madrid no shake,dey still remained calm..if to say na madrid first score two eh hmmmm......... |
OriOko88:I pull cap for you senior man,I just dey look all these boys dey underrate madrid...madrid get experience for this kain situation pass man city and come second leg,dem go use am to their advantage..if dem manage score man city dem carry the game go extra time,city don go house |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 45 pages)
?
